Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 194 pages)
Bullying others is the way to solve crisis for him This Trump sef.... E go just reduce USA to crying baby By the time his tenure ends..... So whoever disagree with the USA must suffer abi, you dey whine...... ?? |
The same Atiku that told the north in last election during campaign publicly that " I AM FROM THE NORTH, LET THE NORTH VOTE THEIR OWN " Does that shows a detribalised person..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?Election don dey near, everybody go wan cut their shares by promoting their own candidate |
These are the youth that want to rule Let the youth rule Give power to the youth. Small position Una don turn idi amin Mtchewwwwwwwwww |
Latina Americans and drugs. The headquarters of drug cartel in the world Virtually all their politicians are druglord |
The lossing side are always the complaining side This one no good, that one no good. The winners are always rejoicing. If they had won, would it have bothered them .... ![]() ![]() ![]() ![]() |
Cliptocurrency people Mtchewwwwwwwwww Like say, na acting dey fund all her shenanigans lifestyle......... |
🤣🤣😅😂🤣😅😂 😂😅🤣😅😅🤣🤣 Lagos is so so important to their life than the entire SE.. IS OKAY THEY ARE WELCOME OMOLUABIS NO GET TIME FOR DESTITUTES AND OSALES.... |
Three Nigerians or Biafrans Write your topic well |
If you dey sad and you wan laugh Just go to Sam Larry comments sections. Nigerians Sabi roast anybody once dey unite to finish am...... |
SupremoLX:Bad belle is allowed It has no cure She is where she is because haters like you. Glory be to God Almighty |
Make l just laugh 😂🤣🤣😅😅🤣🤣 😂😅😅🤣🤣😅😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣 Errand boys, make una principals join boldly with their full chest first. |
Hmmmmmm This ADC folks are just zombies You are already remarketing your product Failures always look for excuses for failing. We told you guys ADC is DOA It won't fly Water and oil no dey ever mix though they are both liquids. |
Mr Falana should name is law firm or his father's compound after Charly boy. All this ranting over another man's property is of no use......... People wey get property, name am as Dem like Una dey vex. Vex for what exactly..... ![]() ![]() |
We tell am E no gree E dey put hope where hope don die ADC keh.... Check the caliber of people wey full there You sef go no say, hope no dey there. |
Who dey deceive this one Na your papa compound be the bus stop.... ?How are you better than those renamed Some people go just dey exaggerate their importance...... Nonsense ingredients |
This woman finally..... Fayose paddy long time friend. She be dey senate like ndume like it is their birthright....... PDP don finish. |
So Buhari na southerner..... This man called David with bad records Always on the wrong side of history. His tenure as senator As military governor As minister Not enough to transform the north.... ![]() ?Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww |
😂😂😅😅🤣🤣😅😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣 If this was after the fight You are not yet forgiven Uncle. She sees you now as ordinary room mate YOU ARE NOT YET FORGIVEN TOTALLY SIR |
Offensive/bad attitude generally to me. |
Weertin woman do woman 🤣🤣🤣😂😅😅😅🤣😂😂 😅🤣😂😂😅😂🤣😅😅🤣 He is a useless man He is a useless man Another person don achieve am. 😂😂😅😅🤣😅😂 🤣😅😅😂😂😅🤣 |
These Northerners eeeeeehn Very very petty petty people So why were you guys quiet during Buhari regime....... ![]() ![]() ![]() ?This una nonsense go end with President Bubu. A Muslim president and vice Appointing a Christian into government is now a crime..... ??Una go cry blood this time around Religious idiotsssssss |
Pikin ( ADC ) wey never reach two months Complain don start. Una sure say Dem go allow this pikin ( ADC )Waka so |
Kwankwaso, very very wise Man.... E no dey rush things No need to rush join confused people and parties. Play your game right and wait for the highest bidder to collide or collaborate with. Baba dey shade him products For sale.....!!!?!!!! |
Everything na business for this people. Shey you dey see were the disrespect and disregard for elder comes from..... Dem go just gather all of them for one room give them phone dey insult their great grandfathers..... |
Everybody rejoicing over what they accused Wike of doing because their principal is involved. You see the hypocrisy in your life One is right because you are involved The other is wrong because you are not involved...... Una dey see una life outside |
Okoroawusa:😅😂😂🤣🤣😂😂😂 😅🤣🤣😂😂🤣🤣😅 If Giringori OBI fit port Who is he...... ![]() ![]() !! |
Amaechi chose his words carefully TRANSPARENT PRIMARY Atiku go show all of una shege banza Because Dino must chop again |
Format.... Dem mention #500k deliberately So you can pay higher...... I love the husband Na Street man e be |
Wande22:🧏😅😅🤣🤣🤣😂😂 😅😅🤣😂😂😂😂🤣 |
ADC dey sign players APC no vex But when APC sign players like this ADC and their disobedient children go dey diss All of una go well last last. But take it or leave it Emilokan is tre King of signings. Remember when he signed Akpabio the leading PDP senators under Buhari government for APC...... ![]() ?They didn't see it coming. |
At least from all these cho cho cho from ADC They are not denying that the GDP is BETTER That's a good one........ Unto the next one |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 45 46 47 48 49 50 51 52 53 (of 194 pages)
??