Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 262 pages)
Kyukastan:Nor mind dat small boy wey nor get respect for him elder.All these small small monkeys for nairaland wey never live many years for Earth,any small thing, dem don use vitriolic words as most come from broken homes,so no proper parental upbringing. Vaccine for covid19 wey never dey nai Nigeria dey rush wan pass bill of compulsory vaccination. There is more to it than meets the eye. Dem think say new world order matter na conspiracy theory. |
Until dem change their mind set say na God bring nai take, dem go continue to ignore precautions wey NCDC talk. Social distance......No! Wash ya hand with water and soap...No! Wear masks.,..No! No handshake...No! No religious gathering...No! Lockdown....No! How dem wan do una? Even goats sef dey hear word sometimes. |
SpecialAdviser:Good of you. |
Dem nor supposed release all the money but small small related to any project@ hand. Nigeria past and present government na thieves! |
Offpoint:Na your choice. E no go change the fact say human beings na social animals. After covid19, human beings go arrange again for their nature. Who wan stay alone na look we dey look am.If something dey happen too,we nor dey know too |
wisest10:E no go work. Trailers dey carry human beings and cattle from North to South. The blockade nor fit do nothing. |
Where is the madcap that drank water from his washed hands? |
toffyz:Dem go go far.... from my crystal ball. |
mjbaba:Na who present e case wella with correct evidence nai get upper hand. Dat woman go hear weeeeen! If e come out e go be like lamb or dove. |
Let the normal appointments known to them continue ![]() |
So you mean our scientists in various related disciplines(especially virologists) are waiting for others for solutions to fight covid19. Thumb up Madagascar! Thumb up Senegal! Nigeria scientists right now dey learn work. ![]() |
Hell Rufai and family nor dey forgive. Dem hate South nor be small. Check history. Internet nor dey forget. |
At old age nai man dey shy? Nai make dem say nor be original one. If you know you know. |
Nai be say dem go award Liverpool the premier league na |
FanRong:Dem nor go use am as 60% of one part the country or poorest of the poor nor dey use bank,so their Papa's nai dey Aso Rock. |
Onyinbo dey look forward to quarantine but blackman dey run away. Why? Their people now go come dey greet them one by one dey congratulate them for the escape. Wetin you think say go dey happen to others? If our government dey show concern give better orientation, treatment and food dey. Wetin go make person run? You don go some of our hospitals? E with mortuary no difference. |
The only President for the world wey dey hide when wahala dey. Make una arrange how e go use talk...oya! |
Dem arrange one with better palliatives while the other na sit down look. Come differenciate between them as poorest of poor nai go get palliative. Black man black mind. Coronavirus dey classify who to attack? Everybody dey lockdown.Abi na poorest of poor alone dey lockdown? |
See the man akpu belle. E nor see ashawo N500 each round to dey maintain his libido? |
Na Nigeria mouth dem dey scatter well defined meaning of words wey onyinbo wey get English language arrange wella! You go fear fear! 1) Poorest of poor_____onyinbo taya ![]() 2)Verbal autopsy______onyinbo faint ![]() Wetin ![]() ??Wetin?¿ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I think Kano state government say nothing dey happen. If you hide sickness, you go fit hide burial? Make una do autopsy and stop living in the stone age |
My crystal ball tells me that Nnamdi Kanu is very much alive! ![]() |
tayebest:Na so.. ![]() |
Dangote cement trailers dey move anywhere. Na agricultural product be cement? Haulage vehicles dey waka for nights but police dey for many boundaries.How Dem waka? Anything who una like make una do. But all I know, nobody, I repeat,nobody go use empty belle stay inside house even if una use guns face the person. |
This chaotic year slow o Like say e go let us push, we for push am go December, make e run enter 2021 by e sef. The world don suffer well well for 2020 hand. ![]() |
Extremely talented. Not for everyone. |
Do not argue with a fool. Tell the fool, he or she is correct ![]() |
Liverpool pray against Netherlands own. If you know you know ![]() |
Baba Ijebu covid19 statistics. Na so onyinbo dey do am? |
Na this man nai make the word senator get value in recent times for Nigeria. Other senators na "bingo" or "sit down look" na dog name. Na only anti people policies like hate speech bill nai dem know. |
Over good nor good. Nor open ya house as public viewing centre free. Dem go abuse that opportunity. Na so one old man of 70s wey dem dey call coach(na retired football coach),like football but open him house to public viewing centre free of world cup or champions league. E nor know thief dey among those people dey monitor him movement activity daily. Na so the thief come thief phones and money later. The old man eye clear! Some public good nor good.E go backfire. |
2020 sweet to call for ear but bitter to taste for mouth. ![]() |
If no proper health care around you to fight malaria and typhoid. Wetin come happen to antimalarial, typhoid herbs around? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 230 231 232 233 234 235 236 237 238 (of 262 pages)





