Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 580 pages)
Lol na Molue Plane u go enta even Green Africa wey cheap pass no dey operate like this... Abi na Overland he go enta na dat Plane dey always du like Molue |
Wo kuku kill us.... That's how u guys shout Covid person go dey colet Jargons put for system till today I no see the usefulness of the vaccine for my body.... |
Lol this guy be using some dumb people head dey play pingpong na so he dey tell us the other day that Tinubu is begging Buhari for Public Holiday till today we no see the public holiday to avoid Supreme court Judgement.... |
Lol Congratulations to Abia People on derr Thick concrete drainage... |
Lol to this Generation everything na competition if u like plan life no send una . |
Kukutente23:You're also guilty of loving incompetent person cause the other option are not different from the present crop we av they've all been in the system for long and they didn't do anything spectacular... You guy's are of the motive that once someone support someone nd he messed up he doesn't have the right to complain or call out the person cluelessness.... We have seen people that support Tinubu calling him out cause of paint his Policy which you guys are celebrating up nd down... I'm sure if is who u support that's dishing out the bad polices you will hide your head in shame and still want to defend the sufferness.... And on the NLC are you telling me if we av cash scarcity and is causing agony NLC can't fight fr us keep defending cluelessness bkuz you believe it will favor you... |
Kukutente23:Did they anybody take them to court during cash Scarcity when the masses are suffering just keep supporting them.... Not like you guys really love the country buh hate whoever is doing the damage if is who you love you will always support dere policy.... We av seen ASUU go on strike severally bkuz they don't play buh NLC will rather play us always like they also can't go get an injunction to counter the Govt when they know the Govt will also approach the court .... |
Kukutente23:I don't need to be dere were you also dere when the Judiciary is spoiling the country you don't need to be in any place buh through people body language you get your answer..... For some Years now NLC didn't protest even during cash scarcity they feel so comfortable so are they not part of the people destroying the country..... |
Lol blame everybody buh not ursef that also contribute in collecting Ghana must go from politicians to du derr bidding.... |
Lol na instant judgement dem give him... All this Iron Condemn boy's they can steal anything if u loose guard.,. |
ganisucks:Lol So James Bond movie Expose is the template they're following.... I guess Ekeremadu kid that's sick is also James Bond Expose.... People get sick everyday buh u trying to add any theory to it is what I don't understand..... |
Lol human being will always be human being everybody fighting for dere pocket.... |
ganisucks:Lol you people and always finding theory to everything what crazy thing did he du and who's leaving him to suffer like people don't get sick everyday during Covid people Like Kashamu, Ajumobi, Kyari lost derr Life I guess they also du crazy things... |
sim2003:The one I have in mind is been used to power cars also go back to my comment I already spell it out I don't know about the CNG buh the one have confirmed and have seen people use is LPG so what matter now is the conversation.... You're the one who's thinking LPG can't power a car go back to my comment I only talked about the one I know of..... |
Lol na so the office dirty..... Format just too much for this country... |
Eh eh some people anger dey tie wrapper.... |
Ok na |
Port no get him own Fire Service.... |
Ok you people no dey rest with this Jargons first Abia now na Benue shey this people go see savior like this.... Publish all this Ghost worker details and let's see and stop dishing out jargons.... |
Ok |
Party don plenty pass Candidate sef..... The Youth Party u go still dey see 60yrs old man contesting dere I don't know which age Youth start from for this country..... |
Lol na doz people wey dey Always brag Abt V6 and mock 4 plug owner I dey use laff like this.... |
This what we are talking about... So far is subsidized this is the real palliative... |
Lol |
Wetin man du man.... |
Lol unless you've something to burn.... Na 800 per Liter u dey call so oh... I know say time will come Pressure go too mount on Gas..... |
Lol Married Men dey give dem rest of Mind... |
Which kain wahala be this wetin he wan cost them make them Try collect the money from her peacefully.... Collect the money from her and send her away from the premises... |
Lol where the Private... |
Lol the fool had to drag Nigeria into his cluelessness for the disgrace you didn't use Nigeria Passport to enter the country so why dragging Nigeria into your madness this people just want to use every avenue degenerate the country bkuz u hate Nigeria so much why not stick to the country u want to claim why not involve the Consulate of the country you're using the Passport.. instead of ranting he can sue Zimbabwe Govt.... Come online brag Abt dual citizenship Passport you never inherit on merit buh on fraud nd not allow us breet.... When I tell people to get all diz Africa country document no hard dey will think everybody is a novice like Dem wetin boy's go arrange Document wey u go tak go Immigration if you can pay the money na them go give u officer wey u go waka go meet for Immigration headquarters sef ... |
sim2003:Lol LPG is what dere Taxis use in Ghana so stop acting like u know it all .. |
Lol 1.2 na Tanker size be ur engine.... You people and turning everything to cruise.... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 136 137 138 139 140 141 142 143 144 (of 580 pages)