Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 194 pages)
Mata wertin be him name as been humbled In this life Never say never Everything and anything is still possible. |
But Una fit use pastors, Reverend and church joke........ Na only una dey sacred, others can be mocked right....... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Joke na joke, if the matter too pain una, make una go die. Like say, una even dey peaceful sef Highly intolerance people. |
I use to think this Dele Momodu get sense Until he joins politics Vooooooooooommmmmmm His empty brain is now very very obvious |
Dem say Show get size Okrika get quality Even his disobedient children knows that already......... Dem just dey do gbajueeeeeeeeee. OBI himself knows, they are kilometers apart Emilokan no be OBI generations mate politically. |
This Man just carry grace... Everything just dey align for am without stress. |
😂😅😅🤣😅😂😂😅🤣😅😂 🤣😅😂😂😅😅😅😅😅😅🤣 Una dey whine Atiku.... ![]() ![]() ![]() ??Atiku will rather die than ceed the position to Obi. |
Dictator jam another bigger dictator...... If you think say you get power Relax You go soon jam wertin pass you. I no kukuma pity Maduro, his reign of terror is about to capsize |
This malami guy eeeeeeeeehnnnnnn Na one silent big time thief under Buhari administration....... He thief pass Abacha but he calm, very very calm, you no go quick suspect am. If Dem open him yansh well well, Emefiele matter go be child's play for where this Malami guy dey. He pardoned huge financial cases with cut backs Even on the international seen, he did worse. |
This white duck just like bullying E go soon do one small mistake wey go consume am very very soon. Na so bullies dey behave, until dey jam blocked road......... |
K ibedun:You can make your comment without being tribal and sounding stupid...... How can you appoint Egba king in Oyo Kingdom Does that sound sensible to you.... ![]() ?Omoluabi tokan tokan ni mi. |
Same ADC wey dey choose Osun state Governorship candidate inside Lagos State 😂😅🤣🤣😂😂😅😅😅😅 🤣😂😂😅😅😂🤣🤣🤣🤣 😅😂😂🤣🤣😂😂😂😅😅 Be like Sir Atiku don smoke carton. |
The one million na cash or transfer.... ![]() ![]() |
ADC picked their Osun state Governorship candidate in Lagos..... 🤣😅😅😂😂😂😅😅🤣 😂😅😅🤣🤣😅😅😅😅 😂😂🤣😅😅😅🤣🤣🤣 And una dey tell me say, this political party serious. Orisirisi....... ![]() ![]() ![]() ![]() Even Aregbe sef dey fear Osun , no level at all at all. |
If proper investigation is done This malami supposed go from the place straight to court. Na one of the high ranking officials wey bastardized BUHARI government. He just dey support every nonsense in that government with frivolous laws and federal might and power....... Many water tight and high ranking cases where dismissed under his watch. |
I just came here to read the comments of the children of hate and destruction, and as usual they didn't disappoint. So full of bitterness and hatred. Anything good in Nigeria, makes them more bitter. No drug or cure for bitterness, a bitter person is a bitter person.................. GOD BLESS THE OMOLUABIS GOD BLESS NIGERIA |
Valid question Who gave the order It has always been same pattern Immediately the soldiers leave they attacked Who gave that order is a big suspect |
You sef no tire for Atiku since 1993 Make l tell you, Incase you no know Atiku sef don tire for himself. But he will rather die contesting than supporting a younger generation. Atiku can never ever be Nigerian president, may be in his next life. He is too desperate to be considered for such highly exalted position. |
Trump the Trumpet Your own guards are being killed right at your door steps but Na Nigeria you wan enter gun blazing. No problem |
If people bash him for the kidnappings, what stops him from claiming glory for the release. Whichever ways , manners or forms the released took, what we want to hear is that , they were released. So many bittered soul, working against the Nigerian interest, but surely Nigeria shall overcome and subdued them all. Na the bad belle go keeeeeeeeeeeee All of una. |
If Una like make una no come out again Who suffers...... ![]() ![]() ![]() ??Your economy and businesses Wertin concern us...... ![]() ![]() ![]() ?And you want investors to come and put money in a place where people are hiding like rabbits everytime. |
Unknown gun men abi IPOB Who be unknown gun men for SE again We already know who terrorised people in SE UNKNOWN AKA IPOB |
Grandpa oyoyo Congratulations Grandpa The most desperate president Nigeria never had...... This Man will contest until his last breathe |
Progressive minded folks..... Omoluabis they should also be on watch out for the children of hate and destruction, they are also part of the security threats. People wey fit burn, keee their own people, and also applaud those doing it, no go blink to destroy other people too. |
The only thing remaining now for Atiku to jump into now is hell fire......... Very very inconsistent person |
This is how a responsible region should reason Work together as a unit Not to be pointing finger at what's not. Take responsibility for the safety of your region. Make Dem Sha dey monitor those children of hate and destructive elements. Person wey fit spoil him own house No go think am twice before he spoil another person house. |
Their Grand patron don talk Who else wan know better If no be him Luke Osama bin laden His cup sef go full one day. |
Na everybody be them this one enemy except themselves....... Dem go dey do evil dey find who and what to blame.... No single sense of responsibilities in any area of their life. Na everybody be their problem, except themselves. Mtchewwwwwwwwww |
😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😂 Be ruthless with terrorists Never ever give them a breathing space No let Dem drink water drop cup at all at all |
Countless times that if l tell you , it will be hard for you to believe........ Only a fool says, there is no God. |
Akayd2:🤣😂😂😅😅😂🤣🤣😂 😅🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣😅 Are you for real..... ![]() ![]() ![]() Be like you never jam cold and stone hearted ones abi..... ![]() ![]() ![]() ![]() God no go let you jam Even your soldier uncle or brother go tell you to relocate. God no go let you jam |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 194 pages)
