Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 194 pages)
A state owned Estate..... ![]() ![]() ??No be you get am Go install am for your house You must seek clearance and permission to do anything on a property that's not yours. We just like acting stupidly on this country |
You convinced someone to join a group you are part of and you ran away from that group leaving the person behind......... Fraudulent human being Gbajueeee A man of integrity indeed |
Devil sef dey follow read Bible |
I just help one now now with feeding money No be everything be toto matter How many toto person wan Bleep sef Na woman dey ask for help pass. |
PDP go still dey Wike hand But you see ADC, dem fit dash Atiku team so that, dem go use their own hand kukuma scatter the whole thing during their primaries. |
Turkey wey report dey say Dem follow dey sponsor terrorism in Nigeria. Why people get short memories like this |
See wertin dey happen for Atiku immediate compound........ Are these people really ready for this opposition duty or they just want to grab power. Ordinary political differences you cannot settle, na Nigeria wahalaaa una dey claim say una get solution. Like the signs are there. |
Mr wale health is not funny anymore Baba needs to pay full attention to his health Nigeria wahalaaa reach to keeee person Irrespective of your financial status |
We know He never begged He can never ever beg He went there to eat akpu and ofensala with him just like he had always done since 1960.... |
Everybody dey avoid wahalaaa....... |
Hmmmmmmmm ADC is getting interesting, All of una dey whine ATIKU abi... ![]() ![]() ![]() ![]() Atiku wey don sell him ear long time E no dey hear anything Amaechi come join am sef Two people with Lost ears ADC go dey very very interesting. But why is Obi begging up and down, thought his online voters without PVC said he is a popular candidate, why begging |
After Tinubu second term, Wike is definitely going back to PDP fully. He is not going to stay in APC The condition there is too hostile for him to survive. I see him going back fully to PDP. |
If he is that popular as his base claim, why pleading for people to step down for him Popular candidates don't fear any kind of election......... Giringori don already know say Na only social media him popularity end Anything outside social media Na OYO him dey. |
esnbrutality:Why e no concern me.... ![]() ?How can. I not be concerned with who govern my country. If na Anambra now or Agulu, he wan govern, that one concern Una........ My country needs a leader with guts, Not some lilly livered children leader. |
Where is the lie..... ![]() ![]() ![]() ?Na where he soft he dey like enter He no dey fight for anything E go just wait make everywhere stew Make people carry him fight for head.... Such a weakling.... Tueeeeehhhhhhh |
Gbaja be like Dint join us oooooo Stay there, pepper them ooooooo You want to know what really happened in ADC Go and listen to Senator Abbah that sec toy senator from Adamawa state. Guy explained everything that happened because he was a full insider in the matter. Atiku carry him normal , strong head scatter movement wey don dey sweet dey go |
Whichever party you belong , you just can't u underestimate or overlook Omisore sha He was just not destined to click that number one spot in osun state. He has been everything in osun state but the Governor. |
Tinubu may not get outright win in all the SE states but surely, he will get more than 25% required votes in all the SE states unlike last time out. Who wan die, is free to do the needful |
Because our neighbors are the real devil A mans enemy are the member's of his households. You neighbor knows you pass devil |
This Fashola photographer just dey waste him time and money Nobody go give am ticket in APC not even LAHA ticket. He is just bidding his time for a commissioner post. |
Cho Cho Cho Cho Like a retard Cry cry baby president |
Every Job come with its own hazard Dem no dey use pride learn work. If you sabi the work, why you no teach her It is no dehumanizing as you think It is part of work hazard. |
Nigeria is not poor We are just wasteful and wicked. |
Another campaign manifestoes 🤣😂😂😅😂😂😂😂😂 🤣😅😂😂😅😅😅😅😅 |
I just want to read if the ex na man or woman...... Man no dey help woman finish ooooo Help her with a pure mind ooooooooo No attach bedroom tactics join but Not always, let her find her ground in her marriage, no dey always dey available oooo Na trouble you dey find so.... Because if table turn lasan You go shock Wertin she go vomit give you. |
Enugu in the news for all the right reasons this days..... I never know Enugu for violence sha The type of people l know there are very very peaceful in person. |
Religion of peace again Government go dey look am now Until it becomes an acceptable standard. Na wertin him dey do privately before, him don come talk am publicly. Na so dem dey start terrorism ooooo Religion of peace them |
USA no be heaven, make them carry their wahalaaa comot..... |
Northern alignment in the ADC Let me guess Atiku to kwankwaso.... Let's do the wike style for this Giringori na. Kwankwaso kukuma no get anything to lose than Kano state. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 194 pages)
