Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 317 pages)
ha na who sabi how to do that gal braids up dia? tha gal for xfabulous pix ![]() @ topic na one eye kohl kajal jare |
ragdollz: ![]() how can u tell from that pix? that bang could be as a result of erhmmmmm! too much heat? ![]() |
iice:abi that is if i ever find him? ![]() @ topic i hate doing the laundry! all that washing and folding and hanging haaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa! ![]() |
![]() see comedy! ![]() una go pay toll-fees, pammy, assorted bush-meats, etc! etc? ![]() if not! una neffa ready oh ![]() @ twinnies ok , make una learn ingrish oh [img]http://3.bp..com/_ukqwa9IFmR4/TTC0cFX4efI/AAAAAAAAAc0/HMKCJR3kP0Y/s1600/.jpg[/img] |
@ topic yes ke! we compete over who is most cross-eyed, has more warts, hairy-teeth, who has the best k or yam legs ![]() compete ko, rivalry ni , who has time? ![]() |
i've grown darker ![]() where is my tura soap ? ![]() |
kai i don dey see ponmo lips dis one takes the cake ![]() @ topic did u say: "just released from a court-ordered stint in a mental facility" " "na today? e dey easy? |
@ topic its very easy simply say NO but make sure sey u waka very far!!! ![]() if na my mama she go slap the blackenese outta my body ![]() |
![]() ok oh congratulobia ![]() more kerosene to yah puter ![]() |
yes! on top of nose sef! ![]() |
ok oh i dey go but know sey my eye dey yah back tell mustachio i said : me sef wan grow bia-bia oh ![]() |
![]() oh really? that is to say : he is my nephew! cousin, grand-mama last son? but that mustachio sha!!!!!! na cutlass hin take shape abi na rake ![]() |
i dey ask u kweshion you dey kiss me? i sey na who be dat mustachio for yah kini? ![]() |
home made boli and epa |
come muki who be dat bros for yah profile chinekeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeh! |
wetin be epl sef? ![]() episonage, pilfering, lau-lau section? ![]() |
![]() mega la leche factory ![]() |
what happened to going to the local market to get shea butter? ![]() apply shea butter to the boil and watch it soften, then heal. |
saw the movie last month awesome!!!! ![]() |
![]() see dis drunk ibo man ? where have u been all this while? |
dis na old pix abi na recent one? nellaluv:gbam! his old - black wrinkled balls i guess ![]() |
chineke nnam! ![]() dis one na soft porn or wetin? |
[quote author=mama-gee link=topic=578552.msg7471064#msg7471064 date=1294278039]Now, I know some people don't develop mentally. . .don't worry guys,[/quote]" "[img]http://redwing.hutman.net/~mreed/Assets/loopy.jpg[/img] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 317 pages)

, wonder how it'll taste 
i've grown darker