Romance › Re: New Photos Of The Lady Who Used Frame To Get Married In Absence Of Her Groom by ExpensiveG: 10:15pm On Jul 12, 2017 |
seunny4lif: I get friend who did the same thing He no dey Naija and he want to marry.So, na him pic dem use for the marriage here in Akure Ewooooo I no know say dis kind thing fit happen
dey person no fit wait for dey guy to return
who dem go give dey ring to, and how she go take exchange vows
|
Celebrities › Re: Davido Blocked Fan On Twitter For Referencing Wizkid In His Tweet by ExpensiveG: 10:12pm On Jul 12, 2017 |
JamieBlog: Davido sef don calm down, the guy go find him trouble No mind dat guy, na jealousy dey worry em...
him wan put fire for inside DAVIDO fill station...
|
Romance › Re: New Photos Of The Lady Who Used Frame To Get Married In Absence Of Her Groom by ExpensiveG: 10:08pm On Jul 12, 2017 |
I no dey sure say dis kind thing fit happen for Naija bcuz na mouth people go use finish you before dey wedding go finish.
Amebo~ Na wo, you know say dis woman get mind oo, you dey sure say her village people no dey follow her 
Na dem sabi |
Celebrities › Re: Davido Blocked Fan On Twitter For Referencing Wizkid In His Tweet by ExpensiveG: 10:02pm On Jul 12, 2017 |
Your mouth go put you for trouble you no listen to your Mama advice, you see..... Block don fall you
DAVIDO dey blocker 
|
Romance › Re: This Hot Nigerian Lady's Weight Loss Photo Got People Confused by ExpensiveG: 9:57pm On Jul 12, 2017 |
Ok.......
Why be say person fit fat within 3days but to lose weight e go take like 3months and above... Na wo 
To lose weight no easy 
|
Romance › Re: Tokunbo And Ade’s Chic Pre-wedding Photos Is More Than A Fairytale by ExpensiveG: 9:52pm On Jul 12, 2017 |
Lovely HML
very soon PRE~WEDDING pix go stop to reign, wetin go comot, for us wey never ready to marry  |
Politics › Re: "The Anaconda And The Python": Shehu Sani Replies Aisha Buhari by ExpensiveG: 9:46pm On Jul 12, 2017 |
sarrki: He's going back to kuje very soon
That is where that criminal belongs to
Prison  for which country 
Abi na inside CAGE una wan put em for una ZOO
e no go happen......
If you insult dat guy criminal, I go vex slap dat ur coconut head
|
Politics › Re: "The Anaconda And The Python": Shehu Sani Replies Aisha Buhari by ExpensiveG: 9:41pm On Jul 12, 2017 |
sarrki: Lady Queen
Buhari is not the problem
The earlier we know the better
Our society is a total failure
Our leaders are not alien
They are what our society produced
Talk true for once,
why you too dey lie like dis 
oooooooh 
|
Politics › Re: "The Anaconda And The Python": Shehu Sani Replies Aisha Buhari by ExpensiveG: 9:39pm On Jul 12, 2017 |
QueenOfNepal: Aisha buhari should shut up.
This country has gone under because of that his bedroom Lion.
We need a Samson to tear that lion into pieces Nnamdi KANU na dey Samson wey go tear dat Lion apart
 |
Politics › Re: "The Anaconda And The Python": Shehu Sani Replies Aisha Buhari by ExpensiveG: 9:35pm On Jul 12, 2017 |
Thank God say I no from dis ZOO country......  
up BIAFRA
|
Politics › Re: Maiduguri Residents Jubilate Over Sheriff’s Sacking by ExpensiveG: 9:26pm On Jul 12, 2017 |
Omoh see GOBE
 
*Oga bring one bottle of HERO make I use em take cool my temper small 
|
Health › Re: Why Do Most Nigerian Private Hospitals Treat Every Illness As Malaria? by ExpensiveG: 9:23pm On Jul 12, 2017 |
ubiqly: hahahaha.. the funny thing is that it's the lower ranking people in federal institutions that will even waste your time the most. I dey tell you,
your head dey der  |
Romance › Re: How Black Kids React And How White Kids React by ExpensiveG: 6:58pm On Jul 12, 2017 |
Na BLACK.....
our own to dey too much  |
Politics › Re: Buhari Will Be Back Soon - Osinbajo by ExpensiveG: 6:55pm On Jul 12, 2017 |
|
Politics › Re: Buhari Will Be Back Soon - Osinbajo by ExpensiveG: 6:54pm On Jul 12, 2017 |
Danjuma827: make we just due pray for our president Prayer ke 
wetin go be our intentions
|
Politics › Re: Buhari Will Be Back Soon - Osinbajo by ExpensiveG: 6:13pm On Jul 12, 2017 |
Make him just dey jejely, make him no come back with em wahala....
we only want our Naija jet to come back fast fast... dey money we don spend for em dey too much |
Health › Re: Why Do Most Nigerian Private Hospitals Treat Every Illness As Malaria? by ExpensiveG: 6:09pm On Jul 12, 2017 |
Na wen you enter FEDERAL HOSPITAL you go hate urself.... starting from dos Nurses wey dey in charge of CARDS, der are very lazy, before you get your card 3hrs don go, before you go see DOCTOR time don pass. You have to come dey next day.
hmmm
|
Celebrities › Re: Mr Eazi Thanks God For His Girlfriend, Temi Otedola by ExpensiveG: 5:57pm On Jul 12, 2017 |
Na so 
E no concern me 
|
Food › Re: Spoons, Nails, Keys Found In Ram's Belly In Kano Abattoir (Photos) by ExpensiveG: 5:52pm On Jul 12, 2017 |
Wetin person no dey hear, 
Thank God say I no dey chop RAM.... 
|
Celebrities › Re: Burna Boy Flies His Colours In Dapper Suit (Photos) by ExpensiveG: 11:13am On Jul 12, 2017 |
Rubbish.........
.
|
Romance › Re: Have U Ever Blocked Some1 On Social Media If Yes Why Did U Block D Person. by ExpensiveG: 11:19pm On Jul 11, 2017 |
sexybbstar: I've blocked up to 30 people on Facebook. I hate it when I accept a stranger friend request and the next thing is "can I have your number?" some Indians are so dumb that they send their joystick without even saying hello.
On whatsapp too... I block you if you can't explain how you got my number. Na lie......... oooooooo 
super STORY wetin you come dey feel like
|
Christianity Etc › Re: Pope Gives Conditions On Being A Saint by ExpensiveG: 11:08pm On Jul 11, 2017 |
peteregwu: Pope is a false prophet, that is why he is given condition from being a Saint. He is now trying to play the role of Jesus christ by replacing christ. He is being Antichrist. .. ... 
|
Celebrities › Re: Davido Calls For Peace And Unity by ExpensiveG: 11:02pm On Jul 11, 2017 |
Jostico: words and opposite
opposite of peace
bullshit Why e dey pain you 
no go find Buhari.
 .
|
Celebrities › Re: Davido Calls For Peace And Unity by ExpensiveG: 10:56pm On Jul 11, 2017 |
DAVIDO my sure guy.....
******After TEKNO na YOU dey my list..
no matter wetin happen, DAVIDO get better heart.... 
#MONEYFALLONME
|
Nairaland General › Re: Why Do People Give Credit To Their Mother For Their Success by ExpensiveG: 8:11am On Jul 11, 2017 |
, |
Business › Re: See Man Who Rares And Sell Snakes For A Living by ExpensiveG: 8:07am On Jul 11, 2017 |
If e no enter FRONT PAGE make my name change.......
I go vex drink ANT urine |
Celebrities › Re: Humblesmith: "I Want To Break Michael Jackson’s Record” by ExpensiveG: 7:49am On Jul 11, 2017*. Modified: 8:06am On Jul 11, 2017 |
Him don talk em say "It sounds as if dis boy dey mad oh, o him don dey craze  
I no wan die for laugh
***IF WISHES WERE HORSES, BEGGARS WOULD RIDE
|
Romance › Re: If You Had To Marry Your Partner Where You Met Them - Where Would It Be by ExpensiveG: 10:51pm On Jul 10, 2017 |
PLANE.
 |
Celebrities › Re: Tekno Blessing His Twitter Fans With Cash by ExpensiveG: 10:43pm On Jul 10, 2017 |
I just like dis guy for so many reasons... Alhaji TEKNO God go bless you wella
#Dancing Yawa .......
|
Family › Re: 6 Reasons Japanese Women Stay Slim And Don’t Look Old by ExpensiveG: 9:22pm On Jul 10, 2017 |
|
Family › Re: 6 Reasons Japanese Women Stay Slim And Don’t Look Old by ExpensiveG: 11:09am On Jul 10, 2017 |
Na because of say poverty no too dey der dat is why...
you no fit expect Mama Nkechi, go market, trek come house,come siddon drink green tea. Omoh na fufu sure pass 
|
Celebrities › Re: Dammy Krane Gives Out N100k On Twitter by ExpensiveG: 11:07am On Jul 10, 2017 |
Make him go use dey money bail himself out...
which kind reason person one give you, when we know dey conditions wey you put yourself inside.
we no want dey money... 
NEXT PERSON |