₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,636 members, 8,512,901 topics. Date: Wednesday, 04 November 2026 at 08:18 AM

Toggle theme

Favour32's Posts

Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 262 pages)

Health › Re: COVID-19: Buring Bodies Of Victims From Around The World (Photos) by favour32(m): 2:42pm On Apr 19, 2020
Many wey go tafia for Abba Kyari burial without PPE go spread this covid19 well well for Abuja.
Dat yeye brainless man nai worse pass wey pull him own as if e dey pull socks.
Politics › Re: Likely Successors Of Abba Kyari As Buhari's Chief Of Staff - Punch by favour32(m): 2:10pm On Apr 19, 2020
Nor tell us as we know already.
Na today them don dey do wetin dem dey do as na only dem get Nigeria.
Politics › Re: Top Presidency Aides Denied Access To Aso Villa After Violating NCDC Guidelines by favour32(m): 2:04pm On Apr 19, 2020
Daboomb:
That is the double standards and Nepotism of Buhari at play. undecided undecided
Other people dont deserve to bury their loved ones who died from Covid-19, except him and his Fulani Brothers.
Very nauseating Leader.

That useless stooge of a Minister for Health with slanting face should just STFU and stop disturbing us with his boy-boy face on TV. angry
Double standard, nepotism, corruption, sectional governance, ignorance,low I.Q,
indifference to killings if not related to their people on victims side are all trademarks of this jalopy like government.
Christianity Etc › Re: Priest Patrick Asomugha Leaves German Church After Receiving Death Threat by favour32(m): 9:58am On Apr 19, 2020
Clothingonline9:
Please youruba in North east and North west should confirm this.
Na true na!
Nor be this world Yoruba Muslim go lead for any part of the North for mosque.
Christianity Etc › Re: Should I Pay Tithe From My 20k Stimulus I Got From Government? by favour32(m): 9:20am On Apr 19, 2020
Give all as tithe God will richly bless you.
Politics › Re: Ike Ekweremadu Distributes Food Items In Enugu West by favour32(m): 8:58am On Apr 19, 2020
No side for Nigeria wey nor get "big" man!
If every "big" man dey give him side, Nigeria hunger for reduce by 30%.
Politics › Re: Abba Kyari: The THISDAY LIVE Headline That Got People Talking by favour32(m): 5:58am On Apr 19, 2020
Sermwell:
I don't have time for religious bigotry please!! if you were born in Saudi Arabia by Muslim parents will you be typing this?? What you typed here does not make any sense to a practicing Muslim!! live and let's live!! if you think Jesus is the only way because the bible says so, there are other religious books that don't record so!! I'm sure the Quran and other religious books think differently!!
Each religion needs to be tolerant and be on your lane.Do not try to force your belief on others especially the Christians and Muslims.
Na una nai nor make the world get peace because of religious extremism!
Health › Re: Nigerian Tailors Making Face Masks And Overalls To Fight Coronavirus - CNN by favour32(m): 8:21pm On Apr 17, 2020
Heffalump:
Face Masks: This is what the Americans were threatening and busy scrambling with European nations over diversions from China. tongue

CNN can be very sarcastic sometimes. Are they trying to shade Donald Trump huh

Nigeria will be great one day if all the wicked leaders in government can turn a new leave.
Wicked leaders in government CAN never change, na when the time comes, God go arrange or settle them if not now on Earth later after their demise.
Politics › Re: Gang-Rape Tweet: Bello El-Rufai Apologises For Indecent Tweets by favour32(m): 4:15pm On Apr 17, 2020
We don forgive you but we nor forget.
Family › Re: Jos Bride Electrocuted Days To Her Marriage To Two-Time Fiancé by favour32(m): 4:01pm On Apr 17, 2020
Dey run your matter sharp sharp.
Anything food hungry you wey you can afford arrange am.If na kpekus o
run am.
Chaotic Nigeria na express way to exit the Earth.
Car Talk › Re: COVID-19: How Innoson Is Manufacturing Ambulances (Photos) by favour32(m): 3:48pm On Apr 17, 2020
Thank God say Nigeria na secular state if not hand for meet us well well.
Dem sack an Imam for Zaria, for Kaduna State because e obey lockdown order of the State government. .But the truth of the matter be say, dem nor dey in good terms with am.
Now I wan make my comment only to ask me if I be Muslim?
The man wey get this block and Buhari government na the same.
Nepotism and religious extremism dey worry dem.
Until you dey defined as a Muslim you can't comment for Islamic related news.
Mind you, I nor dey against any religion but to say why dem go sack that Imam@ this time?
Oga na you get your blog,you can gag further.
Business › Re: Things That Happen When You're Broke by favour32(m): 3:32pm On Apr 17, 2020
When you broke, shit nor smell reach the way you dey smell.
Everybody go dey run from you.
Na only your natural G nai go look your matter to see how e fit help if he dey better than you@ that time.
Na Nigeria,nai make the word- broke,dey popular for the world.
Family › Re: My Wife Wants Me To Beg For Intercourse by favour32(m): 4:07am On Apr 17, 2020
I nor send anyone.That's why my two women do me for that matter.
Politics › Re: 16,744 Persons In Kaduna Receive N20,000 FG's Cash Transfer by favour32(m): 5:59pm On Apr 16, 2020
AngelHoly:
Why is it that everything Na north north north
One North!
No one South!
People wey dey educated pass nai wise pass grin
Family › Re: Woman Complains Of Everyday Sex From Husband, Runs (Video) by favour32(m): 4:20pm On Apr 16, 2020
Erected penis has no conscience grin
Politics › Re: FG Excludes Lagos, Borno, Delta From Cash Transfer As N/W Gets Biggest Share by favour32(m): 2:21pm On Apr 16, 2020
This government nor get shame.
Nai their mouth you go hear poor get classes.
Those wey poor for South na rich people dem go be for North grin
Empirically,5K for South na small money.So if that 5K reach North na big money.
Brainless Federal government.
Covid19 dey check bank account?
Crime › Re: Update On The Killing Of A Driver, Amobi Igwe By A Civil Defence Officer (Graphi by favour32(m): 2:07pm On Apr 16, 2020
I nor dey curse because e dey work.
All who contributed to arrange that lie lie letter,e no go better for all of una. Na senior brother of covid19, laced with bacteria and bacteriophages wey dey vex, all to form a new disease, nai go kill una one by one anywhere una dey for this world.
The man wey shoot that driver, na 200% of that sickness go kill YOU after you don suffer for years!
Politics › Re: I Am Still COVID-19 Positive, El-Rufai Speaks From Isolation by favour32(m): 12:38am On Apr 16, 2020
Officialgarri:
Get well soon sir.

But notwithstanding, I don't advice that your son represents you. The boy allows his emotions to reflect in his words and actions and it's disastrous.

How can a mini-public figure send a private message, threatening to rape someone's mother?
And also showing obvious hatred towards the Igbo tribe.
Na YEYE boy be dat boy!
Health › Re: Lagos Discharges 16 Coronavirus Patients, Including British, Chinese & Polish by favour32(m): 5:47pm On Apr 15, 2020
eneyoduke:
The last time I head of Corona was in my final year which ia high voltage tension
Electrical!
Health › Re: 100 Chevron Employees Suspected Of Having Coronavirus Secretly Quarantined - SR by favour32(m): 5:43pm On Apr 15, 2020
Erediauwa:
This is no Hasty generalization bro.. I lived in that community (Afieki and Udumovwori precisely) for 16yrs, so this is first hand information.

I equally went to the secondary school where we have timetable for fight and send letters to Don Domingo's for an invitation to fight.

The only good thing there is those oil companies in the community, but still yet, it's still backward.



Area nor wan let development enter the town with fight matter.
Dis guy don finish work with him description.
I believe am.
If you do anyhow for Ekpan you see anyhow yagayaga
Politics › Re: Nigerians With Over N5,000 In Bank Won’t Get Palliatives - FG by favour32(m): 4:49pm On Apr 15, 2020
Onyinbo dey do their matter straight.
Blackman own na koni koni,wayo wayo.
Who get N5,001 na big man for government eye.
Thank God say una money wey una don stockpile nor fit arrange una to live for Earth forever.
Dis government wicked o!
Romance › Re: What Happens After A Failed Marriage Proposal? by favour32(m): 3:09pm On Apr 15, 2020
Na refined black man wey wan do like Oyinbo nai dey kneel down dey propose.
Wetin do ya mouth alone,sit like big boy,
tell ya girlfriend say, you wan update the relationship to the latest version of the permanent site.If she nor gree, you carry your project waka as many contractor full sites. cool
Crime › Re: Ondo Polytechnic Undergraduate Rapes 16-Year-Old Girl by favour32(m): 2:07pm On Apr 15, 2020
illicit:
op see as u just write English anyhow
Nor mind am, instead of am to use Pidgin English dey do journalism, e dey suffer himself with English wey be kick and start and stop....I taya. Nothing like say you dey flow with wetin you know as I know Pidgin English wella.
Health › Re: Can Pepper, Lime, Ginger Cure Coronavirus? (Fact Check) by favour32(m): 1:48pm On Apr 15, 2020
Mightyhaiz:
u are not smart boy. These therapies are age long in helping the body overcome,ameliorate and clear up viral infections in good time.. Nobody ever claims it is a cure.. Personally I have been preparing sth similar for my aged parents since this outbreak..they even choose to drink some of the hot fluid.. And I can tell you that they have reported improvements on their general health.. My mom paricularly testified about reduced waist pains, joint pains and chest congestions..

Don't be too eager to shoot down honest and safe efforts geared at improving life because of some primitive and unfounded sentiments when you yourself haven't been able to get off your ass to be of any use .
Leave dem make dem suffer for ignorance.
Na only human being nai be only animal wey drink another animal milk and say e dey enjoy.
For babies no qualms bc dem still dey grow but for adults,hand go meet you.
Na me African man talk am wey know wetin dey.
Nor let dem confuse you,our mama know why dem dey fry garri to remove poisonous cynide.Our mama know how to produce soap with burnt plant ash as base(as Naoh or Koh).Our primitive forefathers, instinctively know science.
Dongo yaro leaves get anti malaria properties.I go wait for science?Who tell our fore fathers before science confirm am.
Mint leaves good for belle troubles.Who tell our fore-fathers.
Stubborn grass root good for erectile dynsfunction.Who tell our fore-fathers?
Potatoes leaves na powerful blood builder.Who tell our fore fathers?
Na good side I dey talk so.
Make I tell the bad ones?
Pumpkin leaves root na serious poison but we dey eat the leaves.Who tell our fore-fathers?
One beautiful flower wey people dey like na poison.Who tell our fore-fathers?
If put you one plant leave for mouth return back attack e must work 90%.
Wait until science tell you.
Ordinary salt dey cleanse house.You wan wait for science.
Earthing good for your overall health,you wan wait for science?
Advice..
Make tea of ginger,garlic, lemon grass and tumeric or Oda, everyday.
If you get sign of cough or your nose block,boil water,use thick clothes cover your head,then breath in the steam for five minutes 3 times a day.
After two days you go dey ok.
If you dey boil one leave dey drink at least once a dey put am for fridge to preserve,you go tell person for future how that leave good after many years.
Alkaloids dey good and bad.
But na bad ones nai many pass.
One part of Nigeria nai born twins pass.
You know why?
Go find out.
Oyinbo medicine and surgery good but nor relegate our own.
I no go talk more....
Health › Re: Coronavirus: When Will It End, Will Things Ever Get Back To Normal? by favour32(m): 1:01pm On Apr 15, 2020
Nai some state governmens take advice.
"Nor give 1 month straight lockdown e go dey chaotic for their reactions.
Dey give small small...like 14 days,14 days,
Final 14 days....then 7 days...dem no go know when dem reach 3 months lockdown with wayo wayo palliative or no palliative sad
Crime › Re: Lockdown: South Africans Clash With Police Over Food by favour32(m):
enemyofprogress:
Nigeria is next


This coronavirus bad o, we no even hear anything again about:

1 Amotekun
2 Sanusi Lamido
3 2023
4 Oshiomole
5 Herdsmen
6 IPOB
7 Sowore revolution
8 Ajimobi vs Ekiti APC
9 Banditry
10 Kidnapping
11 Suicide bombing
12 ASSU strike
13 NASU strike
14 JAMB
15 INEC
16 National Assembly
17 Arsenal vs Man U
18 OPEC
19 Visa application
20 Flight schedule
21 Waec Exam 2020
22 Second unified Exam
23 Wike vs PDP
25 IPOB

Coro shut all of them down. So we no even get liver at all at all for naija. Just ordinary virus, everybody gentle. grin grin
Hahahaha hahahaha. grin grin..what about
the cabal in Aso Rock?
I add am join
Celebrities › Re: Regina Daniels' Family Set To Share Food Items (Photos, Video) by favour32(m): 8:14pm On Apr 12, 2020
All those wey dey shout say,
"must they show it on social?"
If nothing like this,you go dey social media?
Wetin you dey do sef for social media?
Sports › Re: Clemens Westerhof: I Will Sue Bonfrere To Clear My Name On Selling USA '94 Game by favour32(m): 4:50pm On Apr 12, 2020
pyyxxaro:
As at when they play that match , u still de sick feeding bottle grin

Nor be u de wear dirty mother care pant de run our compound


So which eye u con take watch am undecided
Ask am well well....match wey we lost due to small mistake.
Health › Re: COVID-19: Anxiety In Kaduna As More Residents ‘Return’ From Lagos by favour32(m): 12:05pm On Apr 12, 2020
Salvador1:
i heard people travel at night.
There is no total lockdown in Nigeria.
Haulage vehicles are still plying the roads as if they are super humans.
Dangote trucks and other trailers filled with cattles are doing their normal businesses if not at day time but certainly at night.
Lockdown is a sham to them as they look like men living under the rock with no updates.
Christianity Etc › Re: What Does The Bible Say About Masturbation? by favour32(m): 8:54am On Apr 12, 2020
Masturbating, however crude sexual satisfaction it is, involves emotional transmission of sexual fantasy which is wrongly channelled to the sexual organ with the start point from the brain.
If you want to beat masturbation or stop the act,you must replace the action with something more powerful emotionally.
Therefore,a kind of displacement reaction will occur (as from our elementary chemistry).
The end products will eliminate masturbation!
Practically,get yourself a partner which you will definitely develop love for and channel that latent emotion. Hence,you watch yourself naturally stop masturbating.
But you must have sexual bonding as soon as possible with your recent partner. cool

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 232 233 234 235 236 237 238 239 240 (of 262 pages)