Gigabyte13's Posts
Nairaland Forum › Gigabyte13's Profile › Gigabyte13's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 194 pages)
Any lie in what shuaibu Said.... Obaseki has always been assisted to win elections. |
E no believe say, na woman go puncture him ego....... Harris really dealt him a public blow. He will never forget Harris for long while wether he win or loss..... The part where Harris said "84 million plus Americans sacked you " Trump was dumbfounded, he wasn't expecting that. Woman go be woman with their bad mouth |
He can't even secure his LGA for his own candidate........ He wasn't a politician in the first place, he was a pure technocrat picked to govern, only to turn himself into a warlord. People wey make am Don drag am down..... Power is transient..... |
Sleekfingers:He is just pained He no no wertin be war He dey equate war to PROTEST Little children everywhere on social media spewing traahhhhhhhh |
Sleekfingers:Na small pikin dey worry am E no no wertin be war E no gree ask him elders that's if e get sha, wertin be war. Social media children everywhere. Person wey life don tire E dey find who go keeeee am |
This one just dey embarrassed himself up and down..... Orubebe do am Dino do am Na shame end Dem..... E go just cry cry nothing go happen Dem don loss Be say Dem don loss |
Obaseki and his online voters In Sifia pain..... Una never see anything |
Is he the returning officer for PDP What exactly, is he doing there He just like to shame himself He is still the incumbent governor He should stop being desperate |
Ofeneeeeee Is the new Edo slang now Una just dey watch highlights Match don FINISH Obaseki as been totally defeated. |
This woman (HARRIS) sha wan finish this white duck (TRUMP) patapata She don Sabi him weak point She wan give am finishing. Trump never saw this coming... Finger crossed. |
🤣🤣😅😂😂😅😅😂 🤣🤣😅😅😂😂😅🤣 Dem don remove the attacheeeeee party The SARE WA GBA PARTY Abeg make we see road, for the real party wey dey contest election Abeg. Animal wey get horn dey show for horn fight Snail sef, carry body comot outside Orisirisi nonsense Mtchewwwwwwwwww |
10mobile:So you think LP came into this election to win Wake up oooooooooooo Use pepper water wash your face. No be me do you oooooooooooo Last time , l check, l no owe your generation shishi And l no come una family house come chop. If my opinion hurt you Just go and die. |
Obaseki go cry like Atikuuuuuu All this Una online noise no go save Obaseki Eluuuuppppp people don kukuma no say, na play Dem come play for this election. Next thing na to queue behind their senior bro PDP But Dem quick forget say Na Dem gan gan dey spoil PDP votes Common sense is not common A united opposition is needed. Make una talk to una political gladiators, make Dem no carry this kind selfish behavior enter 2027. |
😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣 😅😅😂😂🤣😂🤣😂😂 We call this fatality in Mortal Kombat Finish Him 😅😅🤣🤣😂😂🤣😅🤣 😂😂😅😅😅😅😅😂😂 In all this election Na eluuuuppppp Dey funny me pass. |
OBASEKI delivered as expected.... But he is lossing this election The forces against him are very very overwhelming, even within is own party. Quote me anywhere Obaseki is lossing this election Na highlights Una just dey watch. |
So in summary na only the Andrew liver salt party, loss their polling unit Incase you are not aware...... Game on Eluuuuppppp playing their spoiler roles as usual against PDP effectively. A divided opposition is a big plus for the ruling party.... Common sense calculations But Dem no go hear Na to dey vex online like pikin wey Dem commot breast from him mouth be their work. Your anger no dey solve problems for election matter, Na your unity dey pursue the incumbent in power . |
One man down Own goal scored already...... Anyways, he came to split votes , not to win as it is usual with their custom.... Lick your wounds Game on.... |
Which new house.... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Fake life Give her few months She go soon come social media Dey cry say DAVIDO no dey give her and the child money to chop...... Hungry hyenas..... |
Forget the aspirants This election gets too many bad blood. OBASEKI vs oshiomole Obaseki vs Shuaibu Obaseki vs PDP Obaseki vs APC Obaseki vs LP How he wan take survive this..... ![]() ![]() Obaseki against the power brokers in Edo even against his own party bigwigs. How he wan take survived these barrels of onslaughts. Dem go beat Obaseki blue black for this election.... He go soon come out cry fowl now Even before the voting is over. He is lossing big in this election. |
OBJ grandpa go dey talk like Nigeria was in El Dorado under is government. Baba rest oooooooo You follow put us where we dey do Grandpa rest Sir. |
How can you use what has already been used as a gift......... And the family dey look this boy so See as clothes dey fly for human being body Living thing be like skeleton live specimen Issokay. |
🤣🤣😂😂😅😅😂🤣 😅😅😂😂🤣🤣😂😂 Make una go vote Make una come outside come vote. Ma wertin polithiefcians dey take deceive people be dis. Make una troops out go vote. |
gare:Baba wake up oooooooooooo Use pepper water wash face FUNBARA men don port go APP When una no go read news Na Dem say, Dem say, una go dey carry about. |
The master is still dictating the game Back to the chest board Una dey use Wike dey play. Politically he is there. No be by noise, baba get levels even out of power. Make Funbara boiz go tell am say Show get size Okrika get quality. |
Government go lie Business men go lie Citizen sef go join Falsehood wan keee everybody. Make everybody no worry Las Las all of us go well for this country |
AngelicBeing:Supported 🤣🤣😅😅😂😅😅 🤣🤣😂😂😅😅😅😂 |
White lion INDEED Bello just dey run from the inevitable. Dem go still catch am Use am play small, should l say disgrace am small, then release am. But say e no go drop from the over 80billion Na lie, he lie. Dem wan do El Rufai same script but He never took misbehave...... Dem dey watch am. Himself go drop. |
🤣🤣😅😂😂😅😅🤣 😂😂😅🤣😅😅😂😂 Poland wey NATO dey protect If not for NATO Warlord Putin would have invaded them long ago. POLAND HAVE FULL PRESENCE OF NATO ON ALL HER BORDERS IF NOT The hungry land grabber Putin would have turn Dem to dust. Make Putin hallelujah boys dey celebrate their Lord and saviour with this topic. |
Werey don lie say he go EFCC office Dem don come disgrace am finally. He is not coming out of the EFCC net anytime soon. |
Like the people guarding him are foreign mercenaries....... Nigerian security outfits fighting each other over a wanted criminal. This country just like to dey embarrass person. We no get food, we gree Light no dey, we gree Security no dey, we gree Which one be say, make government sef, come join hand dey embarrass us internationally join...... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
I thought one obigo instead of minding their dilapitating party wahalaaaaaa said Funbara is firmly in charge of PDP in Rivers State....... ![]() ![]() ![]() ?Una dey use Wike Play.... Power pass power Funbara is in government Wike is in power. |
Wanted 😂😂🤣🤣😅🤣😅🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😂 Be like Dem don put price tag for this one head................ |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 85 86 87 88 89 90 91 92 93 (of 194 pages)

