Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 194 pages)
Finally he got the attention he needed.... Thank you Sanwo Olu For making his dream come true. 😂😂😅🤣🤣😅😂😂😅😅 🤣😂😂😅😅😂😂😂😂😂 Orisirisi.....!!!!!!!!!! |
Nigerian or biafran........ ![]() ![]() ??Them supposed join this people with the Colombian or Mexican.... What exactly are they doing in Africa, Nigeria precisely. |
Athletic federation zero Nff zero No part of Nigerian sport is being managed effectively. Dem swear for all these our sport administrators ni......... Person go be engineer, farmer and doctor Come dey administer sporting matter Person wey no fit run ordinary one kilometer without cardiac arrest. |
Na so so women l dey see here I trust my wife Na phone she go take go her own. Go do wertin exactly there.... ![]() ![]() ![]() ![]() |
Figurine007:USA na heaven..... ??Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww Mtchewwwwwwwwww |
Finally..... That's a country that respects her laws. That man was a threat to the Brazilian democracy. If he had won again. Brazil for hear am. Similar thing should have been done to the village head master in the white house. He almost ruin American democracy And still not done with it now. |
El Rufai the new bride of the IPOB, ESN and Disobedient children 🤣😅😅😂😂😂😂😂🤣🤣😅 😂😂🤣😅😅😅🤣🤣🤣🤣🤣 Wolf na wolf, e no dey change clothes E fit pretend for some time Him character no dey change. |
If Giringori no attack Emilokan How Nigerians wan take know say him dey exist....... ![]() ![]() ![]() ??Na tree wey get better fruits dey chop better stone pass. Make una leave Giringori Abeg. |
Iamzik:Just imagine So beating and death are now equal punishment. I wish that man was his/her father or brother Shey the werey go talk this same nonsense for mouth.... ?? |
One of the WIVESSSSSSSSS Dis one go use him money pack children of EVE for house........ Adam wey God dash one Him eyes see shege This one willingly go use him money carry death come house. |
EponObi:Explain your own shege na Why their no regrets dey vex you You are supposed to be happy for Dem Just explain your own shege....... |
I didn't marry early I wish l had married this angel of a wife Early My achievements for don pass like this. |
Ikechukwu Callistus Is that a Nigerian name or Biafran Una don start again..... ![]() ![]() ??Nigerians are honourable people |
Department of war indeed I will just a better like Department of war and trouble Unlike his first tenure This second tenure Na war and trouble he take am come do. Werey world leader. |
Because na your Papa You follow go vacation abi All these flashy girls with empty skulls eeeehn Entitled thieves. |
Who dey follow una dey argue ..... ![]() ??Oya oooooo lpob disobedient children Asaba is calling ........ Everybody likes to compare anything with good things. Only una go say Lagos dirty Lagos no good Lagos bad Lagos na no man's land Lagos this , Lagos that But Una no gree leave am for neck...... Children of hate , confusion and perdition. |
Nigerian or biafran ..... ![]() ![]() ![]() Make we dey describe people well Abeg Nigerian are honourable people |
Gehgeh dey myopic in opinion sha But l like am Like Dem get grade for music industry Na so grade sef dey for football Person wey dey play for Madrid even if na bench he dey sit down Rich pass person wey dey play for Portsmouth or derby county...... But no matter how Where football money dey talk,music money go go hide. |
They developed everywhere in Nigeria except their own region..... Una dey see foolishness.... What else is the definition of foolishness Your family dey naked You dey clothes other families. Is this not great A mumunism |
You saw the signs na It has always been there Anyway, leave her She go return your baby when billing wan finish her Don't ask about her whereabouts again You go wake up one day see your baby for your doorstep Let her be |
Those sites na kidnappers den. Comb it very very well. God help Nigeria |
Na time for ordinary citizens to rejoice be this Make marketers unmarket and drive themselves out of market. Let the pricing fight start. If Dem no fight Wertin we gain |
Like say If person never reach USA E no go make heaven. Mtchewwwwwwwwww Boss - Slave mentality. |
USA don enter this one Trump go just open mouth wam talk shit He dey talk like toddler wey Dem carry power give. E go just use him 4 years dey fight fight everybody, no single achievement for ordinary Americans. Werey president Very very unreliable and unpredictable |
🤣🤣😅😅😂😂😂😅 🤣🤣😂😅😅😅😂🤣 These YES DADDY people Eeeehn 😅😅😂🤣🤣🤣🤣😂😂 The voice note Ken Okonkwo his aides and spoke person confirmed to be real then. The diosbedient children just have time to address it now. I thought Obi threaten legal action then as he is doing to Deji Mtchewwwwwwwwww OBI the weakling. |
Weertin Giringori wan talk One of his financial investments and army amputated. |
Israel tactics Go after all proxies of lran in the region, who lran are using tacticaly against them. Then face to face with lran finally. Iran no get liver Why use proxies Face isreal and finish this long awaited battles once and for all. I will do same and more if l were Isreal. |
Wertin Dem wan talk pass Trump wahalaaaaaa The Indian prime minister be like... Xi ping shebi you dey hear the kind nonsense wey Putin talk say Trump tell am Orisirisi. |
Ordinary by election In your own domain You were wiped and trashed thoroughly. Where was your maths ..... ??Olodo |
🤣😂😂😅😂😂😂 Dis one is still in sifia painment He has not recovered from his appointment disappointment.... Mallam wey wan use debt keeeee Sani, if not for Emilokan intervention. |
Obio /akpor LGA That's wikes LGA Sense Who say Wike no Sabi politics 🤣🤣😅😅😂😂😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😂🤣😅 |
Can't remember the last time l read a good news about the Nigerian police since l was born in this country............ Why always the police force. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 46 47 48 49 (of 194 pages)
