Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 194 pages)
Another one from the lamba master Giringori lie for free Even when there is no need to Mr Linus |
OBI dey fear him disobedient children Baba wan join ADC but him disobedient children no wan follow am join Atiku and his strange fellow. Atiku, Aregbesola, El Rufai, malami all knew what they are doing except OBI be like that new signing into a new club, looking like other players like Abeg oooooooooooo ooooo How una dey run am here. . ? |
😂😂🤣😅😅😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅 Ukraine be like that stubborn ponmo You no fit cut am You no fit chew am But e dey hungry you chop Russia don buy market All those Russians supporter on this platform No be by cho cho cho cho Russia needs your presence in Ukraine. |
This boy-she eeeeehn 😅😂😂🤣🤣😂😂 😂😂🤣🤣🤣🤣😅 E don white. Finish no problem Make nobody come dey tell us say, make we donate money for skin cancer later oooooo The He-She go dey think say, he dey enjoy life No problem, make he chop life Before life chop am finally. |
Atiku Mallam OBI Amaechi Aregbesola Sowore Malami Atiku a very very dangerous person to have as the president. He doesn't even care about wether it is the turn of the South or North, he just want power by any means possible. Very very dangerous Grandpa |
Where Atiku dey...... ![]() ?Who go give OBI ticket.... ![]() ![]() Be like una still no understand this Grandpa called Atiku sha.... OBI go soon realize say, him don join hyenas and vultures. Una go soon understand. As long as OBI decide to flock around Atiku, best bet for him na VP. Atiku no go gree for anybody. Very very selfish and greedy Man. |
This failure again..... ??Oyo shine your eyes oooooo This man na well known popular disaster |
Home advantage.....!!!!!!!!!!! Werey boy don make him Papa get compulsory tenants as inlaws.... |
This Aisha Yusufu na correct CASHvitist....... Una no dey see dis woman for who she be Na where money dey, she dey hang Bringbackourgirls.... She cash out Endsars .... She cash out LP..... She cash out. She don Sabi say, the masses too Mumu If government no fit finance her lifestyle The MUMU masses will. Can somebody tell me , exactly what she does for a living if not cashing out on crisis... ? |
😅🤣🤣😂😂🤣🤣🤣😂 😅🤣🤣😂😂🤣🤣😂😅 Over to you disobedient Children Let the hailing start pouring in for El rufai.......... Chai |
Al makura as always been Emilokan man Emilokan wanted him as chairman during the last APC convention but El Rufai and the cabal convince Bubu to pick Adamu just to pepper and damu Emilokan. Don't be shocked if Al makura is finally picked as the APC chairman. |
Party wey just start yesterday, una don dey avoid am already........ Issokay Issorite |
The one wey Trump call Buhari go for him first tenure. Wertin we gain after everything. Na same una say una wan total independence from the white Na same una go still say, the white man no call una for meeting meaning say una no dey do well.......... Stinky mentality Slavery mentality. When will the African man be totally free from being a substandard product as acclaimed by the white. |
Na now you know...... 🤣🤣😅😅😂😂😂😅🤣 😂😅😅🤣🤣😅😅😅😂 People wey wan rescue Nigeria 🤣😅😅😅😂😂😂🤣🤣 Papa dey one party Pikin dey another The whole family dey guard, Dem no wan lose on both ends. Make una dey whine unasef. All of them be appointment bandits nothing like coalition. |
For now nobody but Dem Wike go use Makinde do dummy for Emilokan. All PDP go vote emilokan from top to bottom. Just like emilokan sold Ribadu for Jonathan in 2011. If you know the game you know |
😅😅😂😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 Shey Dem dis one serious so... ??They are still lacking trust amongst themselves Everybody they take guarding. |
richmond500:😂😂🤣🤣😅😅🤣🤣😂 😅🤣🤣🤣😂😂🤣🤣🤣 Going by your submission Why can't Amaechi use federal might on Wike for 8 solid years........ ![]() ![]() ![]() ?? |
Power don't just come, you have to do something to get power. Say whatever Wike knows how to stay close to power Check his antecedents. That's a smart person. |
APC just need to hold strongly to all the PDP Governors. ADC will just die naturally on it's own. That's the game |
Atiku dey reason how ADC ticket go touch him hand...... very very selfish human being |
If Giringori is a man of integrity like he claim to be He should not be coarsed before rendering his resignation letter to the labour party. |
Emilokan looking at the ADC coalition Like, l dey kampe for una
|
Apolo ki ni.... No be one woman she collect am from... She dey use her small aga engage in husband snatching. 2face na community property Community go soon come carry their thing Natasha dey whine.......... ![]() ![]() ![]() ![]() |
Same same Gathering of association of disgruntled appointment bandits..... All on the same mission embezzlement. Kettle calling pot black |
Mtchewwwwwwwwww Appointment bandits It's all about appointment not for good governance........ Thievesssssdssdss Barawoassssss |
Elon be like Dangote Wey dey want government to always bend to his wishes because he has money but government say..... You have your plans We have ours. Trump werey say He could head back to South Africa 😅😅😂😂🤣🤣🤣🤣🤣😂 😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣🤣🤣 Elon don go sit down for devil kitchen Dey expect delicious food. E dey whine devil. |
Mabuggi88:Jesus Christ..... ![]() ![]() ![]() That's hatred taken too farrrrrr That's blasphemy Your hatred as made you go mad That's what hatred does It makes a man go unconsciously insane. |
Who dey ask this question..... ![]() ?Is like comparing Emilokan to Aregbesola That's definitely an insult to Emilokan. |
Toto mechanic dey talk wertin him other toto community dey like hear..... Tuface wey be public property Dey talk to him fellow brethren in the same vineyard. Oya make una clap for unasef |
Wertin do our dear party ADA 😅😅🤣🤣😂🤣🤣🤣🤣😅😅 😂🤣😅😅🤣🤣😂😂😂🤣🤣 ATIKU AND HIS HOUSE OF COMMOTION |
Giringori again 😂😅😅🤣🤣🤣😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣 Giringori the Chinese spokesperson in Nigeria Any small question The werey go say Look at China 😂😂😅😅🤣🤣🤣😅😅 😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣😂 |
Giringori Giringori Giringori How many times l call you Stop lying......... You are really learning fast from your master Atiku |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 48 49 50 51 52 53 54 55 56 (of 194 pages)
.