Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 194 pages)
This one just dash APC excos 100m Thank God dey allow him purchase the form As e wan show himself na We don see am. |
ADC the latest sinking ship Everybody exiting as early as possible And that l use to love this marafa oooo during Buhari first time He show saraki shege until he was fully compensated Until he became too ambitious and fighting everybody. |
First it was Amaechi Now it is Seyi Anything wey Giringori dey plan The people wey e dey plan am with are four times more ambitious than him. They will never ever step down for him. Make e waka go ADC primary go prove his popularity and worthiness. |
Pepper body We heard the same in Jonathan, Buhari and many more government before now. What are your own personal contributions to your own immediate State and constituency Zerooooooooooooooooooo |
If malami no no of this matter make l bend That guy do Nigeria shege You see malami supposed get More worst than Emefiele treatment. Dem supposed chain am |
After 10 years of looting and destruction Can any USA supporter tell, like Libya and countries USA invaded in the name of freedom and liberation, were those countries better after invasion than they were before invasion..... USA na thief dem be |
He is highly welcomed..... His defeat is encrypted on his forehead already. He just wan show himself Dem don too forget am |
Ordinary girlfriend What will you now do with your wife Jobless people Why government no go use una dey play. Very very jobless people |
This rat dey pick person wey big person If only he knew who sowore was He is not a social media activist he is fully on ground. VDM go learn |
ADC dey play game wey everybody sabi Court never decide anything Una don dey assume everything. Nothing dey happen No matter the propaganda |
Giringori on the run as usual Face your fears, you dey run tiki taka You fight for power, nobody hands you power free of charge. You stand and face them. Not running and looking for soft landing |
Shebi una dey whine Atiku abi Go and listen to Atikus interview on Arise TV That's all the answers you need to know ATIKU NO DEY STEP DOWN FOR ANYBODY PAPA |
Silent intruder in marriage.... Your friends People you report your husband/wife to Your neighbors...... From what l see so far as single and as married Couples with lesser friends have good homes. No carry an idiot in the name of friends come house anyhow. If you don't have any good things to talk about your wife or husband in public Shut the Bleep up Shuuutttttttt upppppppo |
Everything sef tire ATIKU But e no gree wan rest E never become president, e dey sleep like this. Nigeria wahalaaa go finish am be that. |
Children and nonsense Na this nonsense you wan take judge happiness in marriage. All these genz children sef |
ADC oooooooooooooo Political orphanage home for 😅😂😂🤣😂😂😂😂😂😂 😅😅🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😅 political orphans All political orphans are welcome here irrespective of your associations in the past. |
Abide by the law of the state or travel to where you can practice your indiscipline. No be by force to live for Lagos. Na 36 states , Nigeria get. Abide by the law of the land or get out to where you can practice your lawlessness. |
🤣😂😂😅🤣🤣🤣😂 😅🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣🤣 Family affairs Younger brother thugs attacking the elder brother..... That one na una problem. But this Obi Hezbollah terrorists group called Obedient Na dem gan gan go be the reason Why Obi can never ever be Nigerian president. |
Everybody don tire for the Idi Amin of America They can't wait to end it all |
BeardedMeat:No dey think say everybody dey support nonsense or take sides with which nonsense dey prefer. To hell with igboho, thunder fire am We no dey choose the nonsense to support her, all nonsense na nonsense. |
This one sef dey threaten people..... Make everybody calm down Nothing go happen The losers will cry as usual The winnerr will rejoice for another four years |
They were peaceful Until prophetess Tomto appear again in their life......... Make Churchill no do the mistake of returning to the prophetess oooooo Him life no go balance again for life |
Another Obi manifestos Nice one Nice one |
USA don enter one chance Harris said it Mrs Clinton said the same Trump is a war monger He created the department of war for such a day...... Werey wan make dem give am peace award What's peaceful about this white house kidnapper Idi Amin of America |
Another Obi manifestos Mtchewwwwww Chai |
Last last This boy get freedom Hope no be fight parts them Make dem no come go puff am too |
Celebrity politician Another Obi manifesto 😅😅😂🤣😂😂😅🤣😂 😅🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣😂 |
#100M Kukuma come keeeee am This girl really show this man shege banza If na me be the man eeeehn I don talk wertin l talk Come do your worst |
Atiku Atiku Atiku Na now day break for una Atiku and his camp are not as intelligent as they want people to believe. |
Shey wahalaaa no come too much for mallam Nasiru bayi...... ![]() ![]() ![]() ?Case for icpc Case for kaduna Case with DSS Dem just wan give am Dansuki treatment Dem go soon release am quietly. But e go be after election Mallam go tey for detention. Dem just wan show am say, na small boy e be, he dey reason say him don arrived. |
He should know better, he is well experienced enough |
This Man..... If APC give am ticket and win in that state Nigeria is finished.... He proudly supported and sponsored darkness in this country. Introducing power discrimination Which one is band A, B ,C, D etc That's discrimination of normal social amenities for all citizens. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 194 pages)
