Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 194 pages)
Hell fire Rufai can't even hold is home politically But he want to rescue Nigeria. Which kind comedian be this. |
Check on LP and ADC goons oooooooooooo The heat is on Dem Can someone get them AC hand fan. Before person faint near you............. |
From your explanation The signs are already there You still went ahead to be his wife Where you forced to marry him.... ![]() ?You already said While dating You did go to your male friends for "MANLY" Advise and many more. So you already no what to expect. No come dey disturb this forum You want us to advise you to leave him abi. Divorce no easy but Dem no go tell you until you join Dem |
The same people who says Wike is powerless are now publicly admitting his influence. Let me tell you here Take everything away from Wike You can never ever have his home credibility. He still got massive influence politically in his own state. Politicians wey no get mouth for home But they shout outside That one fake fake politician. Jagaban himself was one a one Man standing Take a look at the so call oppositions aside Atiku, who among them got his home based on lock down ( Governors ). Wike na Man e be with PDP and without PDP. |
AdUlAM:Abi weertin you wan read before No be wertin you find come here he that Your white don stain God pour your better gutter shame. May our enemies Always find problem, where they are trying to create one for us. |
The IPOB and disobedient children were waiting to read Drug related matters but God no be Man 🤣🤣😂😅😅😂😂😂😂 🤣😅😅😂😂😅😅😅😅 Shame over took all of Dem Na so God go dey shame all those waiting to read bad news about us 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏 🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏🙏 Shoe get size Okrika get quality Jagaban and Giringori no be mate on all levels |
😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣🤣 😅😅😂🤣🤣😂😂😂😅 He is copying his master's template. Even his Mr Giringori didn't do ONE TERM when he had the opportunity. Fear polithiefcians irrespective of their party affiliations But be like this Aggrieved Disgruntled Criminals Own wan worst . |
Heaven saved them I think say Una get craze Craze for surplus for Gaza. Imagine sacrificing few people for the destruction of a city full of millions. Only a terrorist can do this. |
My investor is glowing 😂😂😅😅🤣🤣😅😅😅 😂😂🤣😅🤣🤣🤣😂😂 Dagrin talk say Fine boy without kobo You sef dey trip for fine boy All these guys wey get mind dey beg woman money , how una take dey do am..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Very very shameless and useless beings. |
Headquarters of violence in Nigeria. The North.......... Everything na fight. Mtchewwwwwwwwww Small play play matter Violence. |
Once you no fit make am Just find somebody to blame Na like this People with weak mentality dey think Eg Sheyi shay But If Dem make an finish Pride go wear Dem agbada Dem go dey make mouth say Nobody help Dem, na dem help denselves Eg portable. |
Ebubu:😂🤣🤣😂🤣🤣😅😅 😂🤣🤣🤣😅🤣🤣🤣 See who wan lecture me about politics. I think say na normal person quote me in the first place, l should not have responded. Sorry please. |
Ebubu:Excuse for what exactly.... ![]() ![]() ?So because Biko Haram were on rampage in the North, is the reason you guys want to consume the SE because of power..... ![]() ![]() ??Does that even sound sensible to you.... ![]() ?? |
Is there anything positive this ASUU is contributing to Nigeria other than strike. They have never been known for academic innovation or creativity. Since l was born in this Nigeria Once l hear ASUU like this The next thing na STRIKE. |
Businessman abi IPOB..... ![]() ![]() ![]() ?AMAKA DEM.......!!!!!!!!!!! ABA BILLIONAIRE. |
After Emilokan I see a SE VP loading at least , they are not ready for presidency yet, they are not ripe for that post. By the way How do you hane over a country to the same people that want her destruction..... |
When Dem call Dem Andrew liver salt people that time Dem dey para like hot water. Shey body never calm down now.... ??E don rise Come dey fall back to its original size..... 2027 no far again We go still come ask una How far..... ![]() ![]() ![]() ? |
Emilokan no go try am Funbara is more of a liability than Wike. As far as emilokan is concerned Wike is more of an asset and influence than Funbara....... The same goats and cows that are celebrating the useless news that Wike told some personalities not to attend the state council meeting, are the ones celebrating this news. They know deep down that, Wike is more of an asset politically than 100 Funbaras. |
Nigerian or biafran Dey explain am well please. Nigerians are hardworking, well trained and honorable people. |
Na so e dey start Deny then later said It was my media aide that said so without my permission. Just dey look Give them small time You go see the werey for Aso rock dey smile with Emilokan. |
😅😂😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣😂😂🤣😅🤣 E pain am Very very divisive and unstable human being. The white buffoon sef wan collect peace award Never ever will that happen He is not going to collect that award in his lifetime. Never ever. |
😂😅😅🤣🤣😂😂 😅🤣🤣😂😂🤣🤣 Orisirisi Sowore of all people Suddenly fell in n love with the Nigerian Jews 😅😅😅😂🤣🤣🤣😂 😅🤣🤣😂😂😂🤣🤣 He don reason am say, just famz Dem Dem go worship you. He needs them to be glorified once again |
Wike is still at the mercy of Emilokan politically He can do nothing for now but support Emilokan......... He cornered himself. That's what happened when you are greedy for power. May be after 2027 but for now The bloggers can write whatever. Wike remains loyal to Emilokan not APC. |
See me see God oooooooooooo What God cannot do Does not exist But God no dey thief...... Na me supposed get evidence against am But he go go station go lie say Na me thief him cap Go report me to him follow criminal in uniform say Make Dem declare me Wanted...... Police everywhere eeeehn Dem be organized criminals. |
War no be anybody first choice The so called victorious side and the defeated side always so far one thing or the other War is very very expensive. Very very. |
😂😂😅🤣😅😂😂 🤣😅😅😂😅😅🤣 Kanu wey dey prison gan without any political affiliations dey more Influential than these two challatants......... Dem dey keee and destroy una people like goats and ram, Dem dey talk who dey Influential. Ewuuuusssssssss |
This tonto eeeeehn God safe Churchill Na tonto for keeeee am. I just dey happy for the guy E for don rest in peace since. |
Blessing Blessing Love doctor no see love She don use love choke the guy She just dey use the guy pepper her haters. Now the love don tire the guy sef. See the werey wey una girlfriend dey follow for love advice. Mtchewwwwwwwwww |
Small girl big God Mtchewwwwwwwwww Clitocurrency team. Mtchewwwwwwwwww Na time Body go tell una. Market go soon expire |
Na government send you go there in the first place.... ![]() ![]() ??Government is useless Government is useless But if una don go find problem abroad Una go remember government. When you dey go You tell government..... We get enough problems for house, anybody wey go do anyhow outside Anything wey him see, make he take am. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 46 (of 194 pages)
