Favour32's Posts
Nairaland Forum › Favour32's Profile › Favour32's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 262 pages)
To propose these days be like risk,she nor want make dem dey count am for her as larger percentages of proposals nor dey end for marriages. Na smart girl. |
Dem dey do cash out wella. The lockdown na scam. Na new office wey dem use dey hammer. If you wan travel from Sokoto to Bonny Island....just hold ya money. |
Thank God 2020 help you well. If you know you know. |
Straightpath:Next gini? |
Futuragetty:Carry on! If people like you full this world, the world for better pass as e dey so. |
Guy move on. You get your money and mouth. So,wetin be the problem? If she later agree,na with condition because you cannot be natural with her again as you go dey waka carefully make you nor make mistake and that na stress for any relationship. |
Abacha! A unique thief! Even in death,he is still sending credit alerts to Nigeria. Even if you wipe off history as a subject in high school, you cannot rewrite history. |
Creative writing! I dey do am also ![]() |
To marry any Nigeria lady....na risk you wan take so. But to marry any Nigeria lady wey nor be helper...na....d______i______e ![]() |
90% of guys wey do am die well. |
Dat small pikin never reach 18 years.... uncle....you can lie o |
Smart rich man would let both go. But get wives ASAP to neutralize the emotional distress. |
Nepotism will always slow the progress of Nigeria because we are already in a forced marriage. This government has magnify the definition of Nigeria based on North/South differences. Both will never see each other as one. |
Na so the head go dey for L.Edet house,area 11,Asokoro dey form boss but never give order to arrest only one herdsman. As we know say na herdsmen dey kill people for different parts of Nigeria. If you know you know. |
Trump! Not a virtual PRESIDENT but real! |
Sammy07:As we dey chat for English language, nai be say we be part of England? |
NaijadrivaCars:Make e talk am na....hand go meet am for Benin ...dem go send night jet come pick am for e bed with weed for e mouth. |
noblealuu:No go there! Neo medrol go dry your skin and pocket. |
Treat him,back him up spiritually or whatever your family believe and finally change his environment for good. |
I read through carefully as one going through comprehension in English language exam. If your girlfriend (low budget wife) can respond to your mum like that means she has a very poor upbringing due to irresponsible parents. Anger does not end well if not controlled. You are sitting on a keg of gunpowder waiting to explode. You are also sitting very close to a poisonous snake. Anger kills. Most people that have anger problems are dangerous like the black mamba snake as one of the most deadly snakes in the world! When tryptophan hydroxylase (TPH) is release during the biochemical process of an angry person,he or she knows nothing of the reaction until after effect which is usually destructive. If you cannot control her anger and you decide to keep her,I bet you, you will REGRET it. Let her go! You mum is worth more. |
Unemployment nai push you to politics. E don tey wey people dey survive for Nigeria with anywhere belle face. Nigeria na country of anywhere belle face. Many nor dey their natural part wey dem be set out to do. Na Nigeria, a country wey not dey organize nai cause am. |
Guy! Sit down put. Nor go anywhere. Still humble until the time come for you to be independent. For now,nor enter street,e go make you worse off. |
Thierry Henry! |
tipsy242:Nor be you complain na? |
Herdsmen are angels! Parade herdsmen anywhere in Nigeria let us know you are working! |
Fulani herdsmen wey dey kidnap for that area, Inuwa nor see dem o? I want know,all these Fulani herdsmen wey dey kill for Plateau State and recently Kaduna na ghosts? You mean say this government dey look the other way as na their brothers. |
If dem call this man goat na understatement. If dem kukuma call am billy goat...na another understatement. Wetin we go call am? HE-GOAT! |
Make una know those men wey marriages dey sweet. Husband money na "our" money. Wife money na ONLY "her" money! Man nor ever tell everything...if you know you know. Oga! God save you o Self preservation na the first rule. Take care of ya pikin but don't look back just move on. |
Public mango trees wey line up to 2 kilometers road for our area. I nor surprise. Those people dey use person meat dey do barbecue without hesitation. |
Nigeria nor be one as you punish them so by taking them to the other country. |
tipsy242:Yes na. If na physical problem, your member must answer after the treatment. |
Samakus:Knowledge na power nor be joke. If you be multi millionaire but you get deficit for member area, woman go use you play ball even with your millions. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 228 229 230 231 232 233 234 235 236 (of 262 pages)

