Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 212 pages)
Atiku zero manifestos OBI zero manifestos Their only manifesto is TINUBU..... So who will take this clowns serious...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() They are just making PBAT more popular than he is. They are not even selling themselves to Nigerians. |
She no like you , she no like you be that If you spend billions on her She go still go Bleep the guy she like even if he is treating her like trash.......... Na so one girl , go see me dey hug me like say l be her fellow girl carry all her frontage dey run me for chest but if her man hold her for hand, she go quick remove the hand. Them no dey buy love |
One thing is certain in this midterm elections Democrats are taking over both Chambers. Trump party will suffer the worst defeat in USA history come November because of his stupidity. |
Dem don turn relationship to empowerment program Imagine person with #5k for account calling person with #100k for account broke. Orisirisi |
Our cry cry online president The Bangledesh president. Help me summarize the nonsense wey he dey talk as usual...... |
So na Atiku manifestos be this..... So finally if the case file is made public How does that Reduce price of fuel Decrease inflation Make Nigeria currency stronger. Improve the economy....... ![]() ![]() ![]() ?Una see say the so called opposition are very very useless. What is the alternative solution to what Tinubu is doing now. They cannot give a clear answer. Very very useless opposition combined |
Talk of the devil Wike, the Attorney General himself. Make dem show am the certificate because he helped him became Governor in his first tenure. Na dem wike adjust him certificate then, him and Obaseki, na wike update their certificate |
Because you go finally suffer from the ones wey you like Because dem sef no go like you And you go dey show them all the positive vibes........ Life taught me this simple thing You see those people that like you Take them more seriously serious Than the people you like...... |
This Man needs Tinubu attention but Tinubu no send this Man End time Pastors |
Government will give this thieves money for activities , dey will swallow it up and when government asked for accountability they will run to Fifa and cry government interference. Make dem lock all of them for prison. Dem no kukuma dey useful before Make FIFA ban Nigeria May be dem go get sense...... |
Unlike one old general jumping and gallivanting everywhere around the county with children that should be coming to him for advice. This particular Man, just go rest for corner dey enjoy himself, totally blanking away from the media. Na the media dey always look for am every time, especially on his birthdays |
Atiku is finally showing the reason why obasanjo called him what he called him in his book Oleeeeeeeeeeee. Once thief dey your blood, you can only pretend for some time, you cannot pretend long |
Thievessssssss Stealing in the name of world power Oleeeeesssssse |
So make we do what exactly..... ![]() ?You accepted a job You got paid So what's the big deal about it.... ![]() ??That's some people monthly salary. So why is this news. |
You beat my sister or daughter lasan, as long as l am still alive Dead body go surplus Because me no dey touch woman no matter what. If na woman to woman now l go leave them |
David dodged wizzy matter David know say Wizzy no get joy. Wizzy go just pack him goons enter Twitter dey enter David anyhow...... |
He went to beg Amaechi too Begging is his hobby...... Person wey dey find who go dash am free tomorrow ticket. If you are more popular as you claim, why are you afraid of ordinary party primaries. Very very lazy and lousy person. |
Shebi na una first start and e dey sweet una Una never see anything. The day will be long. |
😂😅😅🤣😅😂😂🤣 😅😅😂🤣🤣😂😂🤣😂 Person use him money buy trouble come house... 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣🤣🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂😂😂😂 |
NFF don resume their nonsense, e don tey wey dem enter news. Another very very useless organization for Nigeria |
😅😅🤣🤣😂🤣🤣😅😅 😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣🤣 The delusional white house kidnapper as started again..... This Man as reduced the USA to world power joke. |
Imagine say Sowore be our president You go just on your TV, see president and his cabinet members in a meeting with 2kg wrapped of igbo, dey talk about national issues of importance..... Wahalaaa go come surplus fur the country |
Russia no go do UK anything. All Ma show for the Media UK be like USA dem sef sabi find trouble but dem dey do am very very low key....... UK na Capone in badness but USA dey lousy. |
Daughters of Eve.... See who government dey make law to protect dey say..... Leave me like that. Dem go soon use better uppercut blind this one soon |
17k votes in almost 30 LGAs for a whole national secretary of a political party contesting for presidential election. I no go talk pass like that....... ADC even try Na the AYATOLLAH party NDC na e funny me pass. |
If no be career werrtin your Uncle dey find go there.... ![]() ??Why you dey cry on his behalf ..... ![]() ![]() Shebi Uba family get businesses , make una employ am there na. |
Na that highest goal loser be talent Mtchewwwwww Go watch that match again........ Na another obafemi martins he be. Na power he take dey play ball, zero skill, zero football IQ. No let English media hype you oooooo Your life don dey spoil small small be that. |
All these one na nonsense APC work against themselves like they ALWAYS did....... A house against itself, give the enemy big advantage. A proverb say when blood relations fight and keeeee each other over a property, an outsider eventually inherit their inheritance |
