Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 194 pages)
Nomad abi Political Fulani herdsmen.... 😅😅😂😂🤣😂😂😂😅😅😂 🤣🤣😅😅😂😂😅😅😂😅🤣 Celebrity politicians |
Na Zambia turn now thieffffffffffffffffff Make dem carry dem health packages go another country now. Na by force to accept the package. They rather give Zambia a bad name so they can hang it. Dem wan rob Zambia of their resources again in the name of health packages Thievessssssss Wait and see how the White house kidnapper will be crying on the truth in few days over this matter Just dey observe. |
This one sef Na government cause am..... Imagine this one on the seat of power. |
Two comedians Aki and pawpaw Una just dey give Tinubu joy |
Am not your mate oooooo If you no no this thing I no be your mate Mind how you address me on this forum All this Y2K CHILDREN ON SOCIAL MEDIA |
🤣🤣😅😀😂🤣🤣😀😀 😅😅😂🤣🤣😂😂😂😂🤣 Ndi opposition Run run leader Celebrity politician |
All l can say is that Anyhow it is It is far far better than being IRRESPONSIBLE......!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Irresponsible people go think say dem they enjoy, until dem reach old age |
Be now, una supposed don know who Obi is Celebrity politician Cho Cho Cho Cho Cho Everywhere Every time No single idealogy at all at all E just want freebies. |
Cry cry babies Ronaldo as been in the league for how many years now, without the trophy. Just one match and the cry adult babies are weeping all over the place. This is football Eat it Drink it And shove it in your asses |
From your write up The problem here is that you don't even love or appreciate yourself. What you don't value, how can people value it........ You are only concerned about how people see you. Thousands of girls love you the way you are but your self confidence and esteem is very very low Change your mindset about your look Appreciate yourself Dress well Dress smart Have good communication skills Leave the rest for God but do your own part first. |
stuffs2002:Kwankwaso go shock dem All of them dey shout OK, OK , OK up and down Dem go dey OK last last |
He go carry him handbag Peter go NDC Anybody wey dey reason say Kwankwaso go deputize for Peter is joking. Una eyes go soon clear in the coming days. |
Where is the lie..... ![]() ??Increase school fees by over 125% Health workers went on strike for over 365 days for demanding for basic needs These are facts all over the places And the fraud is shouting like he was not part of the problem..... The same people he and his disobedient children called thieves in 2023 They are whining and dinning together now. And una still take this fraud serious Mtchewwwwww |
You may not be totally wrong but there will always be few exceptions. My own case is that few exceptions. The kind of support financial or otherwise from both my father and mother inlaws is amazing. My wife..... ?!! That one na another angel in human form.I was owing this loan app some years back and hiding it from her. This lady later find out, cried on my behalf, me wey dey owe gan self surprise Do you know that this lady paid everything all by herself..... Na why l no dey follow anybody generalize life matters |
Atiku is the simple example of the Born to rule mentality we have heard for decades. It is either him or nobody That's exactly where his problem is. He is always above and superior to anybody and everybody. |
Make he go first na Make we hear the noise he wan go make Like he has made sense before Person run delete post on Deborah because of the fear of him fellow fanatics . So how will he defend that at the Congress if such a question is asked. Make una dey mumu unasef |
All this people with zero electoral values Even him papa no go try am Everybody go just dey overpriced, over exaggerate their relevance during election period.......... |
That's exactly what life is all about Press your own button and stop bothering yourself about what others press........ Just be sure agd certain of your own choices |
Wertin Fulani herdsmen dey find for Oyo if no be trouble......... |
Even the VP ticket sef dey shake Giringori don dey see the handwriting As long as ADC is concerned Dem don cornered Peteru........ OBI is set to learn another new political tactics at ADC from ATIKU and his goons. |
Ofunaofu:I am not a politician Do your research, as long as you are not willing to steal or hijack any political party, we have enough of them in Nigeria. |
For the illiterate Case is referred back for retrial So ADC still get court cases wey full ground For the intelligent politicians The hand writing is clear Go ahead look for another party wey no get court case. |
Na you carry war go meet person for house Na you still dey suffer loss How person wan take explain to you say You dey very very foolish and stupid again. |
Jandor keh I mistaken see the man wey train for lekki one time. The man dey tell him friends say Jandor bawo Na my boy na, l no him capacity. |
Bahamas95:😅🤣🤣😂😂😅😅🤣😂 😅🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣 😅😂😂🤣🤣😂😂🤣😂 |
Edo pikin no dey ever dey calm never ever Calmness no dey there blood I never jam one gentle Edo person before I mean person born and bread in Edo |
🤣😅😂😂😅🤣😅😅😅😅 😂😂🤣😅🤣🤣😂🤣🤣😂 It depends on how you take handle the matter ooooooooooooooo Everything dey the guy hand E happened to one street bros here The girl wan to dey fall bros hand Bro change am fully for am Bros even go tell the girl parents say I toast una pikin, she say no I leave am, wertin wan come bring disrespect Even the girl parents burst laugh and they warned her. |
This one na Like father like daughter Trying to beat each other's records in waywardness. Well done |
🤣😂😅😂🤣😅😂😂🤣 😅😂😂🤣😂😅🤣😂😅 Jokers ........ Na so e dey always be to the build up to any elections in Nigeria Every dick and Harry go dey threaten brimstone and fire. After election everybody go come calm down |
Deji said more than this in 2023 Until the results humbled him Go and read his pre election post to 2023 election. |
He did what every Governor always do in many Nigerian states if not all So what's the big deal about that..... ![]() ?Let the party present their own candidates and let the battle begins. It is not unusual Even the USA and many advance democracy does it. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 194 pages)

