Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 194 pages)
SilentEmma:I want to say Ameeeeeeeeeen to your prayers God provide for you and bless your hustle to pay these loans and have more to never ever go to borrowing again |
Dem olamide, tuface, dbanj wey dey low-key, you think say, Dem no get something to talk......... |
Just like Funbara Porting in process Na you dey use paracetamol for polithiefcians headache. Like Funbara like Otti. |
If Trump was that popular as his supporters claim, why is musk doing subtle vote buying for him...... Even musk have seen the obvious. Oyinbo always introducing us to another new level of political corruption. They will now go on media and call other country elections as not credible Mtchewwwwwwwwww What l sha no be say Trump go do another Orubebe and Melaye combined on TV this time around. |
🤣🤣😅😂😂🤣😅😅😅 😂😂🤣🤣🤣😂😂🤣😂 This woman really choke Dem She show Dem pepper She no allow Dem chop anyhow The thing pain Dem die....... Why Dem no go celebrate..... ![]() ?She no send anybody Papa She too dey direct and confrontational. |
The way Dem go take disgrace this white duck called Trump for this election eeeeeeeeehnnnnnn E go cry like Atiku ABUBAKAR and Giringori publicly...... |
This man no go ever keep quiet Like Nigerians were living big and large under his administration. Like he gave Nigeria and Nigerians the best governance ever..... Baba rest oooooooooo You follow dey wertin Nigeria and Nigerians dey pass through, infact you should bury your head in shame. In Nigeria history, you had the longest regime at the presidency. Just rest Great Grandpa , rest Sir |
😅😅😂😂🤣😂🤣😂😂 😅😅😅🤣🤣😂😂🤣😅 Two useless clowns Na only nuclear weapon Dem fit threaten with. Very very useless clowns |
This guy matter be like wertin Yoruba people dey talk say... Head wey go chop knock, no matter where the owner dey, he go still carry the head go where the knock dey..... People wey dey do Idris still never leave him neck, Dem still dey press am. The prison he dodged that time He go go for real now..... Prison officials will be careful this time around. |
The end of this He-She is near This l can see..... His-her time is up. Every shenanigan have an ending |
We do direct vote buying with our full chest out here.... They do indirect vote buying over there, while forming advance country with integrity. All polithiefcians are the same They rig But votes Buy election umpires Quote me anywhere |
Horus:Hezbollah/Hamas agent on Nairaland Ribadu and him goons no go pay attention to this one now. Na like this Dem take dey start. Na yahoo boiz be their problem |
Poor people spreading shit about what the rich does. And the rich don't give a Bleep about them. Mtchewwwwwwwwww |
Chinedu sef dey talk But he no see anything talk for Abia LP state minimum wage.... Dis Chinedu sef Orisirisi....... Werey sef wan to dey behave like Giringori Mtchewwwwwwwwww |
Anything to pepper ginringory And his headless mobs is welcomed |
No be this one dey carry human shield everywhere.....??!?!!!!! Werey Hand touch am last last I too like this isreal |
If e don reach this level You are not safe....... That man call father is not a father anymore Na figure head e be. |
The Gbajue party no dey Dem no fit dey We Don tell una before say Dis people na Gbajue Dem be...... So much for a Party that want to govern Nigeria. Weekend wey go good, na Friday person take dey know. |
When l tell una speed na the portable of the East una dey use me Play.... E go still drag Burna again Person wey be say Na talk talk Dem take dey chop |
This aunty eeeeeeeeehnnnnnn She mean die No wonder.... Just meet her in person. I have heard her on several occasions over a decade saying SHE WILL NEVER GET MARRIED |
And the LFF president resigned amidst the brouhaha.... And they are still saying, they did the right thing. Na person wey dey safe dey play football We no play again We dash Dem the three points Make Dem chop am........ Wereeeeyyyyyyy them. |
What , how and when the target go happen lran no know..... I like the suspense..... E fit be the supreme rat wey dey hide up and down Dem go target.... 😂😅😅🤣🤣😅😅😅😅 😂🤣🤣😅😅😅😅🤣🤣 Day go too sweet me. Imagine a so called supreme leader running like commoner underground for that matter Hand go soon touch am |
Augustine2244:You see the way your states is being govern now, it is the same way the government will be if given a country....... You think is FG that is not making states governments not to function properly.... ![]() ?Think again..... That's what they make you believe. Those state governors are the real saboteurs and vultures. |
You see this Arabs are animals.... They have animal tendencies at any given time and opportunity. |
E don dey clear for Obaseki eyes small small E go soon clear finish.... Mtchewwwwwwwwww All the godlike attitude don finish Shakara don end |
😅😅🤣😂🤣😂🤣😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅😅😅😂 Dem don carry there own to another level Biafra people Dead body sef collect.... 🤣🤣😅😂😂😂😂😅 |
Shey KANU tell una say He wan commot for prison..... ![]() ??He just wanted to be worshipped. Guyman go tey for that prison ooooo The place don dey even master am. Which problem Kanu wan solve for Nigeria exactly..... ?!!!Who started the insecurity in the East, one of the most peaceful region in Nigeria.... ![]() ![]() |
Mtchewwwwwwwwww Na who no serious dey take OBI serious OBI keh...... Person wey Sabi lie pass lai Mohammed He go talk one thing for morning, talk another one for afternoon.... OBI na another upgrade of SOWORE |
See weertin you still dey think after all the wahalaaaaaa wey dey ground Cng powdered, PMS powdered which one him dey pay for there...... ![]() ??Una just dey useless like una leaders.. |
Na HBP go keeeee this Funbara last last Person pass you You say na small That small sef na something...... WIKE STILL DEY USE THE CONSOLE PLAY THE GAME..... HAPPY VIEWING....!!!!!!!!!!!!!!! |
Tooooooooooor There will always be collateral damage in any war..... Since the terrorist have decided to use their own people who are also willing tools to perpetrate terrorist act. Anything wey Dem see make Dem collect.... Mtchewwwwwwwwww Una dey build schools, hospitals, civilian residence, on top terrorists underground tunnel, una come say, una no no Shey una don know now.wwwww Una never see anything. |
Dem don start If na babalawo give them belle now We no go hear that one.... Mtchewwwwwwwwww Nonsense people |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 194 pages)
