Hungryboy's Posts
Nairaland Forum › Hungryboy's Profile › Hungryboy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 119 pages)
ValerianSteel:hmmm!!, I kind of find your comment funny, what more could have Obama done, declare war on Russia?, If you are taking your warships to the Baltics which is very close to Russian territory, being buzzed or observed by Russian jets is one of those things you might experience, same applies with taking your warships to the South China Sea, Don't be alarmed if you are buzzed by a Chinese Jet, If the Usa doesn't wish for this uncomfortable situations to happen again, it should stop using freedom of navigation as an excuse to show off it warships and other armaments near unfriendly Country territory |
KashyBaby:i'm Romeo, but i no dey die for Juliet oh, And i no wan make Juliet die for me, I just feel dey feel like to fall in love tonight, if i send you pm, you go reply?, |
Seun:abeg make una talk true, Our Oga Seun dey make any sense so? |
Waiting for American And European Union sanctions on Israel for this, Oh i forgot, Israel is untouchable by the Eu and America, It can claim Palestinian lands, it can claim Syrian territory, it can hold thousands of Palestinians in prison for years without trial, it can kill Palestinians for fun, And what does the Usa do about it?, nothing, The even give them aid worth billions of dollars yearly and sell them weapons, Yet, the sanction Russia for annexing Crimea, a territory that was Russia's initially and even voted overwhelmingly in favour of joining the Russian Republic, Seems the Usa has two set of laws, one in dealing with Russia, China and other countries and the other for Israel. |
Na pesin dey enter credit so oh, Abeg make we pray for that brother, |
Our politicians are a disgrace,
And we can't fight them because because the are too powerful |
Carry police arrest am, make him go sign undertaking say, if anything do you, na him dem go hold |
Very factual write up, Can the anti Biafra crowd come up with superior arguments and facts like this, and stop the name calling and tribal bashing? |
Which kind play Drake dey play with my Rihanna so?, Abeg make una help me tell am say, make him leave my girl alone oh. |
KashyBaby:na Filipino i dey find, That Japanese own never clear me for eye first, Make i stick with the devil were i know. |
You and Wizkid settled your differences, and he apologised, Why Post that on your blog?, Can't you just take it to heart and move on? |
Abeg make una help me tell Kashybaby say i dey fine oyinbo to marry, |
All this alarmists for here dey vex me, Pesin just register for Nl, create topic say she dey find friends, una begin dey call am scammer, Una wan tell us say foreigners no dey register for Nl?, How many oyinbo full here, abi una wan make i give una dia usernames?, |
Him wan go dey flex Linda money, drive her cars, live with am for banana Island, Him plan don fail, |
sinaj:na wetin una dey always like be dis |
arena2007:na people like you dey go Restaurant go chop a plate and extra, You don post topic finish, you still struggle first to comment with us. |
Na true she talk, Any prick caught in action with a toddler, Should be caught off. |
I see, This government just dey vex me, Imagine, even garri don come be 3 cups 100naira now, Baba Buhari, Where is the change were you been promise us? |
May their souls rest in peace, Which one the police come dey interrogate the Pastor again?, Abi na to just pretend say dem dey 'ontop of the situation'? |
Ptoocool:my guy, abeg translate dis panya were you speak for here |
Oga, no be your Mama sef for tell you, na you suppose tell yourself,
But na your life sha,
Even if you wan die single, na your business |
Aunty, sit down with your man and talk about it, You fit even give am idea on how to peruse the anatomy to your optimum satisfaction, |
To marry fine oyinbo girl just dey hungry me |
Lol |
Oga Flavour, no be to buy 200naira banana give the woman 500naira, tell am say keep the change, , support that woman ministry with at least 1million so that she can move to permanent site. |
Who she help?
Ashawo were dey cure my konji don influence my life sef pass Okonjo Iweala. |
Oga wetin you do dey nice but na risk, In case kidnapper kidnap you now, Him go just read all your assets finish give you, tell you make una share am equally |
Make we talk true, Majority of the guys were get interest to marry am go be gold diggers, Aunty Linda don dey near menopause, Nigerian man no dey wan marry woman were assurance no dey say she fit born |
FlirtyKaren:wetin you wan make lalasticlala do, When story don lack una, una go just go twitter go form story come, come post screenshot here, How we take confirm say dis story na true?, Should we just take the word of a twitter user as fact? |
Cutehector:what deterrent?, The woman never jam first, e get women were dey date your husband, were go even bring fight come your house, say dem wan takeover from you, She just get luck say this one na weakling. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 119 pages)


