Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 194 pages)
If you like dey think say na play Defamation is more than a civil offence it is criminal............ Only criminals blatantly do to others what they wouldn't want done to them. Don't post or say what you can't defend especially on social media Be very very careful........... E go do you like filmtrick when Dem pick you up, irrespective of where you are living or hiding |
Na name l come check I no dey disappointed Na Dem The other citizens of Nigeria..... |
Ukraine just dey make Putin shout all the time. Putin used to be a quiet Man, until zekensky came fully into his life. Zekensky don turn Putin to town crier . |
ravensckar:😅😅🤣😂😂😂🤣 Atiku wereyyyyyyy |
My beautiful daughter and my wife..... |
Elzazzi:Sorry, the thing touch you for oesophagus abi Oya sorry, no vex |
The other side of Nigeria are not on the list. Their money no cross second Niger bridge... |
Person go dey expect alert Patiently MTN go dey send you message to come put #200 callect #8000 recharged card Werey network...... E reach to fine dem |
As l never Sabi loan app I no Sabi Dem at all at all Dem threaten me this year like twice As l no be pro in the borrowing industry I almost get HBP. But now, na Dem dey call me everyday make l come borrow 1M and above....... If you no get mind like some addicted debtors No go near loan apps ooooo |
Judges..... Judiciary....!!!!!!! Always making a mockery of democracy.... Why they have the effontery to continue to steal Big |
micflo28:Na God sef create this one.... Mtchewwwwwwwwww |
Nuisance Putin..... Something Hitler did and failed. Putin think say China no get sense China don fight war tire to become great They understand how useless war is. Putin go still bury himself. |
How the SE want take generate VAT wen Dem don turn their land to battlefield..... Who wan do business with jagudas and gbewiris........ At least, if you are not useful at home Una go dey useful outside home Una no just fit just dey permanently useless. |
Na now day break..... People wey no get numbers before, dey help deplete the numbers again. Na una go tire......... Make una kwantinue More muscle to una elbows |
Orisirisi PDP abi Atiku....... Because na Atiku be the only PDP in diaspora wey dey shook mouth for Nigeria matter. PDP sef dey talk Mtchewwwwwwwwww |
😂😂😅🤣🤣😅😅😅 😂😂🤣😅😅🤣😂🤣😂 Petrol go soon turn sachet water, everywhere you turn I go out every day seeing petrol stations reducing the proces on their billboards weekly. We go soon dey buy petrol for #500 or lower soon..... The other side of Nigeria citizens are right now in sifia pain.... Destructive elements. |
😂😂🤣😅😅😂😅😅 🤣🤣😂😅😅🤣😅😅 I just wan laugh This elupeeee people eeeehn 😂😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😅😂 Obi wey no fit arrange ordinary small political party as LP, wan manage Nigeria 🤣🤣😅😂😂🤣😅😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😂😅🤣 Like seriously...... ![]() ![]() ![]() |
Make Dem put am back oooooooooooo E no easy make person abandon Muhammad Carry Jesus for Head Make Dem put am back Abeg Na still free publicity for our Lord Jesus Christ. Religion of piss and violence. |
Why is this news..... ![]() ![]() ![]() ?Na today we know say Everything about Dem na fake Headquarters of fakeness. If to say , God no be their Papa mate Dem go produce human being in large quantities. |
This Arab people and nonsense The other day it was Libya Very very intolerant creatures. Lookman don win, he don win Make una go die |
That's just the plain truth Judges, weakens fight against corruption with their corrupt judgement. Imagine sentencing a child to death by hanging and giving bail to someone who stole 80 Billions naira. Miscarriage of justice. One lawyer tell us for street one day say If you must steal in Nigeria Steal big oooooooooooo Steal better money I no get time for charge and bail cases again Just imagine. God bless Nigeria |
Make l no lie Na name l come check As usual I was not disappointed...... Na Dem The other side of Nigeria |
Weak Men..... Kills girlfriend Mtchewwwwwwwwww Very very weak Man |
You wanted a nation of your own but You derived joy in killing and kidnapping the same people you are fighting for.... No be madness be that Make una continue ooooooo Na una go tire. |
Polithiefcians and nonsense... You go see masses with their kilobytes data abusing each other over these fools Mtchewwwwwwwwww |
Leave this people They are just giving JESUS free advert..... Nobody dey give nonsense free promo. JESUS is still king.... JESUS is the reason for the season...!!!!!!!! |
Ukraine showing Russia that no one is free on their own soil. Just imagine, a whole general being killed in the capital of a country, Russia for that matter. Ukraine don dey show Russia say Dem sef Sabi the game. Say una fit win last last ooooi but Una go bleed Forever from the wounds we go cause una. |
If you are kind Dem go think say you be mumu really Until Dem press the wrong button for your body. You go come show Dem shege pro pro max Same people you have been kind to will now start singing.... YOU ARE WICKED....!!!!!!!!!! IN THIS LIFE, A BIT OF WICKEDNESS IS NEEDED BUT DON'T STAY WICKED. |
😅😅😂😂🤣🤣😂😂😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣😅 So Ukraine killed a whole General inside Russian capital....... ![]() ![]() ?Putin is not safe His life will taken when next an opportunity shows. I think that should be his worries for now |
E pain am too much 🤣🤣😂😂😅😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😂🤣 But what exactly did sallah did specifically to earn it....... When he won it then, it wasn't trash right Bad belle is allowed Sallah can go and die for all l care. Mtchewwwwwwwwww To hell with sallah |
Fear police worldwide..... They are the most secretive cults in the world You see police and judges Their collabo is top-notch Run oooooooooooo |
A whole general killed on homeland Biden really do Russia strong things Putin will never ever forget Biden till death... Really Russia is weak and overrated Remove Nuclear weapon Nothing left of Russia as a power house. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 194 pages)
