Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 194 pages)
Make Dem leave this boy na Count am as one loud nuisance in the country Dem sha wan finish am patapata... Himself too loud Instead make he go low key He dey form King Kong on social media Yeyeboy..... |
😂🤣😂🤣😅🤣😅😅 😂😂🤣🤣😅😅🤣🤣 😂😂😅😅🤣🤣🤣😂 Awon yes Daddy Dem Fela talk say Pope na enjoyment Imam na gbaladun Una think say fela no well abi.... 🤣🤣😂😅😂😂😂 🤣🤣😅😅😂😂😅 |
This northern people eeeeehn Una dey destroy trucks of beer but una dey share beer VAT money..... 😂😂😂🤣🤣😅😅😅😅😅 😂😂🤣😅😅🤣🤣🤣🤣😅 Una too like to dey reap where una no sow. Na so one talk so Niger Delta oil belongs to them Tooooooooooor |
Show man himself The werey of American politics USA portable himself ..... That's surely were he belongs Trash |
USA elections used to be relatively peaceful until portable of the USA ( Donald Trump) became a candidate...... Guy is really a danger and threat to USA democratic beliefs.................. |
Nobody want to associate with United state portable ( TRUMP) The werey no normal at all And everybody knows that. He really showed Dem shege the last time he ruled. Imagining mobilizing your own countrymen to invade the seat of power just because you lost an election. That's very very undemocratic. |
Pastor wey dey discuss Gbola size and the kind of boxers to wear for teenage WhatsApp group......... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?Like seriously...... ![]() ![]() ![]() ?As in , with the kind wahalaaaaaa wey this teenagers dey face now Na Gbola size and boxers be the only topic wey come your head to discuss. Devil really get you this time around. |
Wertin concern ADELEKE with IGR As long as the music is flowing The dance steps never ends Omo jaiye jaiye governor |
Dangote wey dey threaten that time say If Nigerian marketers no buy from am E go sell to the international market Why is he crying wolf now... Baba Dem no buy Go sell to your international customers Your wahalaaaaaa too muchhhhhhh If your fuel is that cheap and reasonable priced, why will marketers avoid you for importation. Baba you too wicked Abeg Drink your fuel |
RIP to Diddy in advance It is his turn to go down They will drill and drain everything called human out of him... This is just preamble, he never see anything By the time the establishment are through with him , he will forget he once sang in his lifetime. |
Nobody wan follow bad market Everybody dey take cover Before the werey use him werey rob Dem for body....... |
This one never even leaves office E don dey behave like yahya Bello already. 😂😂😅😅🤣🤣😅😅😅 😂😂😂🤣🤣😅😅😅😅😅 😂🤣🤣🤣😅😅😅🤣🤣 |
Batman no drop as expected So, Mr PROFF no get raba to dey shout like before......... No raba to fund is rabble raising. |
maestro299:😂😂😅😅🤣🤣😅😅 😂😂🤣😅😅😅🤣🤣 Putin endorses Harris Bro wake jareeeeeee Is this supposed to be a joke or what. |
USA elections have been relatively peaceful all these years until Trump steps in.... That guy gets African blood Make Dem investigate him origin well Like Putin like Trump Take it by force by fire |
Remii:Representing the people DISAPPEARABLYYYYYYYY |
Remii:😂😂🤣🤣😂😂🤣 😅😅😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 I wan write before, but as l see your comment, you don summarized everything wey l wan write 😅😅😂😂🤣🤣😂😂 😅🤣🤣😂🤣🤣😂😂 |
They are crying fowls now Because it is not business as usual Una dey follow share beer VAT but na haram for una side.... Funny people, it is not business as usual again, body come dey pepper una now Mtchewwwwwwwwww |
This lady is a very very dangerous person Finally, she wan do DNA Mtchewwwwwwwwwwwww DNA or not as she follow snuff life out of that boy in the name of marriage, she sef no go know peace. |
Darlington my guy The portable of the East Una go try But una no fit silence am........ |
Mummy See ooooooooo Shey una dey see the people wey we dey elect to make laws for us...... Una come say country go good..... Na Tinubu elect this one for una sef.... |
Giringori don start 😅😅🤣😂😂😅🤣🤣😂 😅😅🤣🤣😂😂😂🤣😅 Common independent power supply, you no do one single one for Anambra in 8 years. #GBAJUE |
I already said it when the terrorist apologist were jubilating , saying lsreal attack on lran was ineffective... I said thank God for USA Iran would have been another Sodom and Gomorrah by now. |
When a lazy man cannot put his house in order he blames his neighbors..... Grown up eeeediatssssss Birds of a feather Pot calling kettle black |
Iran lran lran Dem go soon run true true Thank God for USA Iran for don dey run kiti kata by now...... If not for USA, lran for don turn Sodom and Gomorrah like this by now. |
One thing l can assure you is that Iran will never attack Israel again If only you know the kind of underground begging Iran begged USA to prevail on lsreal to soft pedalled on them. Quote me anywhere lran will never make that mistake of attacking isreal directly again, they can do that through their proxies anyways But direct attack will never ever happened again. Thanks to USA, lran will have been another Sodom and Gomorrah by now. |
Threaten mass defections 😅🤣🤣😂😂😂😂🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂😂 Insignificant 1% What exactly is there electoral values in the first place..... ![]() ![]() ![]() ![]() Mtchewwwwwwwwww The time wey Dem no defect Wertin TINUBU gain from dem before. Dot in a circle people. |
Bible talk say.... And the enemies submitted Atiku no get choice When your prayer get answered, haters can hate E no concern God. One has fulfilled his ambition The other is about to die without fulfilling is long time ambition. |
FALZ all these years no get VDM wahalaaaaaa level... If Dem go physical falz go wound If Dem go online FALZ go still get injury Fal na keypad human right talking drum VDM na talk and do human right person. Make FALZ find small stool sit-down jaaare VDM don give him dead career small publicity Make he go enjoy that one drink water on top. |
So for peace to reign Putin won't give back the lands he stole..... ![]() ?You can imagine....!!!!!!!! If this is allowed, the Moldova, Lithuania, Poland , Sweden etc are in for a possible future invasion..... Even if you dey support Putin, you sef go allow person take over what belongs to you in the name of being defeated.... ??Like Trump like Putin both are bullies |
Loan apps.... Hmmmmm If you no owe Dem, Dem no go near you Dem fit report person wey u know to you shall. But once a loan app defamed me once I don pay be that..... Nothing go ever ever make me pay back again never ever. If Dem like make Dem use DSS find me, Dem go first pay me for defamation before we come talk how l go settle Dem. If you can, avoid loan apps ooooo Dem get crazy and mad interest rates But you see Palmpay, na only dem dey considerate with their interest. If l need urgent 2k, na me and Dem Other be like you collect money from devil hand Na your life be the repayment plan |
SilentEmma:I want to say Ameeeeeeeeeen to your prayers God provide for you and bless your hustle to pay these loans and have more to never ever go to borrowing again |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 81 82 83 84 85 86 87 88 89 (of 194 pages)
