Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,162,000 members, 7,849,024 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 01:32 PM |
Nairaland Forum / Godsongang's Profile / Godsongang's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
Romance / Re: Behold The Most Beautiful Woman In The World (picture) by Godsongang: 10:38am On Dec 04, 2023 |
Where this girl dey abeg, i fit sell my family land for village to locate her 1 Like |
Romance / Re: Please Help Me.. Iβm Crying by Godsongang: 10:09am On Dec 04, 2023 |
Stop masturbating una no go hear word. |
Religion / Re: Pastor Prophesied That Members Will Receive Bank Alerts And It Happened (Video) by Godsongang: 9:18am On Dec 04, 2023 |
Them don stage another drama |
Food / Re: The Chicken I Bought 6500 - Good Or Bad Bargain? by Godsongang: 9:15am On Dec 04, 2023 |
Wey the head of the chicken, you no collect am? |
Romance / Re: Pregnant Lady Storms Boyfriend's Wedding With Thugs In Port Harcourt (Video) by Godsongang: 1:49pm On Nov 27, 2023 |
Sometimes some men are just so heartless, weytin you no fit chop, no dey use am play. 1 Like |
Romance / Re: Love Making In Swimming Pools Is Getting Out Of Hand!!! by Godsongang: 1:44pm On Nov 27, 2023 |
Children of this generation don turn everything upside down, one time go come you go see them dey knack for broad day light for road like goat. Shameless children from irresponsible parent. |
Family / Re: Married Woman Justify Her Secret Affair After DNA Reveals Real Father of Kids by Godsongang: 1:35pm On Nov 26, 2023 |
Very useless woman just imagine. 1 Like 1 Share |
Romance / Re: Nigerian Bride Brings Ghana-must-go Bag To Wedding, Receives Cash From Husband by Godsongang: 12:51pm On Nov 25, 2023 |
Ghana must go? Omoh I dey wait for that girl wey go come pay my groom prize, I won carry double Ghana must go. God when? π |
Romance / Re: Don't Suffer With Any Man by Godsongang: 12:46pm On Nov 25, 2023 |
That if the father is also a billionaire. I am looking for a poor lady with zero background. |
Romance / Re: Why It's So Difficult For You To Settle Down by Godsongang: 8:03am On Nov 25, 2023 |
I just dont know maybe I can live with someone forever, sometimes I just want to be alone with no complain or touching |
Romance / Re: "Every Man Nowadays Wants Sex On The First Day" - A Beautiful Lady Cries Out by Godsongang: 7:48am On Nov 25, 2023 |
Passionnn: πππ 1 Like |
Romance / Re: "Every Man Nowadays Wants Sex On The First Day" - A Beautiful Lady Cries Out by Godsongang: 7:44am On Nov 25, 2023 |
Wow classic word Amotolongbo: 21 Likes |
Celebrities / Re: Chef Dammy Arrested Over Petition By Her Pastor, Released On Bail by Godsongang: 7:18am On Nov 25, 2023 |
Hmmm billionaire dollar pastor nawa o which kind name be that. Hell fire go full o |
Romance / Re: Nigerian Lady Does Her Marriage Introduction Ceremony Online by Godsongang: 7:10am On Nov 25, 2023 |
Rubbish |
Education / Re: GWR: Subair Enitan Starts 50-Hour Hand Wash-A-Thon (Photos) by Godsongang: 7:07am On Nov 25, 2023 |
immortalcrown: That one go don blind now |
Politics / Re: "Condemn The Mass Murder Genocide In Gaza" β Fani-Kayode Begs President Tinubu by Godsongang: 7:42am On Nov 22, 2023 |
This man no get one single sense sorry to say, Nigeria self dey on condemn level wey be say na only God fit self us from bad corrupt leaders and this mumu dey talk about hamas and Israel war. |
Family / Re: The Year Is Gradually Coming To An End. What Is Your Achievement? by Godsongang: 7:31am On Nov 22, 2023 |
Thanking God for life! This year enh hmmmm so many problems and sapalicious lifestyle. 1 Like |
Romance / Re: No Joke I Need A Life Companion by Godsongang: 3:04pm On Nov 21, 2023 |
Are you for real? BBIA: |
Family / Re: After 21 Years In US, 9 Years In London, I Found Myself Under Oshodi Bridge by Godsongang: 11:14am On Nov 21, 2023 |
When we dey small one bros wey dey around 54years of age or so, na so the bros mama go herbalist house go use charm draw the pikin come by force come nigeria from yankee, omo that bros land area that year the bros no bring shishi come nigeria even clothes nothing. Bros go come dey Waka up and down for street, the bros memory lost totally. The mama later confess after like 25years according to my grandma story because by then me self don commot village. 1 Like 1 Share |
Romance / Re: Do You Still Talk To Your Ex? (question For Men Only) by Godsongang: 7:13am On Nov 21, 2023 |
No relationship, no drama talkless of having a Ex. Ciao |
Romance / Re: Pls Don't Lie On This Thread by Godsongang: 7:06am On Nov 21, 2023 |
6 |
Romance / Re: "Have You Ever Seen Love And Ran Away? by Godsongang: 7:41am On Nov 18, 2023 |
I'm still on the run πππ |
Celebrities / Re: Ronaldo Is My Goat, Not Messi - Wizkid (Video) by Godsongang: 2:11pm On Nov 17, 2023 |
Rubbish!!! You self wetin u dey sing. 2 Likes |
Family / Re: Wives Battered 340 Husbands To Pulp In 1yr βlagos Govt by Godsongang: 2:09pm On Nov 17, 2023 |
ππππ. Woman wey go beat me don land for grave be that oo and prison don sure for me.... ciao |
Celebrities / Re: Late Oladips Refused To Release His Album Until He Got Justice For Mohbad(vid) by Godsongang: 8:49am On Nov 17, 2023 |
Person wey no die |
Politics / Re: NLC, TUC Suspend Strike by Godsongang: 6:48am On Nov 16, 2023 |
Stupid jokers, them don give them money again |
Politics / Re: Alleged Flouting Of Court Order: We Are Copying The FG - TUC President, Osifo by Godsongang: 9:46am On Nov 15, 2023 |
So true, FG don't obey the rule of law and do you expect normal citizens or sectors to obey the rule of law... Nigeria is a lawless country take it or leave it. 2 Likes |
Family / Re: The Moment A Man Shed Tears Of Joy As His Wife Praised Him (Video) by Godsongang: 9:40am On Nov 15, 2023 |
Omo the man don sacrifice alot for family. God bless all good husband |
Politics / Re: EFCC Operatives Forced Me To Agree To Refund N1 Billion β Ex-BPE DG, Dikki by Godsongang: 7:12am On Nov 15, 2023 |
Na today u just know say efcc dey corrupt and have no integrity or shame... awon set weerey |
Religion / Re: 'Vanity Upon Vanity' - Pastor Tobi Shows Off Fleet Of Cars On His Birthday by Godsongang: 6:53am On Nov 15, 2023 |
My brother when you tell them they won't believe. I agree with you bro. Thundafireseun: 1 Like |
Family / Re: Who Gave Our Mothers This Idea? Photo by Godsongang: 4:15pm On Nov 14, 2023 |
It works alot even for adults |
Romance / Re: Go Back To Your Ex Or Remain Single Forever? by Godsongang: 4:13pm On Nov 14, 2023 |
I will go back to my ex which is my baby mama because I don't have a new girlfriend, I miss her and I feel so bad for all I have done. 2 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 19 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |