Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 580 pages)
Ok at least that moment wey he use go some people go use am take dere life serious.... |
Lol Nigeria turn Guinness World record to POS business.... |
Lol so na wetin una go use 4yrs of una life du like this for Abia mak he no be say dem don Curse the state true true.... |
Good when them go start to sentence people for false allegation... |
Lol go out derr nd hustle if na Factory work find or some small work try get ursef a Face me nd Face u start from somewhere.... Then nobody go dey reason u anyhow.... |
Worldtaker:Abg stop playing that Racial card Alot of people av been down make she go submit herself up for test she no suppose miss her test.... So rest with the Racial card... |
Lol as an Athlete watch what you eat, drink and take.... Bkuz ordinary Paracetamol fit no dey fit for u again... |
RepoMan007:Lol buh na the old Money still full ATM nd over the counter withdrawal so where dem pack the printed money put.... |
Lol where the money wey dem share ![]() |
Depriest2020:Lol Federal Worker 200k what now happen to we wey no dey work with FG or the unemployed they should goan die.... For now is better FG start massive conversation of Public transport from Petrol to LPG that will be better at least people that can't afford petrol will start using public transport... And also Vehicle used for goods, farm produce using Petrol should be converted also... No be only Civil servant dey this country the survival needs to circulate... |
Lol you wan cry wey u for call in for Koboko donation... |
Lol this people are the real definition of Bully small opportunity like this they will beat someone black and blue Barcelona can testify to this |
Ok |
Lol the Lord be with everybody.... |
Lol na Wu get mind dey drink that thing.... |
Where dem dey du the conversation ![]() |
Ebubu2:Lol with all this type of rate you can't gain a dime with the Arbitrage instead you will be loosing more my other country card run this type of rate Black market rate is even more cheaper than me engaging the bank... Most of the Africa countries that av used derr bank for foreign exchange transaction are all using this type of Policy Nigeria is now using dere bank are the one who determine the rate..... |
Lol he needs them so they can advice him on how to Loot without leaving any traces.... |
Ok happy Wedding anniversary |
Lol so having class mate should be added to people CV before they can contest for any election.... |
Lol the Lord be with y'all... |
Ok make dem run him Jungle justice.. |
SHiNJA4RMDWEST:So when you're done with your Technology development you will not eat I guess.... If everybody venture Into technology are we all going to start eating technology.... |
He go be.... All this people go cast Nigeria Passport finish till we no go even see ordinary Benin Republic enter na Seychelles we still dey complain Abt lately.... |
MichaelSokoto:That's your own problem everybody av the right to vote anyone so rest.... |
Lol the address look somehow... Try check if the domain is the same domain you use in applying.... |
Lol so na only Civil servant dey the country is better they use the money to subsidize Conversion of Public transport from Petrol to LPG... |
Lol take the 8k to ur Pastor and use it to sow a seed like that it will favor you and your family... |
Lol Cameroon don turn to Land Grabber... |
AuschwitzPrefec:Is pure Robbery how did dey force him or dem put Gun for him neck so how's this a robbery....During the Cash Swap we saw how people were using 2k, 3k to withdraw from POS some people never see bad in that so how will you now accuse a Loan company that sets his terms and conditions an armed robber.... |
And when the people start dere madness with you people u will crying around everywhere calling on Govt to ban dem.... If you've ur own business is this how you pray people starts ripping u.... |
Jangbajantis:Lol na u no understand wetin I write I have a land in HO there's a City called Ho in Ghana that's the Capital of Volta Region.... Ghana doesn't start From Accra, Tema and Kumasi nor end in Accra, Tema and Kumasi... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 137 138 139 140 141 142 143 144 145 (of 580 pages)

