Romance › Re: Naija Oloshos Na Badluck by Illegal1(m): 8:54pm On Oct 15, 2022 |
Normal normal every body get luck wen dey follow am,either good luck or badluck...
E Get sum grls/boys wen u go bleep,then u start to notice setback in almost every tin around u and vice versa...
bt bros...u lose 700k to wetin? |
Romance › Re: Am I That Bad? by Illegal1(m): 8:49pm On Oct 15, 2022 |
Ur life Ur choice...
i still dey with flood for here,no cum add ur own join the one i dey now... |
Romance › Re: His First Experience With TRAMADOL!!! by Illegal1(m): 8:05pm On Oct 15, 2022 |
Illegal1: My 1st experience with tramadol na dye....
na one saturday lyk dat,we dey plan to go burial 4 ughelli,na there i say make i take 200mg of tramadol so that i go see road.
omoh e no reach beta 20mins,wen tramadol begin work....i nearly vomit out intensine bcus i dn vomit every tin wen dey inside my body...
na there my guys begin fyn cold water 4 me to drink b4 i begin get myslf...
i no even fit go the burial again slf bcus i weak pass over ripe dodo.. |
Family › Re: My 5 yr old Cousin Behaves like Ancestor by Illegal1(m): 7:07pm On Oct 15, 2022 |
SultanOfPuna: I'm now afraid of the boy
I swear its like seeing my grandfather in a small boy body.
Even to flog him they fear me. hahahahaha....u no wn flog ancestor |
Romance › Re: His First Experience With TRAMADOL!!! by Illegal1(m): 6:38pm On Oct 15, 2022 |
My 1st experience with tramadol na dye....
na one saturday lyk dat,we dey plan to go burial 4 ughelli,na there i say make i take 200mg of tramadol so that i go see road.
omoh e no reach beta 20mins,we tramadol begin work....i nearly vomit out intensine bcus i dn vomit every tin wen dey inside my body...
na there my guys begin fyn cold water 4 me to drink b4 i begin get myslf...
i no even fit go the burial again bcus i weak pass over ripe dodo.. |
Romance › Re: What's The Greatest Challenge You're Going Through Now? by Illegal1(m): 6:25pm On Oct 15, 2022 |
My greatest/biggest challenge ryt nw is how to get weekly sure 3odds... |
Politics › Re: "Crowd At An APC Rally In Benue Demonstrates Tinubu's Dominance" by Illegal1(m): 6:21pm On Oct 15, 2022 |
Period007: I am reporting live from Benue. You can't be staying in a village in Ogbomosho and predict what will happen in Another state. Benue People hates Thiefnibu more than Buhari even bros....i dn hear wetin u cap,bt make we jst wait till febuary 23.... |
Politics › Re: "Crowd At An APC Rally In Benue Demonstrates Tinubu's Dominance" by Illegal1(m): 6:10pm On Oct 15, 2022 |
Noted... |
Politics › Re: "Crowd At An APC Rally In Benue Demonstrates Tinubu's Dominance" by Illegal1(m): 6:08pm On Oct 15, 2022 |
Period007: So every APC crowd now is for Thiefnibu 
If Thiefnibu gets upto 20k votes in Benue he should be declared president for life i will remind u of dis post... |
Politics › Re: Amosun: Salaries Of Senators, Reps Not Enough To Handle Their Expectations by Illegal1(m): 1:30pm On Oct 15, 2022 |
Na beta thunder go fire u... |
Politics › Re: Wike, Makinde, Ikpeazu, Ortom Off To Spain For Crucial Meeting by Illegal1(m): 1:28pm On Oct 15, 2022 |
Dis G5 Governors lyk meeting pass buhari ooh |
Travel › Re: Thank God For This Flood, Free Swimming Pool - Man Swims In His Flooded Compound by Illegal1(m): 1:25pm On Oct 15, 2022 |
Urheadmaster: Lagos state Nigeria
Tinubu domain  i guess bayelsa state is also tinubu domain.. |
Crime › Re: Lady Narrates How They Were Tricked/Robbed During A 40k "Runs" Trip To Uyo (Vid) by Illegal1(m): 10:37pm On Oct 14, 2022 |
Las las breakfast dn reach them... |
Romance › Re: At What Age Do You Start Having Sex by Illegal1(m): 8:46pm On Oct 14, 2022 |
So na only me no be virgin 4 dis forum...
isoryt...... |
Politics › Re: Wike: PDP Can’t Win Presidential Election Without Me by Illegal1(m): 8:36pm On Oct 14, 2022 |
Normal normal i lyk dis man... |
Travel › Re: Devastating Flood In Bayelsa State In Pictures by Illegal1(m): 12:30pm On Oct 14, 2022 |
|
Travel › Re: Devastating Flood In Bayelsa State In Pictures by Illegal1(m): 12:26pm On Oct 14, 2022 |
mayorofyentown: we many o. here way i dey so the 4 rooms dn cover na only parlor and kitchen remain and the water still pump more dey cum... i dn tire to pack...na one old filling station 4 yenegwe i dey stay nah,i jst pray make ulcer no hold me b4 the flood go dry up.... |
Travel › Re: Commuters Stranded As Flood Splits Road Into Two In Bayelsa by Illegal1(m): 12:18pm On Oct 14, 2022 |
urbobo20: The wost of it all is this year own Is 11 per higher than 2012 2012 own dey learn work for were dis 1 dey... |
Travel › Re: Devastating Flood In Bayelsa State In Pictures by Illegal1(m): 12:08pm On Oct 14, 2022 |
mayorofyentown: Like this the flood don pursue me reach 3 diff. Places and e still day inceease more i tink say nah only me... |
Travel › Re: Devastating Flood In Bayelsa State In Pictures by Illegal1(m): 12:07pm On Oct 14, 2022 |
Igbogene own no be here ooh,i dn pack lyk 3 times nw |
Foreign Affairs › Re: Sergei Surovikin: Russia's 'Ruthless' General In-charge Of The Ukraine War by Illegal1(m): 10:59pm On Oct 13, 2022 |
Isoryt |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Bode/Glimt Vs Arsenal Europa League (0 - 1) On 13th October 2022 by Illegal1(m): 8:35pm On Oct 13, 2022 |
|
Politics › Re: Pic: Beautiful Handwriting Of Kashim Shettima by Illegal1(m): 8:33pm On Oct 13, 2022 |
Jennifer663: Cute wow....dis my 1st tym of seeing u agree to anytin dat has to do with Apc member.. |
Travel › Re: How Can ₦1 Million Take Me Abroad? by Illegal1(m): 8:08pm On Oct 13, 2022 |
Microwhy: From Sokoto (Ilela), to Niger (Agadez) to Libya (Tripoli), to High sea, to Spain, to other part of Europe.... bros u sabi dis route well well ooh |
Politics › Re: Farooq Kperogi: Obi’s Campaign Council Shows He Isn’t Different From APC And PDP by Illegal1(m): 7:37pm On Oct 13, 2022 |
LeoDeKing: Okay shinedu. u ready 4 dis vawulence well well....
omoh see shinedu/okoro head. |
Food › Re: See The ₦200 Cucumber I Bought In Asaba by Illegal1(m): 6:32pm On Oct 13, 2022 |
Creamypie: na for uvogonogo? na town name be dis? |
|
Romance › Re: Why Do Women Love Me So Much?? by Illegal1(m): 6:20pm On Oct 13, 2022 |
Savedday: Because you are a SIMP!
9ja girls don't love and dey will never love.
They are nothing but useless. All of them...
Know this and know peace baba abeg pity 9ja grls small nah... |
|
Romance › Re: Throwbackthursday Charcoal Iron, Only Legend Know This Life Saver. by Illegal1(m): 6:12pm On Oct 13, 2022 |
Notin lyk throw bk 4 here ooh bcus we still dey use dis iron.. |
Politics › Re: Nnamdi Kanu Discharged And Acquitted by Illegal1(m): 6:01pm On Oct 13, 2022 |
Isoryt.... |
Christianity Etc › Re: Tears As Hundreds Of People Attend Funeral Of Crocodile In India (pictures) by Illegal1(m): 5:56pm On Oct 13, 2022 |
Not only in india..
sum part of delta state(orugu)still see monitor lizard as their saviour..
u dare nt kill it in their present,if nt......sorry na ur name. |