Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 194 pages)
You see what your state government are doing......... ![]() ![]() ?So after collecting allocation from FG, they should not be made to account for what they collected but allow to use it as they dim fit. If they tell you to carry your protest to your state government, your bad belleism no go allow you do that. Na the person wey you hate you go dey direct your protest to...... Mtchewwwwwwwwww One day na one day Bush meat go finally swallow the hunter for this country. |
🤣🤣😅😅😂😂😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😅 Simple The evil you support yesterday will come around to hunt you..... Abure is here...... Una never know anything. |
My darling DARLINGTON nothing is happening to him..... Burna can't do him jack.... He is the portable of the Eastern border Guyman is very very real He fears no foes. Una go hear full gist, make he just get time talk. Make una relax |
To die hard but to terrorise and kill others dey sweet them...... Terrorist sef dey fear to die Shey this one no want virgins ni.... Werey people The fear of lsreal...... Iran just dey shout up and down... If isreal retaliate If isreal retaliate We are warning them To all Iranian sympathisers make l inform una say....... Isreal go retaliate oooooooooooo and lran go feel am..... The world we weep for lran. Na here we dey |
Cho cho cho cho Go soon send Bob to the real prison he avoided..... People wey keep secret with this HE-SHE supposed dey fear oooooooooooo |
A minister that cannot show his/her scorecard should be discarded .... As for Gbajabiamila He wanted to become Lagos State Governor That's been his ambition all this while. I predicted immediately Sanwo Olu won his second tenure that Gbajabiamila is next..... Nothing is stopping him except himself. Go to the nook and crannies of surulere his achievements are very very loud. That's how to play politics secure your home base , no be to come social media and make noise. |
Two useless opportunist...... If money no dey, Dem no dey do. SELFISH eeeeeediooottttssssssd |
Zackattack:Your generation should know BETTER You can ask your father if he is still alive |
Somebody said like Obaseki like Funbara GBASGBOS everywhere...... Hopefully, Funbara will pay his Chairmen from his pocket because FG no go give Dem shishi. A single man pushed a sitting governor to another party and you think that man is weak politically....... ![]() ![]() ![]() ![]() ??You need your HEAD examined properly if Na ORDINARY head you carry abi brain still dey inside. TALKING OF GOD_FATHERISM Who installed Funbara himself as governor against the wishes of other viable candidates..... ![]() ![]() ![]() ??VDM TALK SAY YOU GOAN LEARN YOU GOAN LEARN THE HARD WAY. |
Benbellamor:Why are you like dis bro 😂🤣🤣😅😅🤣🤣🤣 😂😂😅😅🤣😅😅😅😅 😂😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣 😂😅😅😅🤣🤣🤣🤣😂😅 |
Dem just dey slap Obaseki left and right He just dey collect anyhow From any and every angle..... Truly power is transient. |
I was once a primary school teacher while waiting for my JAMB results then.... In the cause of my teaching, l discovered that. Actually, no child is dull It all depends on the teacher. Even as a secondary school students then, l discovered that, there were some subjects that looks difficult, immediately they changed the teacher, l began to see them differently and easily to read and comprehend. Teachers are world best They deserves all the salaries in this world. |
OBASEKI go go, na Dem go remain.... Baba dey play game of loyalty. Does he have any other choice.... Your fight no be my fight Fight your fight alone at this junction That's the message. |
Oya make una clap for lran Clap for lran Isreal no talk say, your missiles keeeee Women and children oooooooooooo Make everybody note that.... If lsreal fire back, l no wan hear say Na children and women Dem keeeee Oooooooo This na the second time lran is directly attacking isreal Clap hand for lran Clap hand for lran |
Clap hand for Jesus This is the way to go This judge deserved national award You stole #27billion Collect double, triple, quadruple of the amount as bail..... Everybody go sit well |
jyz200:Awards doesn't make you a better person You can have awards in plenty and still be jealous........ Wizzy is just obsessed about David. |
If person dey constantly attack you You supposed know say You are far better than the person He is just jealous of you...... Wizzy is just jealous Very very jealous of David. |
😅😅🤣😂😂🤣😂🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂😂 Government don know say You guys are truly hungry 😅😅🤣🤣🤣😂😂🤣😅 😂😂🤣🤣😅😅🤣🤣😂 Protest indeed |
Na you hit person Na you still dey talk because You know quiet well that isreal silence is very very dangerous........ I can beat my chest Isreal will not ignore this one and the lranian government knows that. The reason why they are advising them not to retaliate . Isreal will strike lran where e go pepper Dem for body not immediately but eventually. Iran knew isreal will strike back, reason why Dem go hide their supreme nonsense leader before now. |
Isreal no need hundreds of missiles rain on lran..... Just intelligently locate where supreme leader is hide out Bomb it That's enough attack...... Iran do werey again Bomb their nuclear site.... Dazzooooooollllll......!!!!!!!!!! |
The same US has been withholding isreal from attacking lran for years.... This is the second time lran is attacking lsreal directly. I doubt if the US will be able to stop them this time. RIP to the Iranians in advance.... Dem go see raw fire and brimstone for the next one week |
Hmmmmmmmmm No wonder Dem carry supreme leader go hide first........ I just pity lran. If na me be Isreal I go first bomb supreme leader first. Before l go their nuclear site bomb join. |
Mtchewwwwwwwwww Kaduna state government is struggling to pay salaries because of debt repayment.... Baba keep quiettttttttttttt Your time go soon come No be now Na Bello dey reign now. |
Kukutenla:I repeat, he SOWORE does not give a damn about you or your Nigeria........ He will come around to contest election in 2027..... Person wey dey whine una. |
He wan come collect him own #100million too He don read wertin Dem ENDSARS people share......... But why Lagos He for go Abuja na Na there gangan be the center of attraction Sanwo no go give you shishi oooooo You go just shout,shout tire. |
Person wey dey use wahalaaaaaa chop If wahalaaaaaa no dey How Sowore wan take chop Wertin concern Sowore with a better Nigeria Person wey him family be US citizen If Una like make una set the country up in smoke, wertin concern am. Na cashing out E dey use all this protest do You think say, he really cares about Nigeria |
So....... ![]() ![]() ![]() .![]() ![]() ?Mtchewwwwwwwwww |
Na una dey protest Na Dem dey share the money.... Na so protest dey be for Nigeria Una go go protest, chop, drink call DJ and una think say na free..... Dem go come tell una say Na well meaning Nigerians dey support Una Dem dey whine una.... The ELITES dey use protest settle the quarrel among themselves... But the masses go think say Na for their sake Mtchewwwwwwwwww |
Appear kor, appearance ni If the person appear , make heaven fall FALZ confirmed the call was true Bob said, it was AI generated. If l were VDM, we will start from confirmation wether the call was AI GENERATED OR NOT before l released the rest.... Na there we go catch Bob live and direct. This case no go do VDM anything.... Na Bob go still suffer am Beneficiaries of this case VDM DEJI ADEYANJU |
This isreal just dey give me Joy Joy unlimited....... Keeeeeee Dem allllllllllllll |
That's how l man act Threaten for all l care I don give a damn.... Do your worst THAT'S A MAN THERE....!!!!!!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 83 84 85 86 87 88 89 90 91 (of 194 pages)
