Romance › Re: Which One Would You Rather Loose Between Your Phone And Your Relationship? by Illegal1(m): 5:16pm On Oct 19, 2022 |
Boys wen no get gf get peace of mind...
who relationshp epp? |
Politics › Re: Wike Approves ₦1 Billion To Support Rivers Flood Victims by Illegal1(m): 5:00pm On Oct 19, 2022 |
RepoMan007: After giving sokoto fire victims how much? Anything less than N10b is too small for Rivers people. nah people lyk una make dis con3 no dey beta so.... person do good,una go complain,he no do good,una go still complain.... wetin be una problem slf? |
Politics › Re: Video: Wike And Sanwoolu Dance To " As E Dey Pain Them" Song In Lagos by Illegal1(m): 4:54pm On Oct 19, 2022 |
Isoryt.... |
Politics › Re: Peter Obi: I Was Able To Move 439 Million People Out Of Poverty by Illegal1(m): 4:50pm On Oct 19, 2022 |
amaridigital: Lai Mohammed ke, dat one dey for kindergarten class wey Obi dey. Obi na professor of lies. ah swear.., |
Politics › Re: Peter Obi: I Was Able To Move 439 Million People Out Of Poverty by Illegal1(m): 1:59pm On Oct 19, 2022 |
Dis man lie pass lia muhamed... |
Travel › Re: Flooding: Australian Government Warns Nationals Against Travelling To Nigeria by Illegal1(m): 12:29pm On Oct 19, 2022 |
|
Travel › Re: My Tour Of New Afrika Shrine | To See Fela Kuti Belongings And Bedroom (video) by Illegal1(m): 12:05pm On Oct 19, 2022 |
Why is dis place called afrika shrine?
abeg i no knw,nah make i ask ooh.... |
Science/Technology › Re: Billions Of Snow Crabs Disappear From Waters In Alaska , USA ( Pics) by Illegal1(m): 11:56am On Oct 19, 2022 |
Righteousness2: We are living in the Last of the Last Moments of the age of grace.
The land, the sea and the heavens are Reacting.
Any Moment now, Millions or Billions of people All over world, Saved and washed in the blood of JESUS Christ would disappear from this sinking world, to meet JESUS Christ air.
Get Ready Folks! The Signs are Everywhere!! JESUS Christ is about to show up. i jst knw say nah ur hand work be dis... |
Politics › Re: Street Poll: They Don't Know Who Kwankwaso Is In Port Harcourt? (Video) by Illegal1(m): 12:26am On Oct 19, 2022 |
My own be say peter obi no go win pass 3 state.... |
Politics › Re: Street Poll: They Don't Know Who Kwankwaso Is In Port Harcourt? (Video) by Illegal1(m): 12:21am On Oct 19, 2022 |
Kranitte: Kwankwaso just come to this election race to try his luck nothing else lyk wise peter obi... |
Politics › Re: Reno Omokri Dancing In Early Celebration Of Atiku’s Victory by Illegal1(m): 12:13am On Oct 19, 2022 |
Isoryt.. |
Romance › Re: Ladies Dating Quiet Men, Share Your Experiences by Illegal1(m): 10:15pm On Oct 18, 2022 |
MrJARG: This is a perfect description of me............ dis lady finish work... |
|
Politics › Re: Osita Chidoka: Wike Endorsement Of Sanwo-Olu Morally Inappropriate by Illegal1(m): 9:46pm On Oct 18, 2022 |
Gbemini: Please who sing :As he dey pain them he dey sweet us as he dey sweet us he dey pain them... [color=#000000][/color]  nah wike hype man ooh... u nid to watch the video,omoh wike sabi dance... |
Politics › Re: Osita Chidoka: Wike Endorsement Of Sanwo-Olu Morally Inappropriate by Illegal1(m): 9:43pm On Oct 18, 2022 |
Una jst dey make me laff dis night.... |
Politics › Re: Amaechi’s Ally, Eze Kicks As Buhari Is Set To Honour Wike On Friday by Illegal1(m): 9:25pm On Oct 18, 2022 |
kcnwaigbo: Oga Wike will not determine the direction Rivers state will vote.I don't know about Atiku but the LP is definitely winning the state irrespective of whomever Wike supports kip deceiving urslf... |
Crime › Re: Man Creates A Scene At A Lagos Bank After N1.5million Vanished From His Account by Illegal1(m): 5:49pm On Oct 18, 2022 |
Day no break 1st b4 i reach bank the day 5k vanish frm my acct.
talkmore of 1.5miter.... |
Crime › Re: Oct. 20: Don't Blame Rtd. Gen. Enenche For Endsars He Obeyed Orders by Illegal1(m): 5:40pm On Oct 18, 2022 |
All dis won't stop tinubu frm winning... |
|
Crime › Re: Please Who Can Give Me Details On This Number As Trucaller Is Not Showing. by Illegal1(m): 5:30pm On Oct 18, 2022 |
padi94: This is very wrong to share details of someone in a public forum... Cos you work as a Simreg agent does not give you rights to share private information on a faceless forum... You may end up sharing private information to kidnappers. Waiting for your arrest. are u the scammer? |
Politics › Re: Northern Man Selling Party Flags: 'PDP ₦200, LP ₦300, APC - Dey No Dey Gree Buy' by Illegal1(m): 5:14pm On Oct 18, 2022 |
Handwork of ipob |
Sports › Re: Liverpool & Portugal's Diogo Jota Will Miss The World Cup Due To Injury by Illegal1(m): 5:11pm On Oct 18, 2022 |
Isoryt.... |
Romance › Re: Any Girl With Picture On Her Nairaland Profile by Illegal1(m): 3:58pm On Oct 18, 2022 |
Zonefree: They don scam one of our comrades  hahahahahaha |
Romance › Re: Any Girl With Picture On Her Nairaland Profile by Illegal1(m): 3:58pm On Oct 18, 2022 |
Na only threesha be the fyn grl i dn see 4 dis forum... |
Romance › Re: "I Prefer Yahoo Yahoo To Gambling" Seun Anikulapo Kuti Advise Youth by Illegal1(m): 3:55pm On Oct 18, 2022 |
riverbird: True, but millions of our youths are already addicted to gambling infact there are people who don't go a day without gambling, me self na from betking office I dey type this thing but na phone I go charge o  bros na normal tin nah... from phone charging,u go say make i try luck with virtual.. me slf na bet9ja shop i dey lyk dis slf,i go charge my power bank. |
Romance › Re: Pls Help Me And I Will Apreciate by Illegal1(m): 3:48pm On Oct 18, 2022 |
Una plenty 4 here ooh...
beging dn turn to handwork 4 nairaland. |
Romance › Re: Which Race Of Woman Do You Prefer? by Illegal1(m): 3:45pm On Oct 18, 2022 |
Isoryt... |
Jokes Etc › Re: Funny And Unbelievable Coincidences (photos) by Illegal1(m): 2:31pm On Oct 18, 2022 |
VeryWickedMan: Corpse riding bicycle dis ur name fit u well well... |
Business › Re: Lady Embarrassed For Not Paying Bill At A Restaurant [video] by Illegal1(m): 2:27pm On Oct 18, 2022 |
Isoryt..... |
Romance › Re: Do You Guys Think I Am Bush by Illegal1(m): 2:22pm On Oct 18, 2022 |
E be lyk say dis grl dn enter gear 2 ooh... |
Romance › Re: What Country Do U Want To Japa To by Illegal1(m): 2:14pm On Oct 18, 2022 |
Esp espayol spain... |
Romance › Re: Rate My Beauty....graphics Attached by Illegal1(m): 2:10pm On Oct 18, 2022 |
U try small sha,bt ur breast too small 4 me suck...
i lyk dem big... |