Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 194 pages)
😂😂😅🤣🤣😅😅😅😅 😂😂🤣🤣😅😅🤣🤣😂 Trouble dey sleep yanga go wake am Instead of them to enjoy their victory Jeje Dem wan kukuma press the self destructive button. Isreal wey dey find where next to bomb before. Issokay, you guys are welcomed. |
See wertin person dey call wife.... All these gen z babe and nonsense. Tooooooooooor Good luck to the single guys out there God go help una |
Na God catch you Shebi you sef dey follow mock mohbad for your song after him kpai. All of una mind for that Marian house no go touch ground...... If Nigerian justice system failed mohbad God judgement go catch all of una. Una go use una hands kpai unasef one by each |
Wahalaaaaaa be like isreal Everywhere you go You go see am.......... Yoruba go talk say Isreal be like person wey dey fight another person with the friends and families at the same time. |
Mental case president Very very unpredictable I love that though USA and the world at large should tighten their belts for another four years. Portable of the US done come He don come be that. |
Atiku wey dey fool all of una except Wike Atiku will keep contesting till death Then hand over the baton of serial contesting and lossing to his anointed son Obi Nwanne...... Atiku give up keh Na una go tire. |
So the north is poor and the tax bill will make them poorer 🤣🤣😂😅😅😅😂😂😂 🤣😅😅😂😅😅😅😅🤣 Funny people Awooooof done master them Always eating from the sweat of others. Hold your leaders responsibility Make everybody go hustle No food for lazy man again. |
E go fall as Russia don run. Russia get enough wahalaaaaaa for house They needed all available man power. Russia another overrated lran Mtchewwwwwwwwww |
Zonefree:Let them go on strike for a day and see you and your loves ones in ashes... Very very careless statement to make. No be everything be cruise Make una dey apply sense atimes. |
Na the lamentation go keeee all of Dem Nigeria must be great again |
Professor proffer a better solution and alternative.... If the universities are not charging exhaustively, the student will graduate with lesser amount of debt. What are the other alternatives, your universities are offering this students. Una just like complain complain complain and cry for everything but Una no go ever give solutions or alternatives. Baba proffer a better alternative to NELFUND, that's why you guys are there If not Abeg getaaat Sir. |
Ipob and disobedient children Shey una don hear. Because na una Sabi carry bad news travel pass ...... Very very daft set of creatures. |
Mr DJ was on podcast and social media shouting defamation is not a crime. Why his he apologizing. Lawyers will push you to commit a crime and tell you to settle out of court later. |
This OBI eeeeeeeehn 😅😅🤣🤣😂😂🤣😂🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂😂😅 Minister of lamentation, visitation and mourning. |
Jonathan Wise pass all this political hallelujah boiz and Men. Una dey whine unasef.....!!!!!!! |
Police all over the world are cartel on their own........ Legalized criminals. But them go tell you say Police is your friend. Dem dey try sha, because if not for police, dead body for don surplus especially for this Nigeria. If you doubt me Make police go on one week strike Just one week. |
Person bring you come chop You dey hold him hand. Aregbe betrayed emilokan at all levels in all places politically. But emilokan is used to being betrayed That's why his called JAGABAN He no be their mate. |
Una still dey call dis one pastor Mtchewwwwwwwwww Na the only thing wey dey vex me be that |
Ringstonermasks:Oga read , what you wrote yourself here Very very pathetic........ Na God say, make she be soldier, you for don show her shege... But God no be your mate God pass you. Now l understand why she is doing what she is doing. She saw through you very very well If l tell you say You get low self esteem nko You go argue with your blood But she saw through you perfectly well. Let her go and meet someone that truly deserved her, not you Sir She deserved better. |
Shebi you be man So because she be lieutenant, make she turn herself to MC oluomo because of you. Act like Man You are to protect her and her children not the other way round..... Bro grow up Man Take responsibility. No be you go dey tell her when to fight for you , when it is time to, nobody go tell her. |
Dem dey call this man pastor..... ![]() ![]() ?The word " Pastor" was supposed to be divine and sacred, but all these pastorpreneurs have degraded that title. Anytime l see this man around Nigerian so called yeyebrities, l just laugh Pastor my foot. |
A religion established on war What else do you expect....... ![]() ![]() Vualenccceeeeeeeeeeeee Na women dey suffer pass for this religion But why women..... ![]() ![]() |
🤣🤣😂😂😅😅😂😂🤣 🤣😂🤣🤣😂😂🤣😂😂 God Abeg oooooooooooo Helper ( Russia) don see wertin pass am run 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣😅 😂🤣🤣🤣😅😅🤣🤣😂 Helper sef needs help Home is on fire Bashir Assad Dem never leave you...!!!! |
I never wanted Trump But truth is Trump doesn't joke He ordered the killing of lran General Solieman. Iran and Hezbollah understand this very very well...... The only country exempted from the wrath of Trump is Russia. Dem get him password. Trump won't and can't do Russia Jack. |
E for know comply, E for prove stubborn and end up in flame.... Wertin pass you No be your mate. Isreal still show mercy sef. |
This is not news na It is an open secret. Even Borno state government is benefitting from it, in terms of aids , donors and security allocation to the state. So all of una are partners in crime Na who chop least dey cry most |
These overfed and over pampered region Always reaping from where they do not sow. Una wan dey chop other people sweat abi. You want to enjoy other people's resources But, your resources is for your region alone right...... ![]() ![]() ?Now l understand why some regions are afraid of the word "RESTRUCTURING" Because the status quo favoured them |
Minister for visitation, wakawaka and condolences He go soon dey visit graveyards now. Anything to get votes ahead of 2027 is a welcome development to him. |
Russian were still actively on Syrian soil as rebels takes over..... Putin go threaten nuclear weapon now Very very weak Man. Ordinary rebels dey deal with him soldiers Russia is just another overrated lran |
Professional failure, welcoming is APPRENTICE in failure to his folds. That's the only thing l see in this picture. |
MURIC the most useless organization in Nigeria.... Very very daft organization. Full of hate and divisive views. They should be designated as a terrorist organization. Make unasef start cable network dedicated solely to Islam abi na by force to watch GOTV....... ![]() ??Someone tell me or show me one useful thing this MURIC ABI MUMU ORGANIZATIONS AS DONE FOR NIGERIA OTHER THAN HATE SPEECHES |
Fani no fit change With him bad mouth He don nack Dangote apako Say Oil business no be same as spaghetti and sugar 😅😂😂🤣🤣😂😂😅😂🤣 😅😅😅😂🤣🤣😂😂😂😅 Meaning Dangote you go wail and cry tire Better face the reality on ground. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 78 79 80 81 82 83 84 85 86 (of 194 pages)
