Inoki247's Posts
Nairaland Forum › Inoki247's Profile › Inoki247's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 580 pages)
Lol Wahala for people wey still dey see UK as option of Japa.... |
Thank God no casualties.. |
Take them all to Farm make dem go dey cut grass for 1yr |
Good mak I come go use My land for HO Start Weed Farming. |
I always feed dem Potatoe Leaf also.... |
Lol tell us something New... Anybody still falling fr Ponzi scheme in Form of any investment shiit should blame himself... Nigerians wey dey always du like Wu dem don cut dere Ear comot.... |
Lol which one be ripping for this one again dem force you to come contest.... Or una still want Subsidy on SuG form.... |
Gossiphub:Lol continue to cry under my mention this a Public forum if you don't like my comment you can jump and pass buh if u choose to share some tears that's your problem.... |
Same hypocrite that keep crying about Atiku Tweet about Deborah will keep mute like this.... Bunch of hypocrite.... |
Lol we av different type of humans some don't mind using people like rag..... |
I just hope they won't stall it again at the Second reading.... You can't be ripping the masses in the name of generating income every year.... |
I sha hope when the onslaught against doz terrorist starts we no go hear word like Genocide or Massacre... |
Lol to them isn't about competence buh Abt Party.... |
Lol NiSRAL Loan wey dere Directors dey sell up nd down take percentage from what they call Loan.... The 10k Tradermoni nd the monthly Cash giveaway which region get that one since you don't av to use CAC Documents to get that one... Make FG Sha try recover that money this one wey almost all of dem don made up dere mind not to pay back... |
Lol at least na people from derr region no go say na outsider dey steal dere fuel na dem no other Part of the country to blame for the stealing like this... |
Eagba:Haven't tried that before buh I know wetin I use my oga eye see when I was still working with someone... |
Lol try that kain rubbish with unless you no get Car.. I will make sure I observe where u du Park your car monitor the Security dere, Study the CCTV when I'm done I will break ur windscreen and all glass including Side Mirror join.. All this won't take me more than a month with Monitoring and studying of the environment before I revenge for not paying me.... I can only do this if I'm sacked with it buh if he Neva involve Sack i still fit dey reason with him... |
Apus:Lol if them Ban dem, dem go switch to VPN nd start using VPN ![]() People no gri take dere life serious again everything don turn cruise.... Na why people no gri dey share each other Update because they always believe the next person go cast am..... Wetin u don dey chop for over 1yr the week wey u share am out na that week he go cast.... |
Lol every country get different Law what you term as freedom of speech in ur country might be different from what others term as freedom of speech.... The only way he can be arrested is easily is if he mistakenly waka any aw the way Kanu go enta Kenya.... During the election Period he was called for questioning for him to return back home and continue his business shows nothing was found on him enough to get him arrested or extradited back home.... |
Lol that's true so una wan follow other West Africa countries sha remember to also provide 247 electricity like them... |
Pidgin or Speaking in Tongues |
Ok pump it out den make we dey am for 100 Naira per KG.... |
Theyre still blaming Asari Dokubo and Ibadan Express way Ewedu Press .... Nobody's suffering in Enugu is all enjoyment there economy is the best after Dubai they're not loosing anything na Ibadan Express way with dere usual Propoganda.... No wonder whenever dem tell some set of people to go back home na thread upon thread tears upon tears and start telling us they want to practice One Nigeria they turn to Unity beggars.... |
successmatters:Oga rest was Seun Kuti not paraded and handcuffed... There was a guy that sing about Canadian loud sef he was arrested to u guys everything na tribe.... I'm sure if Phyno or KCEe do the same thing they will not be arrested so rest... And later u go around calling people tribalist. Buh every news Is Abt tribe to u.... |
Amotolongbo:LAPO people can give him appointment.... |
Lol which kain work be that... Maybe na the printer wey print the letter ink finish when he reach side wey date go dey..... |
Lol |
Lol make everybody du wetin go make dem happy some people validation makes dem happy while some just like a silent life.... |
The Kenya President is an hypocrite go to there immigration and tell them you want to apply for Permit they will Bill you in Dollars wether from Neighboring Africa countries or any Africa countries.... The guy is just making noise they say Charity Begins at home since when he had made doz speech what change of Policy has he implemented.... |
Lol which kain font be this... We know say in-house go dey... |
HarunaWest:If is stolen and send back home for reselling is it a taboo I know we don't refine buh we have countries that buy un refined fuel from us.... What I'm asking is because it is stolen crude as it turn to drugs that's not useful anymore... |
Colet ur breakfast in peace and allow us brreeet... Shebi u dey tender apology up nd down demoralizing others..... We know say this day go come.... Mak dem drag u Wella like Tiger generator 🐯 due for service and with bad plug... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 580 pages)