Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 580 pages)
obyno82:Enjoy your tears... |
Death just patrolling everywhere... May she RIP... |
Motor nd Napep still dey move... We should give them time... |
Which one be Horsemanship again |
Ecos:It takes a Zombie to recognize one... |
yinkus6750:You people jus want to comment on everything.... In Canada they've two main Language some Part are speaking English while some speaks French.... Can we now say the Part that speaks French should not be regarded as Canadian.. |
naijaboy756:If I'm not you can poison ursef you're the one in pain... |
obyno82:You can also do the same since you're pained I'm not the cause whatever you're going through.... If you're pained over my comment u can goan keel urself this a Public forum I av right to say anything so far I'm not defaming anybody. |
Lol make dem give NFF to pick na so they can rip dem... |
obyno82:You sef be silent... |
naijaboy756:Why the tears under my mention... Please make your comment why're you pained 2012 protest people are already mobilizing you think that type will happen continue to dey play..... No be people wey chop belle full dey go protest people over bellefull during Goodluck Era... If my comment get you pissed jump and pass people can't av contrary opinion you guys will be crying everywhere.... |
Lol activities still going on everywhere... Be like say people no regard NLC anymore na only the masses fit fight for dem sef... modified** Police full my junction like say na War we dey buh movement everywhere and GTB for my junction don open,.. |
obyno82:You people can't jump and pass other people comment on NL why're you pain over my comment make urs please and stop crying over other people comment if you want to spark nobody dey hold u.... |
Lol which one be clashes again the Helicopter and the house dey fight... |
The helicopter even look like Keke Napep Helicopter Version.... |
Lol people dey try for this Country people using Startime are not different from people using Glo Network.... Bkuz I no even believe say doz two brand still fit get any customers Pass dere staff.... |
Ok na safe trip... |
Lol buh u not see petition write against Yahya with Kogi insecurity... |
Ok |
Lol he go be. Before we can get that heavy type of Protest of 2012 Subsidy Protest he go long.... Na that type of Protest Govt fit take serious. |
Lol All this one na play until I see something massive like the last Subsidy Protest... People not up to 100 gathering na still play... |
Lol where the protest... 10 people with banner.... |
If u say u no wan waka u run from road death still fit find u come home..... Wahala jus too much for this world... |
Una go explain tire.... |
Ozommadu:Lol if you people no like Nigeria just talk na when 1000 usd turn 7.6m... You need to send Hire killer to go kill your maths teacher.... Even at 870*1usd na 870k u go get.... Even pounds wey high pass Dollar no fit give you that figure or Kuwait Dinar... |
Lol na NFF go du the Picker dem fit rip them.. |
Lol |
Lol so people need License to act movie again This one jus wan deal with everybody... |
Lol Nigeria na one kain country... I remember the fertilizer wey I buy last month is written clearly on it FG something something with the coat of Arm Logo like that white sack up dere I don't even know where all diz people dey go pack am to resell something wey dem suppose share for free are been resold by the people in charge.... |
Lol 13yrs wey person still dey pluck Mango, Cashew for people compound up nd down.. |
Lol almost everybody av njoy the Forex arbitrage buh like this now we are all on our own.. I remember when our card as no limit and you can cross the next border and use ur card dere.... Buh like this everybody don face reality.... |
Originalsly:Read my last statement you do it with sense Nigeria Police lack rules of engagement dead man no dey tell story ... They can use dere frustration gun u down nd u won't be able to claim that million you're talking about du am with sense if u no wan land ur sef for grave u no go return.... Just try record dem without dem knowing for ur own safety.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 132 133 134 135 136 137 138 139 140 (of 580 pages)