Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 194 pages)
Weak man Everywhere.... Mtchewwwwwwwwww |
Kenneth saw it all E go dey lie for una..... ![]() ??E Sabi everything about dem So e no fit dey lie na |
Audio Money Na so we go hear Small time now Dem go see her dey run other people husband or BF Let her enjoy while it last Sha |
So..... ![]() ![]() ![]() ![]() How does that solve gas issues and our problem in Nigeria. People go just dey attach importance to nonsense. |
Failed Man....... You go explain tire E pain am well well. |
If what use are lossers in the gathering of winners. People that never wanted Funbara in the first place, they came to chop when the food was ready. Mention those men and their contributions to Funbara winning the election... ?Theivessssssssss They only wanted to real where they did not show . Their presence in that meeting is equal to their absence INSIGNIFICANT. |
Shey e supposed dey sell #200 as na una follow contribute buy am the delivery truck Mtchewwwwwwwwww At least for now, even if l never like dangote for once, l support am in full for this oil matter. Una wicked mama and Papa who be petrol marketers will be selling a litre for 2000 by now if not for dangote. |
Just a week...... ![]() ![]() ??!Declare emergency on power supply. NEPA no give you free prepaid meter.... ??Don't pay NEPA bill. NEPA come your house to disturb you for bill , carry Cutlass pursue them.... No economy strive without power supply. President for the Street |
Ultimatum people in diaspora don start again. Make una go help ekpa first. Kanu don dey where he go end him journey. |
donmixc:If l call you wertin dey my mind now Dem go say na hate speech. You dey compare violence in the South to una side........ ![]() ![]() ![]() ![]() ??Una wey get zero tolerance for human life. |
Make Dem turn her to widow in her presence Police too do If not for the uniform We for no no we be daily light robbers again. Police harassment of the same people they should be protecting is alarming. Dem go carry vex from station Enter road, dey find who to pour on Everybody dey vex now ooooooo |
The one wey funny me pass Your sister say Carry phone give the panelist you don dey late for church 😂🤣🤣😂😂😂😂😂😂 🤣😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣 😂😅😅🤣😅😂😂😅😅😂 This kind person, get connection wey pass una own, na una dey take am serious E no take una serious...... |
I want to see the trick hell fire Rufai want to use in kaduna state to install his puppet in 2027. By election He lost The way they will cancel him out of kaduna political landscape in 2027 eeeehn Himself go shock Say I my this useless......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
The one wey Dem do for him backyards During by election Dem wipe am komkom He no strategies for that one Na where Wike/Emilokan dey E wan go strategies If e win one single LGA for Abuja I go dey take the werey seriously serious |
intimacy gadget senator Part of the people that want to rescue Mtchewwwwwwwwww |
You all now see the reasons Wike is fighting seriously for Anyawus reinstalment as the party's national secretary.... Wike is miles ahead of all his folks in the PDP. He go ground Dem........ If PDP use fiat power for am, he go use court ground Dem. He is well prepared for what is coming I mean, well prepared. If you see a proper politician You will know. |
😂😂🤣😅😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅 Deal or no deal If lsreal attack Qatar again For whatever reasons Na USA go apologize on behalf of lsreal to Qatar Nothing go happen. You go dey trust USA...... ![]() ![]() |
If na school No be armed robber Na hungry cultist. |
Slap wey him Mama and Papa no fit give am at that age Because of yansh E collect free Indiscipline nonsense. |
🤣😅😅😂😂😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😅 Is more popular than the political party he claim to represent.... He just wants to be in the news at every opportunity. Like he wasn't a part of the destruction of the nation. Forming Lord and savior now Mtchewwwwwwwwww Evil people |
Na you dey form odogwu na You dey dash am money wey no get receipts. Na you dey calculate for your brain say , your money supposed don reach 2032, you get receipts to prove am........ ![]() ![]() ![]() ?Make l tell you the truth No be kindness you dey do Na foolishness. As you dey give am Dey collect receipts Na tenants you be You no be their family member. Dem fit throw you out at anytime. Turn am to receipt They collect receipts as house rent for evidence. If not you go chop threatening and blackmail tire |
First time in six years Last time was wen this werey was president and this werey again....... Trump wants to be lifetime president in the USA but the US is not Russia, North Korea or China. They will deal with him internally. USA is one of the country where democracy is truly practiced.... Trump will bring out the werey in everybody in the USA down to the common man on the street WEREY LA fin wo WEREY...... |
See wertin Dem don dey use GEJ name do already..... Dem don dey rubbish am already, even without the ticket yet. Dem sha wan pour red oil for GEJ white. Himself go dey run body with red oil people. Anything wey him eyes see Make he take am like that. |
EFCC don dey behave like the Nigerian police force. Attach school hostels Drinking bars Hotels Just to find anything called yahoo Na yahoo boys Dem dey find up and down now God no go shame us |
🤣😅😅😂😂😅😅🤣 😂😂😅🤣🤣😅😂😂 Make e just be fiction Make e no be true life story If na true life story Dem supposed carry the Man dash Amadioha abi sango, anyone wey near am immediately as sacrifice for other MUMU men to receive Sense..... Like what the Bleep.... |
Woman wey you dey toast wey never gree Marry, e con dey pain you 😅😅🤣🤣😂😂😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅😅😂 Dem supposed carry oraimo cord wipe you for eyes make everything red for you. |
Don't cry more than the bereaved Funbara is not crying Na una dey help am cry. Like you guys even want him to be Governor in the first place. Fake Fake Fake people all around him now both online and offline. Some of you call him names, when he was handpicked but are now showing fake fake love and concern. Getaaaaaaaaaaaat |
😂🤣🤣😅🤣😂 😅🤣🤣😂😂😂 Na my own give me No be you get am Na my turn. You sure say Dem dis one really wan rescue Nigeria abi Dem wan continue from were Dem stop. Mtchewwwwwwwwww Jeters .... Everybody go soon go to where Dem come from. Na David Mark dey shock me pass. E no supposed to dey put mouth for anything democracy at all at all. |
AngelahFlo:The one who have always been with you Will continue to guide your path in Jesus name. Keep believing brother. |
Family affairs wertin concern ME When your enemies are helping each other to destroy one another. You just take a chair, sit and watch |
Any of my younger ones only... Not even my pastor or friends is allowed. Only my younger ones..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 194 pages)
