Politics › Re: N3.57tn Borrowed In 21 Months To Finance Budget Deficit –FG by ExpensiveG: 9:04am On Jul 05, 2017 |
My People talk say: WHEN A COCKCROWS THE DEBTORS HEART BEATS...
Na only in the morning, dis people dey remind us of the gbese wey dem hold ... mtcheeew .

|
Celebrities › Re: Davido Shopping His Cutes Outfit With His Crews At Louis Vuitton In Paris(pv) by ExpensiveG: 9:02am On Jul 05, 2017 |
Anybody wey talk say money no good dey mad oooo
 |
Celebrities › Re: I'm Phat Not Fat - Tboss Responds To Comments About Her Body Weight by ExpensiveG: 8:56am On Jul 05, 2017 |
TEMPTING 
How
Ok.... |
Family › Re: 7 Reasons Why You Should Never Give Up(even When You Want To) by ExpensiveG: 8:46am On Jul 05, 2017 |
Nice one OP..... 
FTC~ To all dos people out der dat want to give up on life, No even try em at all . Go HOSPITAL make you see people dat are looking for dat life wey you get.
****My people talk say :NDIDI KA MA
|
Politics › Re: N3.57tn Borrowed In 21 Months To Finance Budget Deficit –FG by ExpensiveG: 8:19am On Jul 05, 2017 |
, |
Celebrities › Re: Breaking News: Laura Ikeji Just ‘gave Birth’to A Baby!!! by ExpensiveG: 10:50pm On Jul 04, 2017 |
Congrats......  
To pass through dat journey of pregnancy no easy at all... |
Politics › Re: We Must Do Everything Possible To Stop Nnamdi Kanu - Olusegun Obasanjo by ExpensiveG: 10:37pm On Jul 04, 2017 |
Please where is BUHARI  
|
Politics › Re: See The Response Doyin Gave The Ex-speaker Of House Of Rep by ExpensiveG: 10:24pm On Jul 04, 2017 |
|
Music/Radio › Re: Lets Have Fun Peeps!. Whats Your Current Phone Ringtone? by ExpensiveG: 10:22pm On Jul 04, 2017 |
THE BIAFRAN NATIONAL ANTHEM --
Land of The Rising Sun--
FTC~ To all my BROTHERS, I throwaway SALUTE.. Ji si ike 
|
Celebrities › Re: Brobisky “i’m A Fine Girl, I Only Do Men With Money And Big D And Private Jets” by ExpensiveG: 10:14pm On Jul 04, 2017 |
Ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo  
wetin carry me enter hia 
Fine girl ~TUFIAKWA |
Romance › Re: How Do I Tell Someone I Have A Crush On In A Matured Manner. by ExpensiveG: 10:07pm On Jul 04, 2017 |
Na every time person go WIN wen him wan toast girl, if you LOSE dey girl wetin go happen to you.
Make I leave dos people with MATURED minds make dem answer Op question... 
|
Education › Re: Missing 4OO Level UNIOSUN Student Found Dead With Private Parts Removed (photos) by ExpensiveG: 10:03pm On Jul 04, 2017 |
. Chai 400level.... 
After all dey money him family people use train em for school, na so e take go.
Dey people wey do dis kind thing to dis boy, e no go better for dem for dis life....
R.I.P |
Celebrities › Re: Photos: Check Out E-money's Expansive Office In London by ExpensiveG: 6:34am On Jul 04, 2017 |
Make I join dey prayer gang......
*********PRAYER****** Baba GOD, abeg I no want plenty money again as I dey always disturb you, make you butter my bread with PRESIDENT BUTTER and I still dey wait for dey BREAD and BUTTER. Today abeg give me small money wey I go use chop breakfast,lunch and dinner with my neighbors. BUTTER my BREAD dis time with MEASURING BUTTER. Abeg I dey wait oo because dis one no too expensive.
|
Celebrities › Re: Debie-Rise Turns Tboss’ Leg To Her Guitar In Adorable New Photos by ExpensiveG: 6:31am On Jul 04, 2017 |
NEXT PLEASE........
 |
Romance › Re: Apart From Phones And Remote What Else Do You Press? by ExpensiveG: 9:49pm On Jul 03, 2017 |
BREAD.... 
to check if na fresh one abi dey one wey don stay for more than two days  
******If you wan know fresh BREAD, press em go inside, if dey BREAD no gree enter inside no be fresh one be dat. No buy em
My neighbor no dey gree make person press her BREAD before you buy em  
|
Celebrities › Re: Bobrisky Reveals Why He Will Never Flaunt His Relationship On Social Media by ExpensiveG: 3:53pm On Jul 03, 2017 |
Na TRUE talk oo but as na dis guy talk em e get as e be  
|
Politics › Re: Checkout What Intelligent Emir Sanusi Wrote by ExpensiveG: 3:47pm On Jul 03, 2017 |
..... |
Family › Re: 70% Of Failed Marriages In Nigeria Come From Girls That Bleach - Philanthropist by ExpensiveG: 3:36pm On Jul 03, 2017 |
Papiikush: This guy should be the next general overseer of Redeem Christian Church of God.
He speaks the truth 
I can never date a girl who can't proudly show me her throwback pictures and if she does she'd better not be dark-skinned in them 
By the way, look at what I found. Please don't quote me if you never had this  Seconded 
|
Celebrities › Re: Pics: Roman Goddess On The Streets Of Dubai by ExpensiveG: 3:32pm On Jul 03, 2017 |
Mkbryants: U sef nor like her!... How u expect banana to fit inside a well dug hole na 
She go manage cucumber before she finally see her suitors.   |
Politics › Re: See Another Throwback Photo Of President Buhari As A Military Officer by ExpensiveG: 12:40pm On Jul 03, 2017 |
I can't even remember wen last I drank Bobo Juice, not even COKE self.... since wey Buhari enter sit
See as him dey der dey enjoy.... mtcheew 
wetin concern me with em throwback pix |
Celebrities › Re: Mercy Aigbe Or Lilian Esoro: Who Rocked This Dress Better? by ExpensiveG: 12:30pm On Jul 03, 2017 |
Lilian Esoro
Over and Out........ 
|
Politics › Re: Eunice Erdoo Ortom Shares Food To Pupils In Classrooms In Benue (Pics) by ExpensiveG: 12:09pm On Jul 03, 2017*. Modified: 12:28pm On Jul 03, 2017 |
After the whole food wey full BENUE STATE, na dis kind small food she come dey share for dem.... issssh 
Na eye service dey worry dem, na so una go dey give dis children food everyday See as dey classroom dey
why not pay der PAPA and MAMA salary, make dem chop belle full for house. By dey time dis children trekk from school reach house, dat food go don disappear from der belle..
Benue state na state wey I no go allow my enemy stay. |
Politics › Re: Biafra: Why I’m Flouting Bail Conditions – Nnamdi Kanu by ExpensiveG: 12:06pm On Jul 03, 2017 |
misano: Guy no movement o. Abi na? This thief thief government go here wii. I stand with BIAFRA.  |
Celebrities › Re: Pics: Roman Goddess On The Streets Of Dubai by ExpensiveG: 11:50am On Jul 03, 2017 |
Mkbryants: Cucumber rain on her!  cucumber rain on em   shoo 
why You no give her BANANA, you come carry CUCUMBER give em. Guy nawo for you, abi you no no say CUCUMBER expensive pass BANANA.
You for ask Davido why him say BANANA instead of CUCUMBER  
|
Celebrities › Re: Pics: Roman Goddess On The Streets Of Dubai by ExpensiveG: 11:45am On Jul 03, 2017 |
Na only one person carry dis load....
Haba e too much...
  |
Music/Radio › Re: Download Tekno - Go by ExpensiveG: 11:28am On Jul 03, 2017 |
, |
Sports › Re: John Terry Signs For Aston Villa by ExpensiveG: 11:11am On Jul 03, 2017 |
Up CHELSEA.......  
Weldon bro
|
Crime › Re: Man Caught Dropping Mini Casket Filled With Charm In Front Of Lady's House In PH by ExpensiveG: 11:04am On Jul 03, 2017 |
|
Politics › Re: Ghosts Frustrating Me In Benue- Gov Ortom. by ExpensiveG: 11:01am On Jul 03, 2017 |
I laugh in Swahili....  
Make dey ghost continue to dey follow em
|
Family › Re: What's The Meaning Of Your Name? by ExpensiveG: 9:54am On Jul 03, 2017 |
, |
Crime › Re: PHOTO: Man Commits Suicide For Fear Of Losing Girlfriend by ExpensiveG: 9:51am On Jul 03, 2017 |
wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow wow
 
Because of women..
Go hospital go see patients wey dey look for dis kind life wey you waste.
R.I.P |
Politics › Re: NLC Threatens To Confront Buhari’s Administration by ExpensiveG: 9:44am On Jul 03, 2017 |

STORY
|