Evathyst's Posts
Nairaland Forum › Evathyst's Profile › Evathyst's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 69 pages)
Mehn! D kind lies wey dey fly comot for som guys mouth no be here See all of dem screaming 'I can't date a gal whom I can't marry'. No 'masculine' lie fashioned against me shall prosper. ![]()
|
Nd where is d legendary 'iron lady?' Margaret Thatcher ![]() |
Dear Lord, I may not be where I'm supposed to be, but I'll definitely thank you because I'm not where I used to be..... |
Incredyable: no worry. na me catch u.Lemme reply u in Fela's voice den; Wonder wonder wonder wonder.... ![]() Baba, I wan crash abeg. We go jam 2moro na. |
Incredyable: I don catch u today.Yeah Victoria! U don catch me ke? Shey dem dey catch breeze ni? ![]() |
daveP: dyu have someone in mind?Of course I do! Nd his name is initialize. Dnt knw his real name though ![]() |
Symphony007: my apologies to you and everyone else offended by it, that guy started and I wanted to show his he does'nt have a monopoly on abuse. One again, sorry all.Apology accepted! U'r hereby forgiven. So go nd sin no more ![]() |
Rapzino: yawns!dem don dey yarn, one by one ![]() |
farano: This is not funnyLyk seriously? ![]() |
herald9: FATALITY!....No! Na Brutality ![]() |
Rapzino: Paras!te detected, guys make una run una lifè!See dem! Broke guys wey no dey wan spend money ![]() What is 'parasitic' in me inviting big boiz who can carry my load? ![]()
|
initialize: Yes dear.... Here I amWow! Here comes my one & only. So, how do I start d wooing? Abeg remind me jare ![]() |
Rapzino: stop forming jor, you no see me?U who? Abeg Park well jare make I see 'big' boiz wey get money for pocket no be pple wey stil dey collect food money for house ![]() |
Following... Who shld I woo self ![]() Wey my lov 'initialize?' ![]() |
Symphony007: idiotic plonker!!Minus d 'abusive' words, u made a very good point ![]() |
Following... |
I was here! |
Good day Sir, plz how much is ur non-contact thermometer nd ur sanitiser? D Principal of d skul whr I'm serving ask me to help him get one. Wil be expecting ur reply soonest. |
Ovialekhe: Really.no ringing tone at all.I cant be wasting my money for all these service providers.in fact they are supposed to give u free ring tones any time you recharge.Na wa o! Is ring tone not diff 4rm caller tune ![]() d OP asked of 'ring tone' nd not caller tune. See as dem take dey fail UTME Na joke o! Meanwhile, myn is 'Me Love' by Sean Kingston. |
IYANGBALI: free entry and exit?kai your toto go don turn to boreholeI've said it b4,nd I'm still say it again. 'U need Jesus' Better accept him now b4 ur life enter 'low battery' ![]() |
IYANGBALI: hmmmmm,you dey go church wen all your mate dey for office,so you be applicant,no wonder nairayansh is your second home.Be quick to listen, but be slow to respond. If no be dt 'Iyanfoworogi' community sec sch wey dey village wey go, u for don know ds tin. Point of correction, I'm a Corp member, so I don pass dt level of office 'messenger' wey u dey ![]() Besides, I'm serving in a skul,. So na free entry & exit for me. Oya use ur hand cover ur face as e be sey u don 'Gbagaun' ![]() |
rozzay: My dear diarisgodNne,I bliv u diaris God! Wen a guy is using a female's online account, it's a sign of jst one tin; END TIME. |
IYANGBALI: you no dey yansh or dem no dey yansh you?U need Jesus ![]() |
IYANGBALI: see your mouthWetin do my mouth? U don start? If u care for an e-fight, not 2day. I jst dey com bck from church. ![]() Nne, make I return back to work na. I jst see sey person mention me na him carry me reach here. |
Kachisbarbie: Sorry OP...I don't buy this...not like it matters if I do, but don't just show us banegas' pic.U also need to follow 'IYANGBALI' as well. Her choice of words grates upon d ear although dey can be quite amusing. In all, IYANGBALI is my 'Sister' in Lezbo ![]() |
[quote author=IYANGBALI][/quote]As expected! ur response can't be anything bereft of 'yansh' Tufia! ![]() |
rozzay: Nawa ooo first ramatu abi wetin now benega. Chai. Who is next!U ask who wil be next? It's definitely going to be 'IYANGBALI' I dey suspect dt Guy abi na Lady no be small ![]() Chai! See Banega wey I dey derive inspiration from. Chisos! Online transgender na serious bizness |
Tonylyte: Hw far ma'am?My Oga @d top! Na here u dey? Pple full brekete for ARSEnal thread dey throway laff. Anyways, how has lyf been faring wit u Sir? |
He he he he! Laffing so hard in urhobo language ![]() I don talk am before, anybody wey sey make Chelsea food no don, him own water self no go boil. ![]() ARSEnal VS Woman Utd for best loser ![]() |
In other news, Southampton 2 ARSEnal 1. Chai! See as all Chelsea opponents dem dey lose one after d other. I'v said it b4 o, anybody wey sey make Chelsea food no don, him own water self no go boil ![]() Mods, abeg ARSEnal thread no dey front page o! Person no go laff again ![]() |
valdes00: Mayb I will be different, mayb I am d right guy u av been waitin for, mayb u wil bliv in luv again because of me or mayb am d reason y u wil continue hatin al men... Who knws, MAYB....Valdes my Padi! Ds one wey u dey follow me bumper to bumper. U want us to start washing our 'linens' here? Guy, calm down na. How e dey do u? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 57 58 59 60 61 62 63 64 65 (of 69 pages)
See all of dem screaming 'I can't date a gal whom I can't marry'. 





