Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 194 pages)
Person wey isreal for don keeee on the first day if not for Trump intervention.....!!!!!!!!!!! Iran don't even know or understand how exposed their security architecture is to Israel. |
This ball haaahaaahaaaa I remember one egbon Adugbo now a councillor tear my younger brother who was 12_14 years old that time better shot as a goalkeeper..... The shot carry the werey enter net, e remain small wey both of Dem for burst out from the other side if not for the net. Very very dangerous ball to toy with |
Only she go say We cannot marry Only she go carry her mouth say CAN WE BE FRIENDS.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() E BE LIKE YOUR GENERATION WAN CRAZE YOU AND WHO DEY BE FRIENDS |
Na the weak one dey always threaten The strong one just act. Pakistan sef dey talk 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 😅😅😂😂😂🤣🤣😂 People wey India for don swallow since if not for the USA. |
He gave the right response No belittle yourself If Dem tackle you Tackle Dem back You sef, no small, na money you no get If Dem enter you You sef, enter dem back |
If this fight last a week Consider the supreme rat called leader dead It is coming closer to him, if not for USA vetoed |
AirBere:The news of the chicken was on Nairaland, just few days ago. Nobody ordinary citizen slap Macron He give am better hot slap. U think USA be like Burkina faso or Guinea. |
One journalist once called Donald a chicken and he told the journalist " don't ever repeat that" Dis Trump na really Sunday dagboru He go cause wahalaaaaaa Run go back dey shout E don do ooooo E don do Make una no fight again. |
I repeat again Nigerians or Biafrans.... ![]() ![]() ![]() |
Na USA be headquarters of plane crash The witch don move to India now........... God help India. |
Shut down my phone, eat and sleep. No talking to anybody, not even my wife and children. |
richmond500:Calm down, you go soon hear scores. Israel targeted military facilities not civilian buildings. As lran don start the civilian fight now No lele We go see who go cry last last. |
Nobody cry say na babies and women die oooooooooooo Nobody cry for blue murder now. Issokay, make Israel sef leave military facilities enter civilian building now The story go change |
Dis Giringori eeeeeeeeehnnnnnn Comedian...... Social media influencer na e him be Oya disobedient children Una papa don land London Make una gather go greet oooooooooooo |
Jonathan wey don wise Una think say na Jonathan of 2011 Baba don grow politically and otherwise No internet urchins or political hallelujah men or women can push him around anymore. |
Generals killed right inside their own country I mean top national security generals right in their own country Iran na goat, just too much cho cho cho Orisirisi......... Surely Israel knew the hideout of the supreme rat called leader, they are just saving the best for the last. |
Appointment bandits Are now talking Nigeria is now a fraud to them After benefitting and milking the country. Once Dem remove their hand from the treasury like dis, them go become Nation builder advocate Theivesssssssss |
Oya naaaaaaaa Let the fight begin May the best bomber win |
Make supreme leader no think say e safe Israel no where Dem hide am Dem just dey give am opportunity to repent and sign the deal. Imagine, a whole supreme leader, hiding like rats inside holes. What is supreme about that.... ![]() ![]() ![]() ![]() What kind of kangaroo leader is that.... ??Supreme my ass |
Iranians underrated the isrealis. Israel wey use ordinary phone keee their enemies..... Israel done see Iran finish na USA dey tire their hand before. Imagine killing a whole general and chief of staff right in their respective home No be see finish be that.... ? |
Another Nigerian problem is 83 His only achievement was handling over to the civilian because, the heat was too much to bear anyway at that period, he had no choice For that singular act Happy Birthday Sir |
Very true but Understand when to be patient and when to be loud.... There is thin line between being patient and being a dunce |
Finally The long awaited fight is here FIGHTTTTTTTTTTT......!!!!!!!!!!!!!!! ISRAEL GO WOUND BUT DEAD BODY GO SURPLUS FOR IRAN LEBANON AND PALESTINE WILL BE A CHILD'S PLAY |
Mitsurugi:He dare not... He has no choice , but to honor the man he once dishonored. Just letting you guys know How life can humble anyone at any fucking time. |
Saraki that used to address Tinubu as Bola Finally eat the humble pie Who pass you , no be your mate Shoe get size Okrika sef get quality |
This igbo people eeeeehn Weertin concern igbo concern oduduwa Igbos and this there originator mentality. Na Dem even discover Nigeria |
Yes oooooooooooo That time l dey jss 2 Na one Yoruba film like that The boy don turn bigboy now Him name na SIJUADE something something |
Small time you go dey hear Small girl big God Na God dey run am for us On all their social media handles Mtchewwwwwwwwww Big girl my foot......... Any girl wey just tell you say Can you afford me.... ![]() ?Just no say, na commodity price am.... ? |
Governor UBA SANNI own Na to make hell fire Rufai cry the more. Nothing else he do special but for uniting Kaduna south and North, he deserved am sha Na every week that one dey cry on his Facebook page..... |
😅😅😂😂🤣🤣😂😂😅 🤣🤣😂😂😅😅😂🤣🤣😅😂 Make una form coalition na Abi una gather, DSS,police or security agencies pursue una..... A failure will always have something to hold on as excuses for failing. Let Atiku kill his presidential ambition publicly wether coalition no go get head today today Atiku is just the problem of the coalition but he will never ever agreed Greed for power will never ever make him support others to grow. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 194 pages)
