Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 317 pages)
hhha! so ileya rams don become dangerous commodity? ![]() come kill persi over ram skin? abi nor be ponmo be dat? ![]() |
![]() come why black american gals ![]() all 'em britico gals nko? i guess they're all married and getting pregnant yearly? ![]() |
i laff in swahili @ the insults flying all over this thread na wah on ![]() https://www.solarnavigator.net/films_movies_actors/film_images/Austin_Danger_Powers_Mike_Myers.jpg |
i like her shoes ![]() come wetin dis gal do unah? ![]() person dey do mporkiti dance !!!! una sey e nor fit am ![]() how dance dey fit persin ![]() |
so the pix up dia is the concrete evidence that they're are spanking each other? ![]() they simply cant sit together @ a party? ![]() hummmmmmmmm! ![]() |
^^^ chinekee! na me u dey call ofe-nmanu?come Nwa-bebi nor make i carry my utali come that yah swamp for florida .come finish you oh ![]() if i nor make isi gi nkwocha with waya -ogu call me ika6 " " |
jenny:me ? i don yarn am like 5 pages ago i am a happy Viewer jare ![]() |
who is auctioning off the auctioneer? that pix ![]() there's only one head hunter here oh: and its gbomo-gbomo ![]() any other head hunter na fake abeg! ![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() funny but this is just wrong! |
come what is all this Yoruba Yoruba connection? ![]() fstranger:haaaaaaaaaaaaa my fav lagbaja song its called: suuru lere cant phantom how to en-bed the video but here is the link: https://www.youtube.com/watch?v=01zvnAivCbU ![]() |
hehe! i predict another bidding war where is my glass of pammy? ![]() |
![]() ^^^^ Mr cork trying to correct english hilarious! |
" " chei!!!!!!! Lawdddy!!!my custard don nearly commot from my nose ![]() been laughing so hard for the past 10 mins y'all mean especially jenny nuttin left to say jare una don finish dem all ![]() |
![]() |
![]() ![]() ![]() ![]() interesting i knew there was going to be war over that saga guy congratulobia jenny! , dis one na everlasting enjoyment ![]() oga auctioneer who is next? ![]() |
huh? ![]() |
muki & iice specially for you guys presenting 9ja spartacus : chicken coup and bones ![]() www.nairaland.com/attachments/351142_149847_493417106778_96289971778_6909686_6059278_n_jpg9d62818d97c76618ff0632fde5a5655a stole dis from the joke section ![]() |
Sagamite:he! he! what are you gals waiting for let the bidding war start!see the goodies in store for y'all? " "abi unah dey sleep? ![]() |
how u sef? na pammy dey block am ![]() |
thweraja10:" " you must be psychic or a very good detective your sense - o- meter is off da chains meen ![]() so what if the house maid is a she-devil in disguise and decides to cook up one humongous crappy story? ![]() OAM4J:gbam!!! @ topic the best option is having a heart to heart with your wife, she must have her reasons |
[quote author=bk.babe97y link=topic=552211.msg7159580#msg7159580 date=1289975375]And the 2010 NairaLand Award for "Rumor Monger of the Year" goes to. . . . . . DapoBeaaaaarrrrrr. . . . . .[/quote]" totally hilarious" am sure @ post was just having fun ![]() |
*cough* ![]() *cough* come @ post winch kind ingrish dey up dia? kai! all this supposed celebrities don suffer the yeast? ![]() another one : "Timaya actually was ignore her"? kuku give us the gist in pidgin, chei na winch one be dis ingrish wey wan scatter persin? ![]() ActiveMan: |
^^^^^ ![]() |
hummmmmmmmmmmmmmmm ![]() |
why stress your self spreading lies and baseless rumors? ![]() whats that thingy up dia? a cork meter? ![]() |
@ those pixsna who send dem? ![]() |
johndoe200: innit? |
Waec or jamb kwueshion? ![]() how old is this poster? ![]() |
teeth cleaning or not me i love the cake! ![]() |
iice:yes that is the rule ![]() he married you nah! ![]() snthesis:i laff in arochuckwu lang " "milky-llikkle bwoy yah need to come correct ! when dishing out make sure, it carries a punch not that weak shyte up dia meanwhile run back to your sand-box and play with your toys ta - ta! bluidy leach! |
ok now we're talking ![]() quality meat on the table oya oh make unah start to bid nah! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 317 pages)




ta - ta!