Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 580 pages)
Lol why dem stripe dem naked shey dere nakednesss follow the stealing ni... I was passing my area Yesterday I discover two out of the Solar street Light don fall dem don Comot the two solar Panel attached to it, the Light and the battery maybe na dem even fall m no be breeze... As Nigeria dey like this when we finally get the development we are clamouring for we go still need security to secure the development... |
They're part of the Damning report some of dere priest in some region start using the Pulpit to campaign we even saw one Preist saying is going to flog his Member.... |
Lol be like say people from that side love dishing out Lamba... U go explain tire..... |
YelloweWest:If this generation don't see marriage as achievement why're people not seeing suitor going for Deliverance, going into depression and the one wey see someone marry her no go allow us rest for Whatsapp with bombing our Whatsapp status with marriage picture, relationship show off... |
Lol u no go sha say na DSS or Fulani I'm sure if na Fulani herdsmen kidnap him he go don mention derr name... So na ur people dey run the thing... |
Lol Alot people see marriage as a rescue boat or a Poverty alleviation scheme.... |
Lol this generation see Marriage as achievement that's why Alot of Marriage are failing.... |
Lol wetin him sef dey find up nd down before.... |
Lol when you get to promise land and you discover this not what you want u no go disembark from the Journey.... |
Lol Wahala too much for this country.. Police sha dey find people to use as scapegoat since the time after #EndSars.... Femi don colet him own as he enta dere trap maybe na next person be this.... |
Lol in a everything u sha du Sha try av some street OT cos people out dere are ready to run anybody wey loose guard street.... |
Adewale1603:Lol na the Poor die pass just that the rich people own is been announced on Media.... Alot of poor People av die of headache, stomach ache various accident, Malaria, Thyphoid, different ailments, Bandit attack, insecurity this week alone buh the media no announce am... |
Lol if na APC du this now some kids go don full everywhere with tears telling us how APC is bastardizing the Judiciary.... Why's he afraid you won squarely and if u follow the constitution you've nothing to fear... |
Lol So Senator they always du Monday Sit at Home.... |
Na him own Palliative be that enjoy it while stock last.... |
Lol na turn by turn... |
Good she represent the country well.... |
Dead body go surplus people wey Neva eat well make dem start to ride Bicycle on which road.... |
Lol foolss they can't face Sit at home miscreant... |
Lol so in Yobe na only 500 people dey vulnerable wetin Naira Millionaire fit run alone na him this people dey celebrate... |
JDJDjD:Wether he lobbied or not you wey be adult go lobby am or why're you in tears over another person's comment... To you people because you hate someone he can never prosper cause you be God... |
Lol make the Govt hold the pikin now nd be feeding him and take care of him... |
Taylor90:Why the tears under my mention you're free to make your comment must u cry about other people's comment... |
In everything u du, du am well na person don go global like this ![]() |
Lol wetin mak we come dey watch abg oh... With the way Nigerians are going with religion we might start hearing things like breathing is a Sin stay away from breathing.... If u do Music video without nudity they will complain if u du with Nude dem go still complain religion be telling u the dress code to use and Location where not to use... |
Is like IMF are on drugs after telling us to remove Subsidy remove this and that we don remove now they're still yarning jargons... |
I don't know which one dey dangerous pass to become a Police in Mexico or S*... |
Una headache... |
Lol then turn ursef to Love LAWMA make you dey pack am... |
Lol you people and rubbish observation... Is Pepper, Watermelon all different Fruit wey people dey sell not near the gutter... .you expect someone who's trying to survive to go rent a shop to roast or boil Coin.... If you go to all this nearby Africa countries this how they also sell dere Corn behind gutter not even Nigeria thing alone.... It seems SM is really breeding Alot of clueless being... Just like you asking why most of Nigeria Mechanic Love using Opening space as Workshop instead of having a standard Workshop like the white..... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 134 135 136 137 138 139 140 141 142 (of 580 pages)
