Idriis's Posts
Nairaland Forum › Idriis's Profile › Idriis's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 16 pages)
All these northern thieves dem, thunder fire dem....na dem deh spoil di north jux fo dem selfish interest... Fire go burn dem b4 den. |
Wetin make dis tin enter FP dat means it is true rite! Well I dnt knw bout ASSU but NuNPENG has started their 3 days warning strike today also...I saw a tanker of diesel wit some bunch of leave attached to di front,asked di dude why and he said they're on strike. Naija,which level na! |
Yansh, abi na nyansh, na wonderful material property.. |
[quote author=*idriis*]if you think dis dude is a hater like dis post.[/quote]if u think flying eagles will win go to page 1 and like my previous post. Don't dull it! |
Ghetto youth are not smiling *sad face* |
PDP don start again oh...2nd sha! |
Shuuuuuu! Which day dah one start? Hin deh maad ni? |
Has anyone won di 'first to comment prize'? |
Na wa oh! So it is the christians party(pdp)that have been killing us(nigerians)since '99? If true then christianity is a devilish religion. Say no to PDP, say no to CHRISTIANITY! |
Emmancy100: Make we get steady light firstGbam! But how drunken animal from otuoke go give you human rights? Na waiting tins be dat na. |
Sincere 9gerian: Mid year assessment for the FG:LT #1 present sir! Ghetto youth nor see anything yet oh, abeg help us tell ur Oga at di top wen he's sober. |
Amaechi for senate under APC.... Gej go to hell's dungeon and feast wit dem dragons! |
cumpaddre: f'uckable...dats how u do it! |
O bwoy dis movie na dieeee oh! Season2 here I come babe. Jon Snow my best actor. |
bin gbagbo: If u think Uruguay will beat nigeria like this postif you think dis dude is a hater like dis post. |
CrazyMan: My prediction...Nigeria 3 Uruguay 1.I disagreed! It's now fixed! Up jumping eagles of nigeria! |
Nigeria 3 Uruguay 1.....holla at me now or suffer later! |
peppy luv: Yea they sell wine just like ur imam sell bomb to ur boys and one of his wives sell feminine tighteners to ur girls(speaking from what I hv seen not just heard)why r u lying to di public in a broad daylight?! Oh you mean dat fake imam shekau abi? FYI, shekau is not a muslim, he's not even close to being a muslim,ok. Besides, I only ask a simple question going by the church's name 'new wine church'. Is di deceased pastor changing water to wines like ur self-proclaimed god once did(accordin to ur book)? Or do they just sell new wines in di church? Simple question but u just dey dia dey para. Take am easy na puppy dog. |
Oh you ain't know? Na fairytale na. |
Hold on I'm coming up |
torhuke: the Name of an eye witness is mentioned but a senior military officer is annonymous!good observation jareee. E be like Bulama nor dey fear fear. |
What difference does it even make sef...no be dis yeye man wey f uck up before.... Abegie I dey go brasil jor! |
ckkris: The more they mock, the more we preach, and build more churches, as the waters cover the sea. Boko Haram has not stopped churches in the Northeast. We dey kampe .mr farakhan we don see you. |
Money haffi make. |
Any attempt to hide my post shall backfire. Last shot: sey na wine dem dey sell there? |
E no concerns me, illumi....yamean! |
Oh gash...lord have mercy! |

