Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 194 pages)
Marafa Marafa Was strongly with Tinubu at the start of Buhari administration, very strong and vocal against Saraki in the Senate, until Saraki gave him A juicy position in the petroleum sector Chairman something something. Una sef don chop reach Make una shift Make others sef chop Life na chop, l chop |
All these busybodies and their online ranters Where were all these people when Abure and his team exclusive reserved the presidential candidate of LP for Giringori before everything went south. Mtchewwwwwwwwww Na so APC wan do there own Make everybody do wertin pay am. Make nobody dey cry crocodile tears on top another person matter. You cannot be grieved more than the bereaved. |
Softmirror:With these your submission Don't come and tell us here that lsreal is commiting genocide in Gaza. Na una go hail nonsense Same una go dey cry victim. |
Something that Trump and his boys couldn't do in their WhatsApp war group that later became a mess for his administration. Isreal has done it quietly using the same Hezbollah template. |
🤣🤣😅😅😂😂😅😅 🤣🤣😂😅😅😂😂🤣 Even Trump no say Isreal get wahalaaaaaa pass am I won't blame Isreal When you are surrounded with enemies You have to keep on fighting No retreat no surrender. If not for decapitating of Hezbollah and Hamas Isreal will have suffer more in the fight against lran. This Isreal people too get sense. |
The Truth be say Una two be thief Una just wan chop unasef. But It is easy, make the business transactional not emotional. Make una do solid law backing agreement with signatures and witnesses. I bring so so amount, you realized so so profit, this and this are/is my percentage. No trust anybody wen e reach money matter oooooooo Nothing concerned love and money ooooo Make the thing transactional Comot emotion there |
🤣🤣😂😅😅🤣😂😂🤣🤣 😅😂😂🤣🤣😂😂🤣😂😅 Be like when person wey get sense for Nigeria Suddenly enter government Dem sense go just disappear Only to appear once dey leave government 🤣🤣😂😂😅😅😂😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😅😅😅🤣 Northern government No go tire to shock me |
Hmmmmmmm He did it for his family.... Evil ambushed this 15 years old boy. God no let evil ambushed me ooooooo |
Orisirisi Serial loser sef dey set condition Wertin Musa no go see for dis gateman work |
They explain nonsense Una eyes go soon clear You guys should enjoy the monster you created Make una dey pamper Una monster E go soon swallow una up. |
Anything to pull down those who disappointed his appointment is a welcome development by him...... 🤣😅😅😂😂😅😅😅 🤣😂😂😅😅😂😂🤣😂 El Rufai oooooooooooo |
Hmmmmmmmm If Dem furnish the information on that account E go shock people the kind money wey dey enter that account and his financiers. Sowore is an international agent in Nigeria and the Nigerian government knows that. They can't do him jack Except they are able to pin a crime on him. |
For Nigeria If Army no keeeee police Na police dey keeee soldier Which kind wahalaaaaaa be this When did the Army go dis low...... ![]() ![]() ![]() ?I no say police dey useless before But the soldiers..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
😂😂🤣😅😅🤣🤣🤣 😂😅😅🤣🤣😅😅😅 A fully grown professional footballer If na Africa now Dem go say We too dey primitive 😂😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣 😂😅😅🤣🤣🤣🤣😅😂 |
This boy too like woman thing Weertin be this nonsense na E wan take am pepper some people Na the idea be that. |
helinues:You are politically savvy. You saw that photophop of Wike with Abure..... ![]() ![]() ![]() ![]() It was meant to pass a message It was not ordinary photo . |
😂🤣🤣😅🤣🤣🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅😅 You see GEJ bah That Man Get shame Get respect for himself. But you see Giringori, na another advance Dino melaye him be. Anywhere belle face They are ready to join. |
Social media marriages Mtchewwwwwwwwww People wey Dem wan pepper with their wedding, don dey pepper Dem now. |
Just 2 years out of power. Orisirisi Military rule, civilian rule na una get am pass Nothing to show for it than Herdsmen, banditry and terrorism Una no get shame.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() All these northern leaders and elders should cover their faces in shame. |
OLADD:So..... ![]() ?They should determine who get what and what happens to other regions right..... ![]() ??Thank God for the 25% electoral law. |
Abeggggggggg Shey na only me dey notice am Dem no dey put transfer fee for these females signings...... If na make player now We go know, how much Dem sign am How he go dey collect. |
Na name l come check Make l no lie Na dem The dot in a circle citizen. The Biafrans. Comot that Nigeria for your headline please. |
Must everything be about the north.... ?Are they the only qualified and eligible people for the position of president....... ![]() ?Make una let us hear word jareeeee Wertin North no fit accept Dem go dey do am for southerners. Mtchewwwwwwwwww |
Na because of careless and useless statements like this , make government do cyber law. Imagine wertin a supposed normal mature man dey reason another person innocent child. If Dem gbabo the werey now E go say, him dey play Dey use another person family catch cruise. |
He is welcomed He is eligible electorally but if l were him I will step down and enjoy myself . |
Dem never see anything People wey be say Dem be dot in a circle before. Na dem go use their own hands cancel the insignificant dot......... IPOBS well done oooooooooooo |
Una see how useless una be How government wan take una serious Na slippers be una problem. |
Atiku who is one of their major problems Is now in the floating party without anchor PDP will enjoy stability going into the 2027 election for now........ Anytime anyday PDP will do better than ADC. |
😂😂🤣😅😅🤣 😂😂😅🤣🤣😅 419 This Giringori eeeehn Baba nla gbajueeeeeeeeee |
🤣🤣😂😅😅😅😅😂 🤣🤣😅😅😂😂😂😅 Dem think say Atiku dey follow Dem joke....... Atiku wan ambush all of Dem again. He Sabi the game. He has done the ambushing game over and over again. |
🤣😅😅😂😂😂😅😅 🤣😂😂😅😅😂😂😂 🤣😅😅😂😂😂😅😅 Make l just laugh Same speech that led to Gadafi death From a South African...... ![]() ![]() ![]() ??The most xenophobic country in Africa Issokay Issorite |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 42 43 44 45 46 47 48 49 50 (of 194 pages)
