Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 194 pages)
Person wey madman dey advise What else are you guys expecting...... Chai But Obi dull ooooooooo Very very dull |
Even the white house fool knows he went too far and those applauding his stupidity are talented idiots..... He is pressing the self destructive button gradually. |
😂😂🤣😅🤣😂😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😂🤣😅 All these political adult children So FG go approve venue for una 😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂🤣 Na dem go still approve una campaign movements. Very very daft and useless opposition party Too useless |
Children of hate, perdition and destruction Always read negative meaning to everything. Person talk him mind Una twist am Like e send una papa.... Na una dey make this APC more popular globally sef |
Use to think VDM was clever but when l saw the case with Blord l come see say, na him supporters dey talentedly foolish Go and read the case against Blord again, if you truly you get sense, you go know say, VDM na big scam |
Every minutes every seconds, every hour Cho Cho Cho Cho Cho All talk no action. This Idi Amin of America just dey make mockery of the once mighty USA. |
Imagine say na one Islamic president do this nonsense now. All the idiots applauding Trump for doing this will be Shouting terrorists. Blasphemy and many religious quotes. Trump wants to be another Hitler but, everybody don wise |
But this guy na full Putin supporter na Always on Putin side. Very very loud and lousy Man. Finally Hungary people don remove am. |
USA want to take on the world Always wanting to claim what does not belong to them Make Chinese ship or Russian ship wan pass make una block them That wahalaaa wey una dey find Una go see fully..... Very very foolish white house kidnapper |
We don talk this matter for here this week na You wan spend 3M on somebody wey never give you #3k before in 365 days of dating. Make l no talk But Your instinct isn't deceiving you sha..... But l can assure you It won't end well. |
Mtchewwwwww Wasted......... We will protect you Nothing go do you Something don do am Mtchewwwwww |
Before him declare himself Eze ndigbo of India.............. |
You were told, you were told Something is seriously wrong with you too You were there but, everything is happening before your own very eyes......... Next time you will learn how to be precise and handle matter like the woman of the house. You were too complacent in all of this matters. |
Wertin lron condemned products dey cause Cause. You bought an expensive products without understanding the manual..... Nwosu abi wertin dem dey call am Don scam Atiku |
Pastor abi toto hungry altar thieves Altar vampires carry church hide their evil ways...... |
MrSly:Una talk pass like this in 2023 Wishful thinkers |
PDP sef, try am for ibadan, everybody knows how it ends. No be by gragra Player no dey follow referee drag for field except he ready to chop red card |
I married her late sef Next time, l go marry her very very fast That girl na Angel from heaven. |
Funny people Too much ikpirimum abi wertin una dey drink for that place Very very funny people The man whom Kanu asked is men to hunt , kill and burn down Should now release him 🤣🤣😂😅😂😂🤣🤣😅😂 🤣🤣😅😂😅😅😅😅🤣😅 |
callmetade:All the securities there dey game They are fully aware of happenings there If you are lucky to meet the good ones They will tell you whatsup |
Especially that Magodo The stories from there no dey finish I don hear plenty tire |
I talk am this morning Dem supposed take all this children of hate and perdition in the same category as terrorists. |
Handy work of children of hate and perdition Nothing wey dey evil wey too big or too small for dem to do ..... End time children. |
You are now in your father's house Wertin dey give your papa sadness and shame, you take am dey brag........ End time children online and offline. Everywhere you turn to |
Better person dey do hookup before..... ??Why are you guys shocked that she stole. You sef wey order for hookup No be thief una two be.... Better person wey him brain dey function properly dey order for hookup up... ??Una two dey madtttttttttt |
If you are politically enlightened, you will see that ADC is dead, it has successfully been factionalized and divided. If they are waiting for court judgment They are on a long thing. Just go and join Seriake Dickson in NDC Seyi Makinde as moved there...... Atiku think say Everything na money, money, money A 35 year old boy don outsmart am He will never ever forgive that boy |
givedemwotowoto:The court was supposed to throw away Nafiu case ...... ![]() ??Nairaland lawyer Na you go tell the judge what the outcome should be abi 😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣 😅🤣🤣😂😅😅🤣😂😂 😅🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂 You can file a case to that effect too |
😅😅😂🤣😂😅😅😂🤣 🤣😂😅😅🤣😂😅😅😅 This 35years old wahalaaa Giving all his father's agemate Serious political headaches 🤣🤣😂😅😅🤣😂😂😂😂😂 😅😅🤣😂😂😅😅🤣😂😂🤣 This is to show you that In life As you dey gather money Gather sense and intelligence too. ADC just full of people with money but zero intelligence. |
Imagine a whole uniform man fighting a lady..... With my level of age and exposure Nothing go ever make me argue or fight a woman. Just ignore them If you mind their mouth, you go get murder case. Just ignore them, e dey pain them pass anything else. Ignore them |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 194 pages)
??