Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 194 pages)
You dey whine.... ??Family doctor Family lawyer No be for family wey don chop belleful... My brother come to our level abeg |
Instead of this ADC dey worry about their party Dem dey find wertin no loss.... ![]() ![]() After una go say Na emilokan dey scatter una party Very very pathetic assembly of appointment bandits. |
gmo10:You said it all The fact that l don't support your candidate Doesn't make your candidate heavenly sent And mine evil. Enjoy your candidate Let me enjoy mine. |
Emilokan teaching all these disgruntled assembly of appointment bandits Politics 001 Before una wake up Second term don begin. Una no no wertin dey come. |
Atiku wan do Dem all strong things Una dey whine..... ![]() ![]() ?Na OBI l pity pass Dem wan bury him politically. |
The results of Adekekes ( Governor, Davido, big Daddy) full house visit to Emilokan...... Who pass you no be your mate No be by cho cho cho cho cho Show workings |
Amaechi that cannot deliver is local government in 8 years under the ruling party. Na under coalition of confusion he wan deliver. Common 25% in 8 years he cannot deliver. And some ignoramuses dey call am political heavyweight. Heavyweight abi heavy burden. |
Wike show man himself E Sabi pepper him haters eeeeehn Very very calculative man. |
Imagine Dino melaye as your lawyer in a law court..... Just prepare your mind to spend extra years in jail. The judges go think say Na prank una come do for court. |
Heavyweight keh..... Aregbesola dead at home and away Amaechi Dis one zero level Uche secondus as in..... ??Babangida Aliyu we Don deny on video say e no follow join ADC Ahmed Fatai 😅😅😂😂😂🤣🤣🤣😂😂 Na name you compile ooooooo Nothing heavy for these names ADC be like club full of retired ex international, wey dey form current champion without kicking a single ball on a match day. |
That's what friends do They watch out for one another irrespective of circumstances. Nice one Emilokan. |
🤣😅😅😅😂😂😅😅😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😂😂😂 I got the video He was saying no vacancy in aso rock two weeks ago..... Cashing out season don start. |
Na this one Dem dey call Make everybody dey their dey |
This ADC for work if Atiku no dey But with Atiku It is still same of the same. Make ADC do convention first before l take Dem serious. |
Statesman keh Atiku wey greedy politically pass anything Very very selfish elder Atiku wey wan use OBI guide. As far as Atiku and OBI dey the same boat Atiku first Atiku second Atiku third and any other person. Atiku no send anybody Papa. |
🤣😅😅😂😂🤣😅😂😂 🤣🤣😅😂😂😅😅🤣🤣 So says the Man who coordinated Emilokan inauguration. So Mr Mustapha explain to us how Buhari won after three failed attempts.... ?..Another appointment bandits don show Babachar Mustapha El Rufai Where all with Buhari during his failing period. Buhari no go ever follow Dem talk this trash |
Treasure17:Y'all will be fine last last But for now, you can wail over the posters Wailing is allowed. |
Na campaign posters be the next thing to wail over for now..... Una go soon dey okay. |
One lecturer tell us for year two that time say If your parents send you come school and na you come dey send something go house or carry something go house He tell us say Problem don dey be that... |
As l see four Nigerian I sha no say No do no do Igbo amaka supposed carry half And l no dey disappointed By the way, Nigerians or Biafrans..... ![]() ![]() ? |
70% Nigerians or IPOBS and disguised ESN members..... Stop generalising nonsense please |
As OBI sef no say. Dem no wan go school Na to push powder be their main business What's the essence of wasting Money on building schools. I support obi on this one. |
All this beer parlor calculations Better stop drinking Is too early ooooooo. Moreso, are you guys finally accepting the fact that Obi can now play second fiddle to Atiku Because Atiku can never ever be OBI vice. Very pathetic |
During APC formation, l never for once heard APC accusing PDP of dustabilising them ADC already seeing the signs of their fruitless amalgamation, already laying the blame on APC..... Poor labourers Always blaming others for their failed farm implements. Even me can give you ten reasons why the coalition will fail. The coalition is just working on papers but in practice it is not at all at all. |
Obichukwu OBI nwane The same Northern you deported back to the North as a sitting Governor. Every day new lamba Unstoppable Linus, all for election purposes. As anybody noticed say OBI no dey go church crusade again for now Yes Daddy....!!!! |
He knows what's coming for him already He knows what the brutal dictator Putin will do to him Baba kukuma chose death instead of disgrace |
Smart thief Three months to handing over conducted an election, after 7 plus in power Is that the kind of democracy he wanted to introduce to Nigeria.... ![]() ?If elected..... ![]() ??Werey go dey shout Look at China Look at India Is that what he learnt from them. |
Bush meat don finally catch Hunter Atiku and him coalition people don finally meet person wey Dem no fit intimidate This is not Jonathan. |
Borrow Borrow make me rich Nobody owe gbese pass this billionaires But Dem go still dey ball in their gbese. Na why Dem dey die of heart attack easily if anything do their business. The business na gbese money full inside |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 47 48 49 50 51 52 53 54 55 (of 194 pages)
??