Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 194 pages)
To me This one no be news na If dey don't defect , they will work low-key for the re election of Emilokan Courtesy of wicked Wike. Wike wey be say PDP blockus dey him hand Once your blockus dey person hand You no wertin e mean..... ![]() ![]() ![]() ![]() |
Make l just see Wertin the children of perdition,hate and destruction go talk......... News like this dey always make dem sad Advance terrorists Dem. |
babyboy4every1:🤣😅😂😅😅🤣🤣😅😂 🤣🤣😅😅😂😂😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣😂😂 Figment of your imagination..... China stand a better chance |
Wailers, children of perdition and destruction will not like this..... News like this makes them sad It is the bad news that gives them Joy.... End time children. Una go wail oooooooo Nigeria must work Una go wail tire Una eyes socket go comot. Awon omokomo |
Eeeeeyahhhhhh So touching The online president Minister of visitation, wakawaka and consolation Well done Sir ..... Funny people OBI wey no dey deceive himself. Na una contribution dey work. |
If Donald Trump talk now, Chinese people go dey vex... Is this how China, want to become world power..... ![]() ![]() ?By always introducing tear rubber diseases to the world... ![]() ![]() |
Daddy OBJ will be writing letters here and there, like he has the interest of Nigerians at heart . Mtchewwwwwwwwww. Na WA for this kind Daddy sef. Abacha was very corrupt but He come be like Grandpa was extra ordinary fantastic in that area. Make l no call this Grandpa wertin dey my mind. Na Grandpa for a reason...!!!! |
This ododo na funny man In one of the videos While crowd where hailing Mr Bello They got to the jeep Ododo take front seat beside the driver Bello took owner's seat. 😅😅🤣🤣😂🤣😂😂😅🤣😂 😅😅🤣😂😂😂🤣😂🤣😅🤣 House boy things 😂😅😅🤣🤣🤣😅 |
Person wey madman dey advise Still get mind dey advise human being
|
Doing the dirty jobs for the master Master understand the game too well If guyman is squeezed too much He might spill the bean So pay him a solidarity visit to assure him that He is safe. Game on |
Could not meet the judge keh.... Wertin concern Rufai and the judge Go get him a better lawyer, which one be meet the judge..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Meet the judge to pervert justice or what |
Dis Chinedu eeeeeeeeehnnnnnn Who dey deceive am Ordinary chest beater Na their character, chest beating Another Jimi Agbaje in the making Chinedu just want to labour in vain again. |
Minister of visitation and solidarity at it again All through 2024, Na so so Waka , he take am do E don resume early this year God abeggggggggg ooooooooooo Emilokan, Abeg do supplementary budget for transport allowance for this Man He deserve am. Somebody just said His next visit is SANNI ABACHA'S GRAVE E NO GO KUKUMA SURPRISE ME IF HIM VISIT THERE |
Abel Damina Hmmmmmmmm This man can say too many nonsense eeeehn The Day he said, it was not Mary that gave birth to Jesus. That day l knew , the anti Christ just landed in Nigeria live and direct. |
SUPERPACK:For where ..... ![]() ![]() Who dash am If l dey lie make he post the certificate. If the lady open mouth talk now All of una for nairaland go gather stone , stone am.......... No smoke without fire No dey hear one sided story for marriage ooo Never ever. Especially the one that firstly come to cry on social media Man for that matter Na lie he dey lie. |
Samunique:😅😅😂🤣🤣😂😂😂 😅😅🤣😂😂😂🤣🤣 |
No be person wey you help in most cases go help you..... If you dey expect help from those you help, you go dey disappointed.... If you keep staying away from the needy because, they are asking from you One day , you will need the needy to help you out, it may not be financially this time..... Look at it this way, God bleseses you financially, for the sake of those in need. Avoid the ungratefuls, but don't get tired of helping the GRATEFULS..... |
🤣🤣😂😂😅😅😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😅😅 Coming from one of those who was chosen by Emilokan to manage president BUBU But got there to attend to their pockets No be only him one sha Aregbe follow Lai follow Kayode follow and so many more But who won last last EMILOKAN.... Betrayal has a shorter life span. |
This one wan start weertin e no go fit finish North don go enter am fight their battles Dem wan use am , make noise early in 2025 Make person tell am say Na only him Waka come oooooo ..... Apart from the wage review, what other significant things as he been able to do for the labour community, other than helping to disorganized labour party. AJAERO ( IN YORUBA MEANS ) PUBLIC........... MAKE UNA FINISH THE REST. |
Mockers of Nigeria will be more louder and aggressive but they will not survive this year. Hope the children of perdition,hate and destruction see this one Tooooooooooor Meaning, hatred fit just kpai una before this year even reach half. |
Young Garnacho overhead bicycle kick And a young football fan Telling Rudy van Nisterooy to put on Garnacho in a game and the coach did and he scored. He later went to single this young boy out and gave him his Jersey. |
Hmmmmmmmmm 🤣🤣😂😂😅😂😂 Soonest, Nnamdi Kanu No go dey lonely again He go soon get , room mate Courtesy of Emilokan Emilokan doing wonders 🤣🤣😅😅😂😂😂😅 |
Parasites Mtchewwwwwwwwww Always wanting to feed on others Make everybody go hustle |
Himself and hellfire Rufai follow pamper and arrange cash for GBASGBOS boiz during their tenure. Make he just come explain small on how Dem take run am..... But State policing....hmmmmm Na the sample of how e go be Una dey see so oooooooooooo Dem go just dey pick una anyhow like promo wey dey inside plate with toothpicks. |
Dem don carry cry cry enter new year Who do dis people like this na..... The year just start faaaaaaaa |
This Akeredolus and their Mummy should go and sit down jareeeee Yaradua died too and his wife went to sit quietly... What is actually their problem Can they let the dead die honourably Dem build government house for una family alone ni. Make una park jareeeeeeee |
😂😂😅😅🤣🤣😅😅🤣 😂😂😂😅😅🤣🤣😅😅 I love this guy eeeee in his playing days. Coach wey him team dey bottom of the table Him dey get time nack 😂🤣🤣🤣😅😅🤣🤣🤣🤣 Rooney wereyyyyyyyyyy |
Na dis kind fight l dey like..... You throw me punch I throw you kick...... El Rufai better ceasefire Reno no kukuma get shame.... Fighting a shameless person is a very very disastrous thing to do. |
Don't be ashame of your legit hustle Nobody go feed you When sapa hit you hard... I no wan make Dem see wertin l dey do Shame dey catch me Better make shame catch you Than make hunger catch you. Those people you are ashamed for No send your Papa. Better to be called stingy than Being addressed as broke. |
Tell them again Dem dey shout, hand dey shake, leg dey shake Shaky shaky Daddy dey work Now who dey shake now.....!!!!!! We tell Dem, but Dem no gree Una go learn a bitter lesson in 2027 Una think say Emilokan dey follow Una dey joke when it comes to politics..... ![]() ![]() ![]() Who Sabi the game Sabi Leave game for SABINUS |
Vuvuzela2:🤣🤣😂😅😅😅😂😂 🤣😅😂😂😂😅🤣🤣 Stop crying, am only responding to the post I am entitled to my opinion Why are you wailing on my comment. Incase you are hurt by my opinion I still repeat it IDEYE BROWN IS NO WAY NEAR AN AVERAGE PLAYER TALK MORE OF BEING ADDRESSED AS "LEGEND" |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 194 pages)

