Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,153,474 members, 7,819,725 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 09:47 PM |
Nairaland Forum / InioluwaDaniels's Profile / InioluwaDaniels's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
Foreign Affairs / Re: President Macron Attempted To Return The Slap Before His Security Intervened by inioluwaDaniels(m): 10:16pm On Jun 08, 2021 |
Do not try dis in naija dis one of d 1000 ways to die in naija |
Romance / Re: This Girl I'm Dating Forgot My Birthday, Should I Move On ? by inioluwaDaniels(m): 5:56pm On Mar 28, 2021 |
I don't knw y some guys ll just allow girls to be riding dem like horses oga pay her back in her own coin if she thinks she is too big for u treat her like a piece of trash too. 3 Likes |
Romance / Re: Why Do Ladies Always Block Me After Seeing Me On Video Call? by inioluwaDaniels(m): 4:14pm On Mar 07, 2021 |
If dis is really u @ poster den forget u already av answers to ur problem 1 Like
|
Romance / Re: Zimbabwean Woman Caught Sleeping With A 13-Year-Old Boy In His Parents' House by inioluwaDaniels(m): 12:09pm On Feb 26, 2021 |
Mayb d boy don promise her small cash he stole from his parent.Forget women oooo wen money is involved dey ll even sleep wit a monkey. Evil gender 1 Like |
Crime / Re: Man Dies After His Wife Slept With Another Man In Delta by inioluwaDaniels(m): 9:27am On Feb 13, 2021 |
Nonsense n ingredient tradition y she wey go Bleep another man no die? |
Crime / Re: Cult Groups Clashed In Delta: Only Son, Two Others Killed (Photo) by inioluwaDaniels(m): 12:09pm On Jan 29, 2021 |
May vanilla accept ur soul abi na how dem dey talk am self |
Business / Re: How I Got Badly Disgraced By Sokoloan by inioluwaDaniels(m): 7:51am On Dec 29, 2020 |
Y u self go borrow money n no gree pay back until it was automatically deducted from ur account.Nigerians doesn't value d word integrity at all.Oga na ur cross carry am alone abeg cos if u bring dis kind matter come my court na to jail u ontop self 9 Likes |
Crime / Re: Babatunde Adeluka Olubasa: Gunmen Assassinate Businessman In Ondo by inioluwaDaniels(m): 12:22am On Dec 29, 2020 |
Mayb dey might av spared him had it been he offered dem lighter n also decide to buy dem some bottles. Some little act of kindness count sometimes n can save u from great danger. 100 Likes 6 Shares |
Family / Re: Wife Bathes Benue ExCommissioner Daughter With Hot Water For Dating Her Man (Pix by inioluwaDaniels(m): 10:40am On Dec 27, 2020 |
Let her get an acid n pour her too.Wic kind heartless woman be dis.Preek wey u don fu*k tire na him u wan kill another woman for |
Celebrities / Re: Temi Otedola Flies To Ghana To Meet Mr Eazi Over Missing Laptop (Pix) by inioluwaDaniels(m): 4:17pm On Dec 24, 2020 |
How I wish my eazi go fit give me small of wetin him use for temi make I try am on tinubus daughter if e go work. |
Romance / Re: She Refunded The 10,000 Naira I Gave Her For Christmas by inioluwaDaniels(m): 11:26am On Dec 23, 2020 |
Bros dis one ur babe don put u for high jump so abeg no come steal my phone oooo 1 Like |
Health / Re: My Friend Found Chinese Yuan In The Pockets Of An Okrika Joggers by inioluwaDaniels(m): 9:19am On Dec 21, 2020 |
Na dead people clothes dem ship come dere normal dumping site Nigeria so 1 Like |
Crime / Re: 557 Youths Renounce Cultism In Rivers, Surrender Weapons, Charms To Police (Pix) by inioluwaDaniels(m): 11:11am On Dec 19, 2020 |
Jail straight |
Jobs/Vacancies / Re: Secret Recruitment: NNPC Abandons 10,000 Applicants by inioluwaDaniels(m): 9:38am On Dec 18, 2020 |
And wat ll d buhari dat dey are writing letters to do about it?He is a product of back door(no certificate) So don't expect him to do anything 1 Like |
Romance / Re: “Once You Date Me, It’s Either Our Wedding Or Your Funeral” - Lady Says by inioluwaDaniels(m): 8:20pm On Dec 10, 2020 |
No need dating her den.just shine her kpekus n move on |
Romance / Re: My Neighbor's Wife by inioluwaDaniels(m): 10:29pm On Dec 06, 2020 |
Neighbour runs dey sweet oooooo.Y u dey slack like dis na dis one wey olosho prices don go up so.U better shop wetin u dey see cos u fit lose everything tomorrow oooo 2 Likes |
Crime / Re: Girlfriend Shoots Boyfriend To Death In Calabar While Testing Charm Efficacy by inioluwaDaniels(m): 9:01am On Dec 03, 2020 |
Women generally spoil charm especially wen dey are on dere monthly flow.I believed dis girl no knw say women get spiritual powers |
Politics / Re: Garba Shehu: Service Chiefs Will Remain As Far As Buhari Is Satisfied With Them by inioluwaDaniels(m): 8:36am On Dec 02, 2020 |
Can someone just kidnap some of dis man family members n hand dem over to boko haram to help us do some justice |
Politics / Re: Boko Haram Gives Reason For Killing Farmers In Zabarmari, Issues New Warning by inioluwaDaniels(m): 11:34pm On Dec 01, 2020 |
Why d Bleep is buhari granting amnesty to dis criminals.? I don't seem to understand dat part at all |
Politics / Re: Buhari Condemns Killing Of 44 Farmers By Boko Haram In Borno by inioluwaDaniels(m): 2:27am On Nov 29, 2020 |
Mr Condemn aren't u tired of condemning.? |
Agriculture / Re: Christmas: Chicken May Sell For N10,000 - Poultry Farmers Raise Alarm by inioluwaDaniels(m): 11:32am On Nov 26, 2020 |
Na side chicks go suffer am cos if we no fir chop d mama den d side chicks ll be better.Chop anyone wey come out problem no dey finish |
Crime / Re: Police Officer Kills Man In Ekiti, Leaves Another Critically Injured (Graphic) by inioluwaDaniels(m): 1:08pm On Nov 22, 2020 |
And again!!!!!! 5 Likes 1 Share |
Nairaland / General / Re: See The Snake I Killed In My Trousers Pocket!! by inioluwaDaniels(m): 8:59pm On Nov 20, 2020 |
Thank God for u ooooo at poster wat if d snake had vhillrd n waited for u to remove money to pay conductor. U for just cause serious accident |
Crime / Re: Married Man Sets Himself And Side Chic Ablaze In Benue (Video) by inioluwaDaniels(m): 10:53am On Nov 15, 2020 |
Mayb his side chick cheated on him |
Crime / Re: Some People Tried Forcing A Horse Into A Keke... This What Happened �� by inioluwaDaniels(m): 3:33pm On Nov 09, 2020 |
Dat horse get sense pass those people trying to force it inside a keke |
Politics / Re: FFK Reacts To Biden's Victory: "Even Satan Thought He Won, Until 3 Days Later" by inioluwaDaniels(m): 3:08pm On Nov 08, 2020 |
Mr short fuse e be like say u wan blow d fuse better just siddon one corner n observe n see how Biden ll be sworn in come January 2021 1 Like |
Crime / Re: (Graphic Photos) Awka South Cultists Kills 3 People As More Shootings Continue by inioluwaDaniels(m): 1:34pm On Nov 08, 2020 |
Na wa oooooo dis is serious. Dem don count plenty scores ooooo 2 Likes |
Politics / Re: Amaechi: FG Needs $656 MillionTo Complete Lagos-Ibadan Railway by inioluwaDaniels(m): 10:19pm On Nov 06, 2020 |
Go n borrow na abi na our hand u wan collect dat one? 2 Likes |
Politics / Re: N392bn Debt: FG To Focus On Priority Projects, Says Fashola by inioluwaDaniels(m): 1:17pm On Nov 06, 2020 |
Wen ll u people start borrowing ur citizens in exchange for money cus dis country don tire me I swear.U can borrow me to Canada or Us |
Crime / Re: Robbers Raid Hotel Close To Edo Government House by inioluwaDaniels(m): 12:25pm On Nov 06, 2020 |
U released prisoners into d society n u want to sleep wit ur 2 eyes closed.ko possible at all 2 Likes 1 Share |
Politics / Re: Philip Walton: US Thanks Nigeria For Support As SEAL Team 6 Rescues Hostage by inioluwaDaniels(m): 11:43am On Nov 01, 2020 |
And Leah Shuaibu has been in captivity for years now.dis government no get shame at all.spits |
Crime / Re: Wike Urges Council Chairmen, Youths To Fish Out IPOB Members by inioluwaDaniels(m): 7:41pm On Oct 26, 2020 |
Its like Wike has not seen d map.PH also kmwn as igwuocha is d capital of Biafra. We rise 65 Likes 6 Shares |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |