Ikamefa's Posts
Nairaland Forum › Ikamefa's Profile › Ikamefa's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 317 pages)
jennykadry: baba ikamefa is madly in love with me, even if u whisper am for hin ears, hin go just laff, ![]() oya jare stop all this yanga na wetin be the name of the movie, i wan watch monkey yansh in action ![]() |
^^^^^^^ the natural organic one wey i buy u for fashion thread u nor gree wear na this rubber made one o come they wear? ![]() remember dis? https://www.nairaland.com/nigeria/topic-29446.416.html |
the new Spartacus series so much blood letting, lotsa dangling d-i-c-k-s and treachery |
^^^^^^ ![]() u dey salivate for wetin ajadrame? ![]() ok peeps make i go watch one boring Hollywood movie: pride and prejudice ( am going to snore loudly till the end) ![]() |
ajadrage:heheheeh! " " yeah right mukina2: cant be how can my own twinny be trying to jazz me? muki u sure? |
suya erhmm tinko,, or sortin ![]() muki i don loss my lef yansh , abeg u helep me find am? ![]() |
ajadrage:yes i sabi!! for yaba left side !! another one dey Marcy general for lagos islandajadrage:yep! right again ask me later for the formula : it includes the use of a human ![]() ajadrage:muki wetin be sanaaam! as in ? ![]() |
pikins? pikins? after how many eons? ![]() loook! at this man , if u use that name anywhere if i catch u?chai ! johnny cochran plus gani fawehinmi nor fit save you! ![]() abeg what is sanaaaam? ![]() |
muki let the man yarn na ![]() ajad? what says thou? ![]() |
ajadrame kinda sound sexier than ajadrage oh pay me copyright fees and u can have it forever muki i wan ask u sortin ![]() |
ajadrage:ajadrame that " are " not my names ![]() mukina2:T'sup? loff long time no see |
is thst spanglish up dia ^^^^^ |
![]() abeg jenny whats the name of the movies i need to see ![]() |
dayokanu:akara to ba wonu eko ko le jade mo ![]() those boxers are hanging on my chandelier in the sitting room, na my souvenir ![]() |
[quote author=rita@NL link=topic=600027.msg7706277#msg7706277 date=1297356659]Where did i state the bolded ? You dey mistake me for Uju ? Uju dem say u be home breaker oo. Oga you dey see at all ? Were ma po ni NL OOO[/quote]^^^^^ dis thread don turn ragged ! " " |
TewMuch:" " and you're sure the man won't turn her into a punching bag in the house? iz2much:all the man wants is to jand! shikena ![]() |
dayokanu:na wah oh e be like sey women don hammer you wella , hence all this posts ![]() |
jennykadry:Gbam! ![]() |
Jigiman:wetin the pastor wan do for am? offer special mind -changing prayers for the wife? 9jerians sha and this their pastor worship thingy@ op the wife is clearly not interested in her marriage any more, the man should move on shikena |
[quote author=bb! link=topic=600027.msg7693986#msg7693986 date=1297204580]No worry Ikamefa, i go find another offence rope that ya neck or find something to make you jealous me Angry That will teach you not to make fun of my flexible agbada bosoms again Angry At least i can proudly say Sagamite used to love me using them as abebe to fan him whilst he snores his head off everytime NEPA takes light, so you see, you see, you see, I am a sexual being too, so Jenny should go and siddon, i bet you lot can't do this Cheesy Chei, Jennykadri, I think they changed our medication again and hiding it under the tongue wouldn't work, abeg, you sabi if this one get antidote, i can't handle this[b] verbal diarrhoea[/b] at all, shuo i go burn my cable the way the circuit on my head, my light, my head light, my brake light, dey touch like so, chei, JENNY COME AND GET ME OUTTA HERE[/quote]find offence for my neck? na wetin nor be u i dey laff oh na jenny! ![]() your only antidote na sagamite QED ![]() |
see as dem dey subscribing |
LaurenW:" " what a name naija man nor dey carry last ![]() |
[quote author=Busy_body link=topic=600027.msg7693437#msg7693437 date=1297199533]Yup thats the damn word, EGO TRIPPING, thats the word I was looking for right there, chei, my student Stillwater has surpassed and overtaken me in the intelligentsia league It is well though ![]() ![]() To answer your query; 1) Where was there any mention of a career driven bossyboots who would crush anyone in her path, eh Jenny, word of advice, when they give us our nightly dosage in Yabaleft, and start doing like me and start hiding your medication under your tongue INSTEAD OF BLOODY SWALLOWING IT, IT HAS NOT BEEN TESTED ON HUMANS YET ![]() 2) Naija women are raised to be frigid prudes hence reason girls from other tribes always rub it in that Naija men tell them we ain't gat no game and just like lying there like a piece of wood, counting sheep so free the OP's friend biko ![]() Besides, my ex-husband Sagamite confessed he left me and my slippers agbada blom blom for your perky ones because according to him "no matter how many times he flips and twirls you in the air, you always land on [b]it and he also reminisced about the way you love sliding down that pole in the bedroom and swinging from the chandelier Oya carry go from my front before i vex you barawo Husband snatcher, thiefy thiefy jankoliko ole jankoliko[/b] i don laff loose my temp. for hia chai! ![]() |
ajadrage:erhmmm abeg wetin dat ingrish mean? ![]() ajadrage:egbon ade? erhmmmmm tis a natural phenomenon, file beee ![]() ajadrage:na today! Einstein own nor reach yah level, you must be a tax collector in real life ![]() |
ajadrage weds who? ![]() the cat up dia? ![]() |
very talented gal , so whats the story line for part 2 anyway? dis wey every thomas, john and joseph dey inside the movie? even derele edun ![]() |
Mobinga:erhm ?@ mukina see me inside jungle we need to holler meanwhile @ iice i saw this baby on my way to ur place he needs a meal asap ![]() [img]http://icanhascheezburger.files./2009/03/funny-pictures-your-child-watched-too-many-zombie-movies.jpg[/img] |
![]() @ op are u saying? factorial !! :Lady A + guy B - guy C = Lady A + Guy C - guy B ? ![]() |
another useless thread about 9ja women, @ topic watching too much 9ja movie is not good for the blood and brain it causes"" scoliosis of the brain " ![]() get treated ASAP |
![]() dis thread is getting interesting! ![]() |
wait make I tell MR Ikamefa 


? 