Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 194 pages)
Leave reporting, subtly relocate If not You go pay #1k tire If you refuse to pay, he go turn physical exchange of blows soon. And Dem many pass you. Just relocate as fast as you can |
Liability wan leave you You come dey seek for advise Instead of going on your knees and thanking God. The mama wey born you How much in your lifetime you don give her Mtchewwwwwwwwww |
Every time this Aloy guy talk, l go just dey see the reason Kanu lost the case The guy too empty and shallow. As long as the prison is in Nigeria Kanu can be moved anywhere Only Una wan select court Select judge Una still wan select prison for am Be like una dey crazeeeeeeeeeee Where is that done around the world |
Smartcitizen:How today na October 20 Who suffer shame now Your dilector as been given a permanent home in prison |
Sirkingsnado:🤣😅😅😂😂😂😅😅😅 🤣🤣😂😂😅😅😅😂😂😂 How are you different from the bandits you just mentioned |
🤣🤣😅😂😂😅😅 🤣😂😂😅😅😅😂 I am nnamdi Kanu I cannot be sentences Our dilector finally have a permanent home |
This Man just old and get money One single sense absent......... You dey follow 24 years old girl drag who Sabi drag pass........ She go just damage you beyond repair and the matter go even shock you. Just leave her alone And face the other four wives. This old man really missed this 24 years old girl He missed her alot |
I am nnamdi Kanu Nobody can sentence ME Ordinary chest beater He is running kiti kata to stop judgment. Nobody get time for him empty chest anymore Let the court put the case to rest and sentence the werey to life imprisonment. |
Two stupid adults with no sense of responsibilities....... Na some people role model be this. Very very nonsense people..... Vdm is using his platform to claim victim whereas na him first dey mock the guy That one sef behave like kindergarten. |
jiggyman:Incase e blur for your ear Make l repeat am loud and clear Your mind go dey No just let any nonsense indisciplined child of yours cross my path. All una generation mind go dey. |
jiggyman:Your mind go dey |
jiggyman:Make your child come mess with ME Your mind go dey That craze wey una two inherit from una forefathers, l go cure am in seconds. |
Husband and wife slapping just one man like if they had met him on the street, they will try such....... ![]() ![]() ![]() Very very shameless couple Na the husband, l dey shame for pass Olisah metuh , do pass like this But we all know how he ended. Make una continue, una cup go soon full Shameless parent. |
😂🤣🤣😅😅🤣🤣 😂😂🤣🤣🤣😅😂 PDP na real Papa deceive pikin party. |
INE officials dey this gathering.... ![]() ??If Dem no dey Na family meeting PDP do No be convention. |
Marwa made NDLEA more popular and effective..... NDLEA. As an institution is now more functional, bigger, productive under Buba Marwa. BUBA MARWA MAN WITH CAPACITY WELL DONE SIR |
Kanu The Senior Advocate of Biafra Werey don see say, nobody get time for him nonsense again. Let the judge sentence him oooooooooooo Let the case rest once and for all. Let him continue to appeal the judgement till Jesus come. |
Gumi was once a soldier He didn't retire, records have it that he was dismissed allegedly........ This is who the people are celebrating in the north. Gumi na the Osama bin laden of Nigeria and the Nigerian government knows. His days are numbered. |
😂🤣🤣😅🤣😂😂 😅🤣🤣😂😂🤣🤣 Dem don oppress am die Na from day one of the election the matter don bend........ |
I love this.... Dem rub mud for the bully face Dem rub am well well 😂🤣🤣😅😅🤣🤣😂😂 😅😅🤣🤣😂🤣🤣🤣😅 Americans have spoken with their votes Do your worst Mr bully |
Make Dem go sambisa Forest clear there Which one be say They should make a base in port Harcourt.... ![]() ![]() ??Na port Harcourt terrorist dey.... ??Wertin do Anambra wey terrorist full there too. USA should consider Anambra too as a state of interest..... ? |
Americans finally woke up Want their country back from the tyrant bully Trump have taught them a very very bitter lesson |
What happened to sambisa..... ??Na North problem dey Na South USA wan come Thiiiieeeeeeefffffffffffffffffff Oleeeeeeeeeeeeeeeeeeeee |
Make this girl carry her nonsense comot for here jareeeeeee Wen you dey enjoy Grandpa you tell us Let her gataaaaaaaattrttttrtttttt |
See who dey call other country Disgrace nation. If na Tinubu talk this one now Trump and his fellow online and offline werey go call am dictator.... See who wan win peace nobel award . Trump go so bastardized America eeehn Who go enter after am Go just inherit wahalaaaaaa wey no concern am |
Dem don tired of drugs Na human being remain now. Be like Tinubu go release Kanu ooooo Make he come pack him people to the land of cocaine and others oooooooooooo |
No be this one fake death that time for popularity..... ![]() ??Now e wan trend again. Who dash am #10m If no be underhand business. Dem catch you , you negotiate Paid agreed sum, why you come dey shout E pain you abi Mtchewwwwwwwwww |
And the werey wants peace award What is peaceful in all these things He is doing. |
🤣🤣😂😅😅😂😂 🤣😅😅😂😅😅😅 Na campaign poster be dis abi she dey advertise something. Women shey Una dey see una fellow woman Who go take this one serious now |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 194 pages)
