Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 194 pages)
With all these rhetorics from Atiku, Obi now Amaechi, you can forsee how the outcome of the ADC primary will look like. Bad blood don dey boil already. |
Dem go say I get am before no be property Amaechi just proved how dunce those thinking in that direction are.... Amaechi just knack dem better apako Where is the lie..... ![]() ![]() |
USA trying to Co owned the strait of homuz Like seriously..... Straits of homuz no be suez canal oooooo That should be out of the table for discussion and negotiation Wertin be our own You just wake up, carry your two left leg come say, make our two own am You dey madttttttrrrrttttt. |
Russia no go strike anything except anything wey enter Ukraine.... All na noise Thank God say, no be Putin talk am Putin too dey intelligent pass that nonsense. |
We are busy recycling terrorists This is not justice, this is a slap on the face of the victim.......... |
🤣😂😅🤣😂😅😅😅😅 😂😅🤣😂😂😅😅😅 Obi wey don already see the handwriting Atiku dey whine OBI If not for TINUBU Buhari for hear am during APC primary Atiku wey show him Oga ( OBJ ) shege As far as ADC ticket is concerned Atiku already secured the presidential ticket for himself Any other baga can come second he no concern am. |
As usual dem be cry cry babies Dem go cry tire Atiku no send their Papa.......... These children are new to politics Like una no no who Atiku be Sha. |
Like una non no Atiku sha Atiku na upgraded version of OBI Do anything and everything to get it Atiku must get the ADC ticket Others can go and die |
Dem later save am Why e dey rush to die Die wey go reach everybody E dey hurry Pack car fly into lagoon Mtchewwwwww |
So Atiku go form party Come carry am Give kwankwaso and Giringori Like una dey whine Atiku...... ![]() ?Be like una no no who Atiku be |
How many phone you don buy for your Mama and Papa with your sisters If dem ask you money , you go say you no get.... Devil catch you You think say, you wise abi........ If your girl never give you money before No matter how small Wether you ask or not to support you Guy Runnnnnnnnnnnnn She no rate you at all |
Russia just make Ukraine better technologically and militarily in term of warfare. Adversity really begats creativity. Ukraine sef come dey shuk mouth anyhow for war matter. E no go better for Putin |
Wertin Jackson dey find there.... That one na striker abi ball boy.... ? |
Dele trying desperately to replace Dino on Atiku chopping table. Dino no go gree for Dele. |
🤣😂😂😅😂🤣😅😅😂 🤣🤣😅😂😅🤣😅😂😅😅 Mallam wahalaaa don enter the pikin blood Like Papa like pikin Election period too dey sweet me for this country. |
Basic123:E get party, wey Atiku enter wey he no scatter..... ![]() ![]() ??Man is just too desperate to rule by any means possible..... He operates on Either l get it or scatter it all. Very very poor manager and leader |
press9jatv:🤣🤣😂😅😂🤣😅😂😂 🤣🤣😅😂😅😅😂😅😅 Perfectly and well said 🤣😂😂😅😂😂😂😂😂😂 🤣🤣😅😂😂😅🤣🤣😂😅 |
😅😅🤣😂🤣😅😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😂😅😅 Na why l love election season for Nigeria Dem go just dey entertain person |
Cho Cho Cho Cho too much Leave talk, more action |
The fact that this ADC contain people l used to think are political veterans with this kind of disruptive mentality.... Matter dey court una dey preempt court Una convention go soon dey invalid Pikin wey say him mama no go sleep Himself no go dose. |
So none of the thieves in ADC and their supposed chieftains have an even center or a big farmland that can be used for convention...... See as full grown so called political veterans dey disgrace themselves up and down. |
Na this kind person una Lord and Savior VDM wan challenge. If only una know who sowore be. Sowore na foreign asset, you touch am lasan, you go hear am. |
qtx:VDM get integrity..... ![]() ?Go read the case file wey VDM say him file against Blord. If you really go school, read am well Is that case between VDM. And Blord Or inspector General of police and Blord... ![]() ![]() ??Una no dey use una brain follow matter Na wertin una hear, una go carry for head, dey disgrace unasef up and down social media. |
Sahara reporters no be blessing CEO Dem go run you shege Go ask Saraki , Buhari, Obadsanjo, IBB and TINUBU VDM you too small for dem oooo This VDM too dry exaggerate himself like hell fire rufai |
The once supposed victim is now acting like the bully. Wealth and fame really brings out wertin poverty dey cover. |
Now wey ADC dey interfere with APC affairs all is well but if na APC SHOOK MOUTH NOW DEM GO WAN CRAZE All na politics, na you dey use panado for their headache |
Person wey never win election before fir him entire life sef dey shook mouth for election matter..... Abdullahi Bolaji of all persons |
Fraud....... This 419 eeeeehn Like you develop Anambra start Very very funny Man. |
Na so your own be.... You no dey solve any problems or stand your ground anywhere you dey Na to dey run run always Very very low liver man |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 194 pages)
