Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 194 pages)
Na wertin Jonathan dey fear, Tinubu dey do so Nigeria does not belong to the Northerners Make everybody go enjoy the labour of their hands.... Which one be say Make some people dey work While some lazy ass dey chop.... Awooooof too sweat this people No more a wood In the so called tax reform Lagos used to earn 80%, with the reform Lagos will now earned 15%, so who loss pass Abeggggggggg, make everybody go hustle jareeeeeee |
VDM companions played a fast one on him They taught him a lesson. Na VDM later learn in the hard way. |
If he told you to leave peacefully You no go gree You go wan do strong head. He apply a higher tactics |
Too much talk Na wertin dey end am be that When you overate yourself Life as a way of humbling you. He has learned the hard way. |
Kanu no kukuma complain say prison tire am Him don kukuma turn Don for the prison Na una dey help am cry........ !!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!!! Na Emefiele go fit beat Kanu record for prison except he drop wertin him carry. |
Instead make lran face isreal man to man Dem dey use short cut...... Isreal no kukuma send anybody Papa Weda you follow short cut oooooo Or you follow long cut You go collect , as long as you shook head. Seriously, lran na coward...!!!!!!!!!!!!!! Carrying their battle to another person country.... Very very sensible coward. Dem don help destroy Lebanon Na Yemen remain now. Yemen sef go collect in abondance |
Russia fast becoming a global disaster. Like wahalaaaaaa Like Russia |
Factcheck0001:If l call you goat now You go dey vex Your brain no dey for decoration, dey use am reason atimes, no jump enter matter wey you no understand. |
No give person wey you no go marry belle Na there person life take dey spoil small small But initially, you go think say Na enjoyment......................... |
Why you dey ask us If that phone generate revenue for her why not.... But if it is to be used for what many girls used phone for..... Oga Pablo, you don jam.... But sha, she try sha, she added #150k probably from other assisting assistance, no ask me who Dem be abeggggggggg That one concern una. |
Sheistoopretty:Is your father a woman..... ![]() ![]() ![]() ??Because if your own ( Father/husband / boyfriend) no dey useful, e no mean say others useless.....!!!!! |
Confusion and destruction in the camp of the enemies......!!!!!!!!!!!!! So shall it continue to be for the enemies of Nigeria They will help to destroy each other, wherever they are gathered, destruction shall never ever leave them alone...... |
Anambra Headquarters of Eastern kidnappers.... Always in the news for the wrong reasons One good news , followed by 10 bad one same day |
Yes Daddy no go any crusade this December Abi na me no observe Peteru oniro Peteru oni lamba. |
Kinzo0917:Christians MUMU keh.... That's what our holy book preaches Spread love to our haters. That's exactly why we are different and they know it..... So we are just practicing what we were taught on like the other people. They don't understand what love is |
These people and wahalaaaaaa Be like wahalaaaaaa dey inside that book wey Dem dey read.... Abi which one be dis na.. Wahalaaaaaa just dey sweet Dem anyhow |
Rufai the disobedient children leader Always crying yen yen yen You go cry tire............ 6+ years still dey to cry...... Na you go tire. Sha let the presidential media team, keep ignoring him, like buhari did to fayose. |
Wait ooooo Wait oooooo Are you trying to call the dot in a circle I mean the so called 5% people Inconsequential...... ![]() ![]() ![]() ??But really, They are inconsequential.......... Buhari won twice without them Emilokan did it one and will repeat it again..... Very very inconsequential entities. |
Leaders of the disobedient and fault finding mission has spoken.... Even after his Boss testified that he was impressed with what he moderated. A child of perdition and destruction can never ever be revived.....!!!! All opinions are welcomed But Rufai can go and ask his parents for the remaining answers. |
Children of lies, hate, destruction and perdition ABATI wey dey inside the matter don talk Oooooooooooo Over to you guys.... Which other lies, una wan tell us again... ?Destructive elements. |
You dey whine Emilokan Ten thousand of you can't rattle him You think say, him eyes big for nothing Emilokan don see shege banza for life and politics........... Una think say, emilokan na Waka come chop politicians........... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Fasten your belt before BP keeeee you Emilokan go spend 8 good solid years for Aso Rock, nothing go shake am........ VERY FIRM AND ASSERTIVE.....!!!! THAT'S A LEADER. |
There are some laws that needed immediate attention and turned into capital offences Like kidnapping, banditry They should immediately be turned into capital offences....... But Una go come dey pardon kidnappers and bandits, una come say make other no follow same pathways. MAKE KIDNAPPING AND BANDITRY A CAPITAL OFFENCES WITH ZERO PARDON. |
And the pain still remains with the Children of hate, perdition and destruction Nigeria must work Her enemies must be in perpetual sadness and pain. |
Just 13.... ![]() ?Ordinary 13..........!!!!!!! Na lie the number is more But 13 is a number Wereyyyy people, how many be there total population before Mtchewwwwwwwwww Nonsense ingredient people Too useless to be used for even bad examples. |
Your girl is still interested in the ex If you like no run now when it is safe to do so Las las , you go just dey father pikin wey no be your own. I don talk too much If you like, dey love dey go |
OBI don show Atiku how to be a talkative... Difference is Atiku is in Dubai ( Nigeria in diaspora) OBI is in Nigeria ( indigenous wailers leader ) |
Commercial vehicles will still maintain transport fare and ignoramus will still say it is government fault..... Is like some people are just programmed to be foolish...... Masses impoverishing themselves.... Na so them give palliative to community leaders to share for their immediate streets Werey them go sell the stuffs back to the market But na government fault. Las las All of us go dey alright for this country |
Since Buba Marwa took over NDLEA they have been doing a great job..... I think other past chairmen of NDLEA needs to be probed and questioned. |
[quote author=MichaelSokoto post=133397273][/quote]It is their blood. They are not too difficult to know. Children of perdition and destruction. |
Dem just want you to attend the show If Dem no make you believe You no go attend. Try harder next time..... By the way, what did you do special that ,makes you believe you will win. Syrigou even did better at Stuttgart than you before he moved to Dortmund. |
Why is Reno shocked Someone called them " Headless mob " You think is a joke........... If you dare disagree with them, you are as good as dead. Is that the kind of people you want him power..... ![]() ...Una go continue to labour in vain |
Nigerians or the citizens of the other side of Nigeria....... ??Shey una say Nigeria na zoo Wertin come , concern una with the zoo.... ? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 83 (of 194 pages)

