Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 194 pages)
Who dey ask this question..... ![]() ?Is like comparing Emilokan to Aregbesola That's definitely an insult to Emilokan. |
Toto mechanic dey talk wertin him other toto community dey like hear..... Tuface wey be public property Dey talk to him fellow brethren in the same vineyard. Oya make una clap for unasef |
Wertin do our dear party ADA 😅😅🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣😅😅 😂🤣😅😅🤣🤣😂😂😂🤣🤣 ATIKU AND HIS HOUSE OF COMMOTION |
Giringori again 😂😅😅🤣🤣🤣😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣 Giringori the Chinese spokesperson in Nigeria Any small question The werey go say Look at China 😂😂😅😅🤣🤣🤣😅😅 😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣😂 |
Giringori Giringori Giringori How many times l call you Stop lying......... You are really learning fast from your master Atiku |
This lady is just obsessed with odion Just obsessed. As odion no follow her do social media drama E dey pepper her, no be small. |
Anything for money.... They will now give them phone with password to invade social media and start abusing anything and anybody. People wey no no who born Dem Mtchewwwwwwwwww No wonder, they are constituting nuisance everywhere. |
😂🤣🤣😅😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅 Aregbesola just like hell fire Rufai Overrating their political relevance. Cho cho cho cho cho On social media everyday Zero workings . They will learn politics very very soon. Hope someone is observing the on going game on the APC..... ![]() ![]() ![]() Gadunje is gone and so quietly no noise. Hope the disobedient children and their masters are learning. |
See as Wike and Funbara dey pour pepper for their haters eyes.... Una dey see una life outside No be people wey una dey hate unasef over dey enjoy life so oooooooooooo Jobless people. |
That time wey you start, you go dey tell yourself say you dey enjoy.... Na now your day break..... At 40 e go hard to stop ooooo Even you marry, na the woman l pity pass no be you. Well nothing is impossible with God sha |
Una dey learn lesson Politics no be una usual beer parlor gist. Na for men wey full ground No be for cho cho cho people. I thought nitwits said Emilokan is a political infants. Una head go soon straight |
As a man of great faith he is not supposed to lie .. I repeat again But for Trump order and interference Isreal would have eliminated the supreme rat alongside is man o war generals on day one. Trump order saved him. |
They are always hungry Any small discussion Dem don divert go food no matter how serious the discussion is |
🤣🤣😅😂😅🤣🤣🤣 😂😂😅😅😂😅🤣🤣🤣 This 5% to zero electoral value citizen still dey threaten Emilokan. This people seffffffffff |
😂😂😅🤣😅😅😅 Dem come dey wail say country no good See wertin people dey use their productive life dey do 😂😂🤣🤣😅😅🤣😂🤣 😅😅😂🤣🤣😂😅😅😂 |
Goat and yam visitation If you know you know.... You go call people thief for day time Visit them in the night Giringori sef One single Shame e no get. |
😂😂🤣🤣😅😅🤣 😂😂😅😅😅🤣🤣😅 😂😂🤣🤣😅😅🤣🤣 Which one be baby oba again This lgbo woman again with her bad mouth |
Men are scum Men are scum Finally she don need the SCUM now Last last na men be the golden trophy but men no know.. Bible don give plenty instances but Una no dey read Bible. |
SDP was peaceful until hell fire Rufai and his co sojourners joined them. Same way LP was peaceful until Giringori joined Ordinary political party, you can't stabilize It is Nigeria that you are hungry to stabilized Mtchewwwwwwwwww Dagboru people |
Person wey her papa na gateman Mtchewwwwwwwwww Person no no get #50k for account Poor people and money matter sha |
Mtchewwwwwwwwww You now wertin you don achieve.... ??Let's accept from your own account That your father is a failure Are you a success yourself..... ![]() ?It is easy to call others failure based on our perception of them. |
Wonders shall never end they say Pastorpreneur
|
Shebi una dey hear am now. Issokay Let the fight proceed Referee blow whistle |
Problem wey Toto and preeq go cause eeeeeeeeehnnnnnn |
Trump as worked with Putin to make Ukraine massacre easier for him Putin will not be so foolish to tackle Trump. You run my back I rub your back. Moreover, how do you expect Putin who is begging weapons from lran, China and North Korea to get involved in war far away from him, when one is unsolved at his doorstep Is that not foolishness...... ![]() ?? |
Appointment bandits Two years don Waka Dis one still dey wail weekly on media spaces. Your cry go long |
Why do you need the South I thought you guys said The North vote is the only vote needed to be a president..... ![]() ![]() ![]() ![]() Una think say na Miyetti allah election be this one |
🤣🤣😅😅😂😂😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣🤣😅 This Jeremiah man Person wey run am for am dey very very strong Ordinary eyes, no dey run dis kind package |
Kukuma Ma say, you get me for mind before You wan kpai me Because two impossibilities cannot and will never be possible |
Chance keh Dem just wan chop the man money small Politicians and tricks Oleeeee dem Philanthropy is different from politics ooooo Gani wehinmi with all his doings for Nigerian masses contested and loss. Falaba sef try and fail..... let Daddy Hamzat face his calling E sun mo bi yi E gbenu si mic |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 49 50 51 52 53 54 55 56 57 (of 194 pages)
