Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 580 pages)
DesChyko:When you encounter police problem go mention the party you support like under who you supported Police didn't kill people and dumped dem in the river.... So continue to display ur cluelessness.... |
DesChyko:You people and always bringing party to every thing be like you people no dey reason pass party du Nigeria Police know the meaning of constitution if life don tire u go wyn fustrated Police he no concern me.... I remember the Judgement against VIO then till today same people are out there harrasing people for that same document.... Dead man tell no tales go dey explain court case for Police wey dey fustrated u go explain the rest for heaven... |
RiP... People die everyday I see no reason why people av to start attaching death with theory.... Conspiracy theorist about to bombard the thread.... |
Lol any club Wey allow igboh (weed) una go close dat too Buh normal normal sef why take Firearm go club na war u wan go fight or flex... |
I sha see my friend serious like Wu wan write Jamb dey use old age read so na because of promotional exam.... |
Lol Court go help person chop slap or help person dust derr bullet... If u wan record dem du m with sense mak dem no come re arrange person journey.... |
Shey all this equipment no go scare people away like this also.... |
Una don come again.... |
Lol may we not jam agbako .. |
Lol UGM come pay Mr Governor visit.... Like this now if you throw Banger or knockout for SE people go first run thinking is the normal UGM Jollof party... |
Ok |
Lol which name dem come give him Kwaku, Sedzro... SM really produce Alot of breed you don't even know which word you go use call dem... |
Tears and wailing loading everywhere.... They might come online to tell us he paid US from our reserve to get the praises... |
Jostoman:Lol just dey play most of doz people Co Operative nd Loan don cut inside dere salary so nothing to stock for house even if the strike go on he no go heavy like days wey money plenty everywhere.... |
Lol NLC don print dere own money wey dem wan pack give people to stock up... |
mycar:Lol you can't have 500 cow, 50 acres of land and be explaining yourself like someone wey dem forge him document he go show for ur history.... You even av enough format to go seek for asylum from Fulani herdman Crisis, Bandit, Boko boys.... |
BossGerald:You too you can keep consoling yourself Poor man detective since you're also poor you've to start looking out for people who's poor like you.... |
mycar:All they need is evidence not some fake documents so rest... Someone who's 500 cow, or 50 acres of Land he go show him history not some fake arranged document... |
BossGerald:Lol na Poor man dey sabi Poor man... |
Lol.... They're telling him his too poor to go develop the country after arranging documents full of lies... I look at people that jus look for agent nd arrange Document for dem to leave the country is easy for someone who's made and have real evidence of wealth to leave this country.... Na why I dey always say na Northerner get evidence to leave the country pass imagine someone having 50acres of farm Land, Someone with 500cow applying for Visa dey know he has something at home he can't just leave like that... That's why they're never desperate Abt leaving the country... |
Whatever works for her... Till she jam a Player like Sergio Ramos in woman version nd drag her with her hijab... |
Lol the way we practice our own type of religion dey always confuse others.... Na Joker's dey take the Muric guy serious I Neva see people invite him for all diz Islamic lecture sef cos people no rate him dem see him as joke.... |
Lol we might see tears like Lagos high court is trying to steal away dere Estate through Bianca |
BossGerald:Lol everybody's not like you... You can goan apply for your own refugee traveling out isn't an achievement... |
ganisucks:What's my own with your space jargons how will this Fuel my car or add a dime to my bank account na u people Online President be that I av no business with it.. |
Ghana Refugee nd Zimbabwe deportee don drop message for him people.... |
IamAtikulate:You go explain tire ![]() |
From the screenshot the time frame is different why u guys like lying like this.... One time Frame is reading 13:38 the second timeframe 20:23.. |
Lol when you think you've seen it all Make he mistakenly go pass Akwa Ibom.... |
You people better get the fvvck with ur Jargons.. |
To die no come hard like this if u run from your country insecurity you still fit colet for another land... SA no even safe for dere Citizens also naso dem gun down AKA till today dem no see the killer catch.... |
Make Dem put in dere best nd not act like the Politicians they've been abusing or calling corrupt... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 580 pages)
