Impregnablefolk's Posts
Nairaland Forum › Impregnablefolk's Profile › Impregnablefolk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 11 pages)
Bola146:Is ur lavatory beta Dan dat? If God bless u no dey shame oda people. Him fit vex turn situations around because of mockery. He said I will have mercy on whom I will av mercy, n compassion on whom I will av compassion. So den it is not of him dat willeth... |
@Sapphiere abeg cum c as ur people dey fall ur hand O. Ladies don't need men, so y dem dey disgrace u? |
Na dis kind news dey make@Sapphiere 2 cum. Only downfall of men dey sweet am. |
My foolish question is how they got 2 know d exert age of d mad woman? Not in support of wat he did anyways. I come in peace! |
Who b dis one again? |
slawormiir:E don Tay O! Where u go now. I miss ur comments. Damn niggar! |
Iyaebe:Wen you're feeding on hate. You're empty my baby. It shows! Your bitterness is illustrious. Your ignorance is impeccable! No apologies! |
Iyaebe:Can u add an inch of height 2 a person's height? Can u make a naturally Black man become a White man? No do make God vex wit u O. Just enjoy d man God gave u n b humble. Pride goes B4 destruction n a haughty heart B4 a fall. I come in peace! |
Iyaebe:We are about 2 enter d courtroom of Judge Judy Sheindlein. Wit @Iyaebe as d registrar of d court. Here we go!!! |
Abeg na who get dat girl number? Make e DM me. I dey wait! |
dollytino4real:We are about 2 enter d court room of Judge Judy! Here we go! |
Minors trying to act n take d place of majors. What do I even know. All of us must buy Benz. If u trek across d street of ur house 2 get groceries. U will b automatically labelled a cursed n good-for-nothing, God forsaken fellow. May God have mercy on us. I come in peace! |
seborrhic:All dis clueless people sef na wa4 dem O! Every behavioral misconduct or misbehavior is tied 2 Tramadol intake according 2dia prescription. OP dat drug works in harmony wit d Central Nervous System (CNS) n produces a calm n sedative effect not aggression. Abi na Cocaine u wan talk because na em dey gt aggressive outcome. I come in peace! |
May be na because dem wan fly! |
WiszyFraud:QFT! Real talk my broda! |
Pls can someone help me transcribe so I can get d right pronunciation? because na Babariga too dey worry na him I dey see so. Or mayb I'm tipsy. I come in peace! |
saphiere:D future is indeed "frmale". Wat more can I say? I come in peace! |
Dis one fit use her chest take push Dangote truck wey breakdown 4 road O. Underrate dis gender at ur peril. U fit ask Samson how d story go btw him n Delilah. I come in peace! Anyways, I lyk ha personality so happy buyday! |
Wen moni dey, anytin wey u do dey impress the future. On a regular, woman of ha age no go ever c anytin romantic about men of Ned Nwoke age. Anyways, money talks n hu I'm I 2 debate, argue or contend with money. I come in peace! |
daddytime:D guy just dey underrate d power of God. Abeg make sb play Job tape 4 am abeg. I come in peace! |
Nigerians just assume d roles n functions of offices that are dichotomous 2 theirs n begin 2 oppress people randomly. ICPC n EFCC no fit chase Yahoo boiz again na RRS dey do am now? Na God catch dem! Dem dey luk 4 tips 4m does boiz. Small office 4 Nigeria go begin make person begin c emself like United Nations Secretary General. May God have mercy on us. |
IMHO, don't let her go. You've found tru luv n dats all dat counts. She met 70% of ur spec n dats all dat matters. You'll eventually get a profound sexual bond by d tym she is married 2u. Sex is overrated! I come in peace! |
dayoscape:What's weird about buying a house close 2d estranged mother of ur children. Was he d one dat filed 4 divorce. Don't u know it'll b easier paying each other visits at dat close range. Stop thinking wit ur armpits, young man. It stinks! |
What is so special about someone traveling 2 Italy n taking photographs. Everything na news for Nigeria. If I may foolishly ask; how dis news take affect my life? Just watch out B4 I go say Jack Robinson now dem go begin shout he is possessed n mad. May God help all of this our "misplaced priority bloggers". I come in peace! |
C as big men dey violate rules without stress. Dem say "all white" and dem dey wia black shoe. Dem no know wetin white color b abi dem no get moni 2 buy am. Malachi chapter sth verse sth comes 2mind. I come in peace! |
As she hit d gym she no fall down? Na him b say dis girl strong well well o. I come in peace! |
So d Governor been dey on social media den him come stumble on d guy post? Politics is ostensibly in display here. If u know you know. I come in peace! |
Dis one na pure undiluted envy n jealousy. If dem admire d guy political competence make dem hire d guy abeg. Plenty political appointments dey wey dem fit give am. |
If this is no scripted den I can bet my shoes dat 50% of dat money came 4m d guys wallet. Apparently, d guy has spent more Dan wat he is getting as a gift. Doubt or quote me at ur own peril. I come in peace! |
NaBanga:It's funny! Nigerians are too stereotypical n prejudicial. D moment someone has a contrary opinion 2 life. D person is insane n needs therapy! When some don't even know d first tin about Psychology. I come in peace! |
MolarT:Nigeria is such a funny country. D moment someone confesses/reveals their flaws, it automatically n immediately becomes a caption on d dailies. Whether she go school or she no go school, God has been helping her. Besides, the spotlight here is on her Mom's B'day not her. Plz, let's b guided. I come in peace! |
Impregnable101:Oga abeg take am easy with am. Those who have never crossed d borders of Nigeria don't know what it's like 2 live abroad. Pls, let's reprove with love. My guy well well! I come in peace! |

