Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 194 pages)
Courtesy of people like you Just shataaaaappppppppppp Mumu Man...... Anywhere belle face elder |
bluepreek:YOU CAN WRITE THAT IN BOLD CAPITAL LETTERS....... FUNBARA IS A GONNER |
Protest....!!!!! Okay Make every go protest for their various States Okay Championed by Sowore Not okay..... Person wey contest election, wey Dem wipe flog down, dey call for protest.... ![]() ![]() ![]() Not justifiable. E dey do am, out of bad belleism |
The LABOURERS PARTY And they laboured in vain Dem just dey use dis labourers party platform dey cash out. Everybody including OBI sef, just dey use Dem cash out anyhow. |
Make una sha do local government elections, make we see who get power pass...... I hear say PDP say, Dem no get candidates But APC Candidates full ground 😂🤣🤣😅😅😅🤣🤣 😂😂😅🤣🤣😅😅😅 Wike werey E wan play Funbara master's game. Funbara go learn... Wike don pursue all him candidates go APP 😂😂🤣🤣😅😅😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😅😅 Dis Wike na OG |
Wike dey talk Funbara sef dey reply Wonders shall never end Orisirisi nonsense Ingrates everywhere |
Make una clap for 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 Clap hand for 🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬 👏👏👏👏👏👏👏👏👏 👏👏👏👏👏👏👏👏👏 The three religion complete the stealing Clap hand for them 🤣🤣😂😂😅😅😂😂🤣😂 😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣🤣😅 |
ehikwe22:Tales by moonlight...... Story for the gods......... Who is financing and arming the houthie rebels...... ![]() ![]() ??Who is financing and arming Hezbollah ............ .... ![]() ![]() ![]() ??Let them come out and fight with their full chest........ Coward lran is using Lebanon to launch rockets and missiles into lsreal What other act of cowardice is that. Let lran come face to face with lsreal AND STOP CRYING MORE THAN THE BEAREAVED..... |
ehikwe22:😅😅😂🤣🤣🤣😂😅 Funny you......... You no get money, you wan flex with the bigboys Why is lran sponsoring trouble, when they actually don't have the MEANS.... Guy no dey start fight, wey you no go fit finish. I blow am for chest E blow me for kidney That one no concern us oooooo All fight na fight |
😅😅😂😂🤣🤣😂😂 😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 Zelensky the so called comedian of a president Even get mind pass yeye supreme leader Why is the old man hiding..... ![]() ![]() ![]() ![]() ?The guilty is always on the run when no one is chasing..... Mtchewwwwwwwwww Mumu supreme nonsense...... The fear of isreal Isreal is not joking We tell una, una think say na joke... Why l like Israel be say If you wan fight,fight finish No fight half way Let the enemies tremble at the mention of your name. No dey start wertin you no fit finish. UNA DEY USE ISREAL PLAY........!!!!!!!!!!!!! |
Why are you crying more than the bereaved Shey KANU tell una say He wan commot before ni.... ![]() ![]() ![]() ??Person wey don adjust to life inside that place. The place don master am..... Abeggggggggg ooooooooooo Make una leave their Lord and saviour inside his beloveth abode. |
Una dey use Isreal play Issokay....... ![]() ![]() ![]() ?Who price for this market gan sef go collect You buy oooooo You no buy oooooooo As long as you follow price You go collect..... |
Story oooooooooooo STORY..... Obaseki don loss means say he don loss Make una carry una cry go court Go complete una tears....... |
Hmmmmmmmmm Dogara abi Dogara of all persons Na now dey break for am Everybody wan cut from BAT If Dem tell you say BAT go loss 2027 election Pour pepper water for that person eyes Game don start For those who knows...... |
Dem don dey reveal to us say.idris no go prison small small........... E go go that prison ooooooo E go soon return...... Because as the falanas dey drag VDM eeeehn Himself go drag Idris and Idris go explain tire. |
HydraFeeds:Women and children Same old sympathetic story Where were the Lebanese government, and people when Hezbollah were using their country to fire shots into Israel unprovoked in the name of supporting the Palestinians resistance..... !!Cry me a River. Dem don go put mouth for wertin no concern them, anything wey Dem eyes see Make Dem take am like that. |
This African oyinbo "AFIN" just dey disgrace him generation..... How Dem wan take tell him great-grandchildren say, una Grandpa dey cry on behalf of Obaseki.......... ![]() ??Person go think say na better things he dey cry for. Baba dey cry for wertin him don spend and wertin Dem promise am... Everything OTILOOOOOOOO |
🤣🤣😂😂😅😂😅😂 🤣🤣😅😅😂😅😅🤣 Comedy party Person wey no win one single polling unit across the whole state, dey follow shout rigging . Himself and his deputy put together. This party just like to make a mockery of themselves. Akpata defeated by PDP in his ward His deputy defeated by APC in his ward. Social media party. If dem call Dem GBAJUE now All of Dem go dey cry like pikin wey the mama no gree give breast to suck EGBERE PARTY |
Where is the lie The werey go supreme Court Carry trailer load of piece of papers go Court tell am simple thing Tell us your own total score wey different from INEC own....... Werey talk say, it is all over the social media. Serial town crier.... E go soon cry again shortly EGBERE |
Orubebe the pioneer..... All of Dem, dey learn from Orubebe. Imaging playing that tape for orubebe grandchildren say..... Come make l show you the nuisance of. Grandfather you have. |
Give me ponmo chop I no gree I go make life difficult for you On top my own ponmo........ ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() She as been sacrificed God the ultimate judge Make una no leave service again Make una die there Weertin una kukuma dey do there, we no dey see...... Una fit show her power and superiority but all of una gather GOD NO BE UNA MATE |
Funny thing is APC, PDP, LP and other political parties that you all are willing to die for are all in the know of this bill. If not that the president refused to accent to it We may never have heard of it. All our political parties and polithiefcians are all the same thing Na your support dey blind you None of Dem holy pass. |
superjaks:😅😅🤣😂🤣😂🤣🤣🤣 😅😅😂😂🤣🤣🤣😂😅 Anti corruption practicing corruption No be today Na naija we dey If l say, am shocked Na lie l dey lie E no shock me |
Abia is doing wonderfully well Alex Otti is leading by example..... He is really manifesting the good manifestos of the LABOURERS PARTY..... HE IS DOING FANTASTICALLY WELL OYA CLAP FOR THE LABOURERS UNION MTCHEWWWWWWWWWW |
Una sha wan beat this Obaseki Black and blue before he comot He just dey collect GBASGBOS anyhow Left and right Dem wan soak this man inside container of shame and disgrace...... I no kukuma pity am. |
😅😅🤣😂😂😂😂🤣 😅😂😂🤣🤣😂😂😂 Dem don tire No start wertin you no go fit finish We tell Dem Dem no wan hear..... You go dey whine isreal.... ![]() ![]() ![]() ![]() |
Dem dey call for animals wey get horn Snail sef dey show face 😂😅😅🤣🤣😂😂 Dis Andrew liver salt people Eeeeeeeehnnnnnnnn Dem funny pass sabinus Person wey him total votes no reach 50k Person wey lose him polling unit and local government............. |
Na mouth this one take dey buy ARSENAL since 2022...... I go buy I go buy I wan buy I wan buy Mtchewwwwwwwwww |
Governor SANNI UBA preparing himself against HELL RUFAI for the forthcoming election. That's the way to go politically When some quarters in your own party are against you, you need to gather forces not any how forces but heavyweights from any party to be on your side..... Na wertin Funbara supposed to dey do be this But He is too timid politically. |
Na person wey find trouble go see trouble Hezbollah were firing shot from Lebanon and the lran backed Lebanese government kept quiet Tooooooooooor Anything wey una eyes see make una take am like that. No be today Israel don dey warn una say Make una comot hand for wertin no concern una. Cry me a river Una never see anything |
Any lie in what shuaibu Said.... Obaseki has always been assisted to win elections. |
E no believe say, na woman go puncture him ego....... Harris really dealt him a public blow. He will never forget Harris for long while wether he win or loss..... The part where Harris said "84 million plus Americans sacked you " Trump was dumbfounded, he wasn't expecting that. Woman go be woman with their bad mouth |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 84 85 86 87 88 89 90 91 92 (of 194 pages)

