Travel › Re: 20 Funny Suggestions For Driving In Lagos – Gidimeister by ExpensiveG: 10:52am On Jul 10, 2017 |
No.4 ~ lol 
No.5~Lwkmd, those trailer guys der head no correct. 
No.6~ Many are mad but few on the streets  . Person craze fit pass your own.
No.9~ Mumu, Ode, Ewu, Olodo, Waka, Idiot . Na everyday greetings be dat ooo
No.15~ na true talk. if na you hit fine car na to call on your village people make dem help you, but if fine car hit you just start to dey Thank God ooo 
|
Autos › Re: Twitter User Charged 953k By Mechanic After His Car Broke Down In Lekki Flood by ExpensiveG: 10:48am On Jul 10, 2017 |
Omo see money, ;o
make I enter Lekki go do mechanic job. I no go charge much 500k dey ok for me. 
|
Car Talk › Re: This Toyota Kikai Is Absolutely Out Of This World (photos) by ExpensiveG: 10:44am On Jul 10, 2017 |
Wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow
  |
Celebrities › Re: Kcee & His Billionaire Brother E- Money Attends An Event As The Lavish Millions by ExpensiveG: 10:40am On Jul 10, 2017 |
One thing wey I like dis E~MONEY be say him too like dis em brother KCEE...
No matter wetin people talk, na dey two of dem dey always dey together...
.FAMILY love is just dey best...
|
Politics › Re: Do Not Insult Enemies Of Biafra, Do Not Be Rude To Them - Nnamdi Kanu by ExpensiveG: 8:58am On Jul 08, 2017 |
vedaxcool: cownu zombies report here your master has spoken .... Obey To slap you dey hungry me.....
EWU
upon say na you be dey first to report here.... |
Romance › Re: Which Of These Ladies Would You Marry? by ExpensiveG: 8:54am On Jul 08, 2017 |
Non.....
A STRANGER with a nice character  |
Education › Re: See The Meaning Of The Word 'dope' Before Using It To Describe Yourself! by ExpensiveG: 8:52am On Jul 08, 2017 |
toffy333: Bros wish one come be i no well for this one na?
You want make i fall on you?   |
Politics › Re: Jigawa State Declares Public Holiday For Buhari Prayers by ExpensiveG: 10:19pm On Jul 07, 2017 |
I like PUBLIC HOLIDAYS
why all dey states no join
I go vex go Jigawa go observe my own public holiday  |
Education › Re: See The Meaning Of The Word 'dope' Before Using It To Describe Yourself! by ExpensiveG: 9:55pm On Jul 07, 2017 |
Op you no well.....
e get plenty meaning oooo. But dey meaning wey I like na 
**DOPE ~ a STUPID person 
Na wo for English, you go tell person dis word na gbese for your head oo
. |
Romance › Re: Pictures Of A Snake That Was Killed In Our Work This Evening by ExpensiveG: 9:51pm On Jul 07, 2017 |
.........
.E |
Celebrities › Re: 'my Company Has Just Been Valued At Over $100million - D'banj by ExpensiveG: 9:49pm On Jul 07, 2017 |
On behalf of we DON JAZZY fans,
CONGRATULATION........ 
People wan hear bad comments from our mouth but e no go happen.
#sips zobo   |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Gushes About Kenneth Okonkwo As She Boards Same Flight With Him by ExpensiveG: 10:43pm On Jul 06, 2017 |
KENNETH OKONKWO ~our man.....
.
..
|
Celebrities › Re: God Was Showing Off When He Created Me – Tboss by ExpensiveG: 10:26pm On Jul 06, 2017 |
Abeg na who wey GOD no show off wen Him create em 
Comot now make we go plan our journey on how we go take meet em now b4 prayer warriors go start der meeting with em around 12noon 
#Pepperthemgang e no dey work again, now wey my pepper don expensive and e no dey hot again for mouth... mtcheeew
|
Crime › Re: What You Need To Know When Directed By The Police To Write A Statement by ExpensiveG: 10:25pm On Jul 06, 2017 |
No forget to carry PEN,
bcuz before you go write statement, you go buy PEN..
POLICE is YOUR friend
|
Celebrities › Re: #ThrowbackThursday: Which Of These Nollywood Veterans Was Your Favorite King? by ExpensiveG: 10:20pm On Jul 06, 2017 |
ALL OF THE ABOVE.... 
* *Alex Usifo~ Dis man voice dey unique, him and Liz Benson like to act together. Odete Odete
*Pete Edochie~ Man with 1000000 African proverbs... Our Fathers dey like to watch him movies.
. *Olu Jacobs~ All rounder.. Him dey sabi die for inside movie 
******LEGENDS***** My people talk say; AN OLD WOMAN IS NEVER OLD IN THE MUSIC SHE KNOWS HOW TO DANCE  . |
Celebrities › Re: “80% Of Mothers Are Pathetic Whores” - Toyin Lawani’s Babydaddy, Lordtrigg by ExpensiveG: 10:09pm On Jul 06, 2017 |
Kondomatic: Calling him a mad man is an insult to other mad people. Abeg no vex
Make I rush go apologise to dos mad people....
Dey guy na big OLODO...
|
Nairaland General › Re: Nairaland Best Monikers by ExpensiveG: 10:02pm On Jul 06, 2017 |
SMELLYMOUTH
He is a legend |
Celebrities › Re: “80% Of Mothers Are Pathetic Whores” - Toyin Lawani’s Babydaddy, Lordtrigg by ExpensiveG: 10:00pm On Jul 06, 2017 |
You dey mad......
.I dey hate wen person insult MOTHERS  |
Celebrities › Re: Savage! Lions Are Animals -tekno Replies Wizkid by ExpensiveG: 9:57pm On Jul 06, 2017 |
, |
Celebrities › Re: Comedian, Mr Jollof Shed Tears, Asks Davido & Wizkid To Use Their Voice Rightly by ExpensiveG: 9:44pm On Jul 06, 2017 |
As I see dey name, I just weak for wetin to talk. Na person wey chop BELLE full go comot come talk dis kind rubbish.
Mr Jollof rice, I no blame you. You want make we youths do wetin for Nigeria
No just make me vex, country wey we dey wait jejely to comot from, you come dey advice us make we gain politics, wen you no say na wayo(ojoro) and corruption full for dat place. mtcheeew......
Leave us make we use DAVIDO and WIZKID matter dey take catch fun. Person wey dey find job for Naija no go kill himself bcuz of frustration.

Waiting for another new episode 
|
Romance › Re: Delivery Man Rents 11 Tricycles (keke Napep) To Propose To Girlfriend by ExpensiveG: 9:21pm On Jul 06, 2017 |
sexybbstar: You know how much them dey buy keke maruwa now...? You can even buy a second hand car with the money. Omoh na true talk, keke pass 500,000
Even though e expensive, because of dey name, Naija bae go dey form as if she be Bill gates pikin
|
Romance › Re: My Perception About Women Changed After I Was Raped At 16 by ExpensiveG: 9:10pm On Jul 06, 2017 |
 . As u praise your MAMA I just weak for wetin I wan talk....
One love to our all MAMA, na dem be our STEPPING STONES....  |
Politics › Re: Will Biafra Be Better Than Nigeria? (discussion) by ExpensiveG: 9:05pm On Jul 06, 2017 |
This one na question ?
SOLUTION ;
Y + E + S = YES
no working
|
Romance › Re: Delivery Man Rents 11 Tricycles (keke Napep) To Propose To Girlfriend by ExpensiveG: 9:03pm On Jul 06, 2017 |
I talk em, e no go fit be for Naija...
Dey bae go just shout "GOD FORBID"

congrats |
Celebrities › Re: Man Called Out For Sleeping With Blac Chyna Shares Bedroom Photos by ExpensiveG: 5:55pm On Jul 06, 2017 |
I hear say HIV drugs dey expensive, Abeg na true 
ok. |
Celebrities › Re: ”Attention Has Fall On Me”: Tekno Tweets After Wizkid Shaded Him by ExpensiveG: 5:48pm On Jul 06, 2017 |
Adeebiwa09: Baba bros abeg where you get this picture Padi mi na for Google, I type Twale baba |
Celebrities › Re: ”Attention Has Fall On Me”: Tekno Tweets After Wizkid Shaded Him by ExpensiveG: 2:56pm On Jul 06, 2017*. Modified: 3:18pm On Jul 06, 2017 |
No matter how wizkid dey, I LIKE TEKNO pass em.....
Na so person go talk something, guilty conscience go dey worry em.....
Tekno twale baba...... 
|
Celebrities › Re: Who Is The Most Featured Between DAVIDO AND OLAMIDE by ExpensiveG: 8:59pm On Jul 05, 2017 |
DAVIDO
over and out  |
Health › Re: Mad Woman Who Gave Birth On The Street Of Yaba Taken Care Of (Photos) by ExpensiveG: 9:27am On Jul 05, 2017 |
Elmojiid: my question is na who give am belle..the lady that help her need to setup comittee to find out. ' Abeg dis your question, na who get dey answer 
|
Celebrities › Re: Singer Davido’s Second Babymama Amanda, Goes Shisha Smoking by ExpensiveG: 9:22am On Jul 05, 2017 |
Mariinee: Make e con fall on me jare   
no kill me with laugh dis morning. You no go fit chop DAVIDO's BANANA , even though you chop em, make e digest go be problem..
|
Politics › Re: Photos -obiano, Splashes N6m On Widows Of Late Gallant Police Officers by ExpensiveG: 9:16am On Jul 05, 2017 |
Nice one |
Celebrities › Re: Singer Davido’s Second Babymama Amanda, Goes Shisha Smoking by ExpensiveG: 9:14am On Jul 05, 2017 |
***Make she smoke em wetin concern us
A MONKEY IS ALWAYS A MONKEY.
Waiting for dey next gal wey DAVIDO's BANANA go fall on em  
|