Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 194 pages)
Myrepublic:Look like , you are one of the hawkers and peddlers of fake news. Change before hand touch you. No think say, you dey invisible. |
This should be intensified and criminalized more. The police and any law enforcement agencies should do more. Criminalized, arrest , prosecute and sentenced, false news peddlers to jail..... People head no dey correct again Freedom of speech is not same as peddling false news. |
SmartPolician:The plain truth Bubu made them all |
😂😂😅😅🤣🤣🤣😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣 See opposition 😂😂😅😅🤣🤣🤣😅 El Rufai doing everything possible to be drawn to the negotiation table Fear that man. But l sense, he will loose big time this time around. |
Dem don comot dis one hand from cooking pot He don turn portable Cho cho cho Typical of all polithiefcians The moment Dem remove their hands from chopping like dis Cho cho cho go follow Mtchewwwwwwwwww |
Carry GBESE dey form big Man Interesting........ Tooooooooooor |
May be El Rufai visitation that time no work Mr commissioner don't want to go to prison on behalf of anybody......... El Rufai always trying to form political saint Always want to firm anti corruption crusader All of una Na same same. Seriously before 2027, Dem go cast Rufai finish Dem wan to dey cut am small small Dem don cut one hand today. |
Shebi blessing CEO talk am that time IVD run talk say Na lie.......... Na now we him And madam CEO dey run things, he gets liver to talk Mtchewwwwwwwwww Poor man, very very lilly livered Man. |
Men cheat but get caught easily You see women Devil sef no understand Dem Devil dey use Dem do example For him angels They are simply devil's role model |
Another good news for Nigerians Another sad news for the children of hate, perdition and destruction. May Nigeria continue to win. Our enemies will rise against each other and help to destroy one another Including all haters of Nigeria. |
😂😂🤣🤣😅😅😅😂🤣😅 😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣😂😂 Governor Bala Muhammad Wey talk say, Emilokan policies no dey work His policies are working perfectly well. Pot wey dey call kettle black. Na you go dey trust Nigerian polithiefcians....... |
So what is working in Bauchi..... ![]() ![]() Ordinary tax matter dey make una dey wee wee for body. If Bauchi is working You no go dey cry yen yen yen over tax matter |
This matter need urgent help oooooooooooo Village people 100 This guy 0 To equalize go hard ooooo But not impossible Make una start to throwey assist for this guy He needs am urgently The scorelines too much |
Dem do cho cho cho cho Dem no do cho cho cho cho Na who get time dey listen to cho cho cho Wertin concern Emilokan with beer parlour noise...... SOWORE sef dey form freedom fighter 😂🤣🤣😅😅😅😂😂🤣😅 😂😂🤣🤣😅😅😅😅🤣😂 😅😅🤣🤣😂😂😂😂🤣😅 |
Werey people Dem dey fight war Still dey do Gladiator scene for us I swear oyinbo too like play |
Incase you never see person tell you You don get problem already And you never marry.... Hmmmmmmmmmmm If you like buy your women expensive anything and you no come fvck Even people wey dey fvck Dem woman dey call them 2minutes man You are as good as dead to her..... You need help oooooooooooo Better as you cry out now. |
Dem don do El Rufai wertin him dey do people E really pain am sha but nothing he go do. If e do anyhow, emilokan no be Buhari He go chop am wella. Himself no, na why he dey fight low-key But sincerely Emilokan and his boiz really downgrade El Rufai sha. Dem shock am. |
Anambra again Headquarters of kidnapping The so called Mecca of the South East Mtchewwwwwwwwww Security is local The crime you aid, will come to hunt you very very fast. |
🤣🤣😅🤣😅😅😂 🤣😅😅😅😂😂😂 USA don elect wahalaaaaaa Trump wahalaaaaaa Go reach everybody Werey somebody. Single courtesy and respect this civilised werey no get for anybody or nation. 🤣😅😅😂😂😅😅🤣 😂😅🤣🤣🤣🤣😅😂 |
justtoodark:Leave am E gi think say, na joke E go just use 100 years delaying his own trial. Arrant nonsense criminal wan choose judge Orisirisi..... |
Dalung Dalung This one that cannot handle ordinary sport ministry for just four years sef dey talk...... Failures are quick to point holes in others. Once Dem comot their hand from power like dis Dem go come dey do cho cho cho Like portable..... Mtchewwwwwwwwww |
Be like prison never tire this one Na you go choose who go judge your case Arrogant nonsense. Stay there na Na you go tire. |
PressMyButton:In your words If OBI debate with Reno OBI will leave on a stretcher With fully fuelled ambulance To avoid stories that touches the soul 😅🤣😂😂🤣😂🤣🤣🤣😅 😂🤣🤣🤣😅😅🤣😅😅😂 🤣🤣😅😅😂😅😂😅😅😅😂 |
Seriously, Atiku just dey famz Obi But if OBI go duk am lasan and ATIKU still succeed to deputized him again. His political career is over Very very over.......... Nothing go do OBI OBI will be very very safe and well protected in Nigeria. Dem just dey give am The same dose wey him boys and girls dey give others |
That man is finished totally..... Nothing is saving except death |
Dis one wan use #1M collect #10M Werey We understand the game Social media is crazy meeeeeen |
Forumites:They read well before, you comment, no dey let hatred make you dey yarn like kindergarten children on a public forum. Wertin concern APC and PETROAN..... ?! ? |
Overfed Over pampered institutions They are still thinking of subsidy Do your worst. Shishi una no go get. If you no get money for petrol business go and sell something else. Subsidy is dead and gone...... Hungry hyenas Dem Free money don master all of dem |
Nobody wan die.... OBI is now being given what his headless mobs are dishing out to others. And he can't take it But he can encourage his children of destruction and hate to do that to others. Mtchewwwwwwwwww . OBI no go die ooooo Nothing go keeee am In Jesus name OBI go dey alive to witness his third defeat (once as a VP) in another national election. |
Mad man Trump.... He is now witnessing how foolish he was then. He is now a beneficiary of what he wanted to destroy..... Sore loser. What a man he is Mtchewwwwwwwwww |
Putin talk say I no need to wage war against France, all l just have to do is, remove Dem, from their African bases and support, then watch dem go scatter naturally. I no kukuma like Putin for anything but on dis Him tactics dey work Man gat brain.... |
So you have his relatives with the Nigerian Army...... ![]() ![]() ![]() ??The Nigerian Army should go for more of them. Who knows, that may bring him in. He will feel the pain and trauma of being abducted like he is doing too. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 72 73 74 75 76 77 78 79 80 (of 194 pages)
